Odionportable's Posts
Nairaland Forum › Odionportable's Profile › Odionportable's Posts
1 (of 1 pages)
shakz: odion u no try @ all, 3weeks and we no see., well i was posted to ughelli north sha, hope you doin goodam also in ughelli north!a villa called evwreni!dats were my ppa is... |
Hi,am rosemary studied Accounting(Bsc) |
Hey,been quite a long time!since I enterd camp,my netwrk has been acting up!culdnt reply or keep in touch!@shakz,I dey o!was posted to ughelli,evwreni to be precise!u?@shakz,we didn't get to Ơ̴̴̴̴͡.̮Ơ̴̴̴͡ ourselves again ![]() |
Kirinwa: Aha!That's my Odion.Are you on 2go?Holla @ your guy with 'kwekwemaster'.Add me or let me have your idye!getrossie!my I.d 4 2go! U culd call me on 07033837595!hmmm,u neva even come sef! |
deltateam: No light no water.Na dat one worse pass.Where pesin go dey charge phone nah?Abeg guys Etisalat dey get network so?u can go to mami mkt to charge!its N50!!! |
Kirinwa: Shakz Abeg helep me answer my question nah.Odion dey sleep.Her body dey pain am but I fit massage amI need am oh!*smile* |
shakz: and u no fit holla pesin say u don show...wic platoon yu dey??abeg no vex,dey hustle to do my registratn!in platoon1!u?ryt now am @d dining hall |
Choi!d camp na wah o!my hostel,shitty!2day was just ish 4 me!all my body done dey pain me,after d whole struggling! |
Showers of blessing dwn here@benin city dis mornin!guess some pple wuld be soaked today b4 reaching camp!!! |
shakz: same tin ere,buh moi z done wif packin now...Odion we go dey see.yea!by GOD'S grace oh!!! |
fairladyH: becos ur joni 2camp will take less than 2hrs, hence u feel reluctant 2pack. I guess if u were reporting from kebbi (2days joni to Delta state), d case will be different... Anyway, enjoy d priviledge of a short-distance joni 2camp...*smiles*whr u comin frm? |
Why do I seem reluctant in packing my stuffs ![]() |
bayulll01: heard state paying 10k,and if you hit oil firm u don hammer be that o guy let's influence our ppa to gud area such as asaba sapele warri heard ogwachi not bad,but na teaching level ooil firm u say?most ppa na teaching level nau o!with dis their nysc new policy!!! |
earthgreeners: u go fear Aniocha south (no light and limited water supply), Oshimili North, Oshimili South(except Asaba), Aniocha North, Udu, Patani, Ndokwa west, Ndokwa East, Ethiope, Burutu(riverine), Bomadi (Riverine), Ukwuani, Uvwie, Okpe, Ika and IsokoAniocha south,no light?limited water supply?is dat not whr d orientation camp is?CHAI,CHOI,we done enter!ghen ghen |
Morning my fellow #team deltans#hope u all slpt well!!!thnks for all d tips nd tricks... |
bayulll01: was waiting for you u!!! U dint show upI did!accepted ur request,but u weren't online so I logged out! |
Any tips on how to avoid been taken to villages cos am so scared of d interior villages,whr no civilzation yet,or we wuld hv to fly speed boat b4 reachin or ppa! |
bayulll01: dont wori u are going to be our mama there,already sent you a requesthaven't seen it yet... |
kennyone: don't worry you will become hotter there as delta men like female corpers so much.CHOI!!!well hv got dem shakz nd buyll101.... |
Am I just d only babe in this thread omo wuld be well taken care of then by d guys!!!*smiles* |
shakz: ma edo sis u gouna av loadz et loadz of fun..dont worry we gouna make it happen even after camp..cant wait 2 c u all..tell me bout yua vry simple chick,cute@ dat,portable too!*winks*frm edo state actually! |
Whr them dey?just hope its truly a make sense place@ shakz cos I intend to hv funnnnnnnn!!! |
Was posted there too!likely to leave frm benin on mon!u? |
Team delta state,whr una dey been follow dis thread,@flairlady@ shakz,guess we wuld meet @camp!we shuld open a thread for team delta state now?abi how una Ơ̴̴̴̴͡.̮Ơ̴̴̴͡ am?@least we get to knw ourselves more or even block for camp!!! |
1 (of 1 pages)

