Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 163 pages)
gidgiddy:Hot water go boil am .. They no dey ever learn They wan serve interest for crumbs |
Cowardigbos:Sowore is an ijaw man.. from the riverline of Ondo.. Be guided.. Yoruba .. ignorance. Yoruba wey no gree say etch ndoni ikweere ahoda no be Igbo .. but go claim ijaw .. isekiri, awori.. ijebu and the rest Wake-up .. this is 21 century |
Cowardigbos:Typical Yoruba man… Is that all? People just hate truth.. hate reality.. come love propaganda.. Nothing concern you.. but you dey follow am Yoruba. |
Very normal.. The Yoruba will ginger person to fight any thing that has their interest or something they feel superior to them.. Make hand no just touch.. Once e don be for you they will disembark.. disengage.. shut your page .. hide and quietly move ahead. You are then on your own. Guy Ask Atiku , buhari, Ngige, Ameachi, udenwa, okorocha.. Yar Adua.. list is endless.. Where’s Asari today .. IB B na ground wey dem no fit lift.. e hard .. same With Abacha .. dey ran No ever count on a Yoruba man support at anytime in your activities.. they’re “ diplomatic “. Truth they said is bitter Ijele was warned.. and rewarned.. but the hype got him.. Next is very dark man.. he go soon enter He’s in prison , cell.. wherever..🤔 alone. Watery beans don stable for body . |
APC at the center don’t even know what’s coming in from Arewa.. Wait till next year .. activities will resume .. alignments and realignment. 13 is not just a number. PDP!!! Power to the people.. Make APC go rig Edo . Body go tell them personally and individually Edo no be Yoruba |
CyrusVI:Na why Tinubu steal mandate? Cluelessly the torture Nigerians anyhow .. Not back .. on transits. Gen.Z has taken over the site… 90% of them .. knows nothing about Nigeria or it’s economy. They sit and listen to propaganda on Tvc .. Wike strong .. Wike strong. What happened to the Uka Chukwu brothers after all his loud out mouth and media noise Mouth no be strength .. talk more of wisdom Men o dey open am careless.. Na woman features be that |
ALTERNATEID:Yorubatic hallucinations.. Make he first put fire for his own state wey common Fubara they drill am like bst.. na Arewa he wan mount.. .some thing a Yoruba god can’t do.. even with all his yoruatic elements.. na Wike go do am No be to the open mouth careless.. Wike is a loud myth ikweere human.. dem no dey use mouth run politics Don’t even know how this people dey reason Common Dangote.. Tinubu dey still pack ground wey no gree move.. come be Wike |
PDP!!!! Power to the people ✊🏾 APC is evil and manipulative.. Wike and his Yoruba allies still remain time wasters.. na little time remain Hello druggie.. your Yoruba tribalistic government is the worst o earth right now. |
CrushObituaries:yawn... Next! |
Igbos are so blessed and they know. Even their frenemies knows and acknowledge this fact so they hate and envy. So please.. Is it that no yoruba being was part of the organisers or yoruba bannies for ogun and osun no reach wetin the yoruba organisers want? E no easy say igbos stil outshine for home. Truth is the state wan win, bnd undestand is a beauty contest not bleachn matters. So why the cries from yoruba again? When yoruba dey stab fello yoruba for being neat and looking like igbo. Make yoruba take am easy...igbos just dey tension dem anyhow. Haba.everything tribe |
madridguy:alright Enjoy. |
madridguy:if you re typin this in good conciense .. U blessed. But typin for tribal shalaye.. Is stupid . |
madridguy:Adetshina is a nigerian name. It matters less in international affairs. If not for tribal hatred and bitterness.. Who really cares? Tell me. As for kano.theres no proud yoruba man in kano. Dressing and speaking yoruba like they do in yoruba land. Both dia xtian & muslim. Unlike other tribes in kano. Visit and comfirm yourself. I get am before no be property bro. Time is changing fast. The Gen Z's wil be more mean. |
Yoruba and igbo hatred. Oya make yoruba go carry award , dew win. Silly. |
clearcrystal:arewa has rejected you. South south has rejected you. SA. Just rejected a lady because of her yoruba surname. And u are here chosing..lol. People dey snore on pool sha. Wetin we know |
