Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 163 pages)
Ttalk:Na you sabi.. Odin love reality .. no be stories |
Ttalk:Those guys the collect all una salaries with their 2 by 2 shops Yoruba even still dey owe dem credit ![]() |
Ttalk:The Yoruba god na proper balawo.. No worries.. wetin e thief go choke am Why fight. A criminal that has nothing to lose |
Zaheertyler:Yoruba tribe careless.. Dem go still herd them enter cell No worries Na Tinubu Yoruba government |
Ttalk:I believe right now.. Southeast is doing much better than yorubaland.. I was in ekiti august .. the hunger there ba WAlahi .. soon they go rent abi sell grown man to feed No be jokes.. Make calls or travel and see Try climb bike when you reach ado.. Hunger dey Yoruba land now.. e too much How Osun and oyo wan be.. all those iseyin Na kwara I pity pass |
mrvitalis:Chai.. Walahi hunger dey Arewa.. Na just say them no dey social media like south.. Muslim Muslim tickets no favor anyone.. Everything cost.. |
Ttalk:Yoruba man and lies Abi propaganda Which north? ![]() Una no dey tire .. Bag of beans dey your house ? Abi maize dey grow for your bedroom? Take an easy This Yoruba people sef |
Wisdomites:Lu#atics.. everywhere This Yoruba people self So north na dotic People sense na peanut Yawn Next.. |
mrvitalis:Yoruba people for Kano here dey hide… na Hausa dem dey blow anyhow.. even their mosque dey empty ![]() Forget nairaland .. Reality ba.. Dem dey feel am. How south south dey cope? |
Over here in Kano.. if curses can happen live.. Tinubu and his family for don spoil since… Dem dey wait for 2027.. For Kwankwaso to talk say he no mind vice ba? Na the tribalism for the government choke them pass.. … say na Yoruba government.. Same with Kebbi and sokoto Be like say na north central dey enjoy the government next to Yoruba people.. |
Nothing last forever … That’s it … The very truth Yoruba people hate to understand. |
LegendHero: ![]() We know Wike don’t have the muscle he’s displaying without the support of the President. This is Nigeria and we know how it works . Let’s not just argue base on sentiments.. Everyone knows this truth .. except you Tinubu people .. Anyways .. you win. Trust you’re good . |
LegendHero:But you know you’re lying my friend … |
Ttalk:Hope you’re enjoying your Yoruba government? As confirmed … the Fulani cattleman is more intelligent and brilliant than the Yoruba sophisticated accountant from Chicago.. Reflecting on Fulani herdsmen and yorubaa sophistication Next! |
This human… you think say na. INEC dey there? These APC beings and their reasonings. Kamala already failed and has moved on Bookmark this .. E go play Tinubu and APC like movie..come 2027. Finally after years I see MISS.. US .. no dey do Yoruba propaganda… miss. |
Hope say yarimo and all these APC bots on nairaland sha see keys.. E go bad .. say na 25k dem collect... while senators and ministers contacts collect keys .. Apc is evil. Tinubu Yoruba government na scam. |
Op eh sense no go kee you.. Yoruba and their matters … na dem dem.. |
Old pictures Let’s see that of Akure Ibadan .. ![]() This Yoruba people no just the tire |
In place of production… all na Tax .. Tax and more tax… Everyone with their opinion. Arewa always making sense … Wetin we know. Tinubu and his Yoruba government must think outside Tax.. to build economy |
Bless you bro |
Yoruba people and their yorubatic government have lost the war already. Funny when I say Yoruba government . They rush to attack.. but anyone here in north k is that’s northerner call this government . They keep supporting wike’s uselessness. .. Abi Bauchi state governor no talk same thing. But to what end is Tinubu being stupidly foolish and giving Wike all this useless power to bribe judges and useless the judiciary Anyways na Yoruba people knows better .. cos as e be .. Rivers state people don wash their hand commot from nyesom Wike nd his impish stupidity God bless Nigeria Wike wey dey don chop already.. as Tinubu just enter Naija the fool start to call misbehave . The call Nigerians stupid abuse citizens anyhow.. Yet Yoruba the hail… Wetin you give na wetin you get.. when Yoruba go start to reap their own…. I said it again… their cries go sound so sweet for Nigerians ears Thank God yorub don successfully teach successive governments how useless protest is and how to deal aggressively with protesters .. because soon they go like gather to lament with their celebrities and professors. .. the government in power go show they learn well from them No be Nigeria .. Where’s Lai . That teach Nigerians well E go soon be… |
They Yoruba government are those behind wikes foolishness They will be here to defend stupidity Tinubu will let it fly Forget Ugo Chinyere na Igbo man.. Wetin he know Yoruba no go kee us all for Nigeria Abnormal matters have become normal |
Wike and Tinubu wants to put fire. In rivers state… To put fire easy… to quench na the problem On how the fire go burn .. no one know On people e go consume … no one know . No go wake sleeping lions Nigerian army has been over stretched already .. now recruiting for ex Yoruba people sabi hype Wetin no dey.. but las las na Yoruba eyes go clear South south know their enemies straight no be hide and seek again Good morning to Ijaw people .. Good morning izon |
Reno is not mentally ok… Yoruba people should enjoy his mumu in peace The man is hungry ..gbaja should take care of his belle . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 163 pages)