madridguy:where in kano are they? Am in badawa now and wil drive down to your mention. @top. We be human first ..resist tha urge to shalaye |
Tueh for this people.. See human hatred over a name. Tor.. Haba yoruba! But were humans first . Yoruba tribalism is inate. Imgine |
Normal yoruba doings.. Exporting dia bitterness and tribalistic nature to the world . While always think theyre doing others. They don cast 4 nigeria .. They go soon cast 4 africa. Igbo remain the future , reason u dey see al dia panic post. Make yoruba go kano and cough.. E go collect lynch...something the wished on igbos 23 years ago.. Even on dia newsprint. Today e don reach dem. Grace is different. They envy ..igbos soars! |
Yoruba media out of hatred and bitteness tried making igbos a 2nd citzens in nigeria, forgeting time and chance belongs 2 nature.lol ..e backfire ..today na yoruba don dey turn 4th class citzens even wit their power and god as president. Walahi so bad. Arewa reject yoruba and apc ..lol 2026 Arewa go chop yoruba goverment money .. Still litter oduduwa., anyhow. E happen for my lifetime.arewa reject yoruba..even panel beat dia own wey defend yoruba. After years of attache by muscle. Yoruba wil be the first in power and in politcal wilderness. Time ba? |
Hahahaha ..yoruba people writhn in pains already..on matters that yoruba has always dished other tribes wit all happines and joy. Calling it political sophistication.neva knew they can waij and defend.lol. Igbos must continue exposing this people for who they re. Til their propaganpa machineries is permanently destroyed. No ever fall for their pschy games. Counter it al. 400 nigerian tribes are awoken to yoruba propaganda. Also note that they won't pity igbos assumixg say na obi or pdp. Thank God for igbos. God bless nigeria. Arewa 2 the world. |
Yoruba government in the mud |
Walahi this protest threat alone.. has work wonders ![]() Money wey druggie pushed out e.. fit better Nigeria once if say he no be user. It’s a welcome one.. that Kano Zaria major entrance need am. Better fix Lagos Abeokuta road.. e no easy fir that road God bless Nigeria |
mindtricks:My dear am learning from helinues and his Yoruba brothers.. No just mind me |
![]() Trust Yoruba people to now start attacking ijaws “ diplomatically “ ![]() This thing about Yoruba forced attachment to Niger delta region wey no gree and also repulsive to the south south tribes.. .. since the days of awo e no just Dey click.. Everything and everyone wan protest Yoruba Government is threatening to kill all Nigerians |
Wait till Yoruba goons come to abuse and curse you for saying the obvious.. As that man take abandon us for PDP eh .. hmmm.. humans .. Reno still get sense pass this one abi Na this one get sense pass .. both hungry with out or loyalty |
Bendeco2020:Arewa Na same.. north is north .. this Yoruba man .. Come Kano here and make this statement standing on your feet Na Yoruba be one abi? Very silly |
Yoruba man neutralize NORTH.. Arewa.. Guy that’s a huge overstatement.. Same Tinubu that sherif slap slap anyhow in the presence of akande and Buhari? Abi Na Tinubu wey his own people dey fear talk back to north.. Arewa threaten Yoruba .. on top strike.. Yoruba run go focus on igbo man .. say na igbo Dey instigate Arewa ... same igbo wey Yoruba talk say .. are hated everywhere..... as talk still Dey.. same Yoruba wey Arewa the brush and bruise anyhow they tell you is none of their business said Na North.. Like North is not part of Nigeria People and tribalism On top common protest Na those ones fit get mind neutralize north? Not even a billion oduduwa |
Tinubu don spend better block in top this protest matter.. Man no wan feel they heat .. he dey always fan for others ![]() If he get sense like me .. He will just take this protest matter in peace without much noise and even play along .., cos he failed already.. In fact .. he promoted and gave life to the protest.. now he’s suppressing it. .. might succeed today.. but e go come burst wotowoto tomorrow if he doesn’t fix issues within limited time.. Na that one .. on him own he go resign I never see person wey wise pass nature Come be druggie the Yoruba god |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 163 pages)

inwards and stop shifting blame on others.