Odogwu93's Posts
Nairaland Forum › Odogwu93's Profile › Odogwu93's Posts
1 (of 1 pages)
D tori neva finish as i do dey update una on d different issues wey gather dey for dis ma country and I wan know if ma people go want make I dey talk about all d matter wey dey. Person dey steal 250 million and court go charge am bail of 2million while another person go steal 500 and d same court go charge am 2years in prison without bail. Abeg watin dey court dey try talk. |
Odogwu93: |
This article na about ma country wey dem dey celebrate big thief wey dey steal plenty money while the one wey steal small money dem dey incarcerate am. If fit be say na because of different tools and motives wey dem dey use. The big barawo dey mostly use pen while d small small thief dey use hand, knife or sometimes dey Gun wet dem collect from the big barawo. D wahala for my nation e too much but ma people dey survive because DRM fit related.
|
1 (of 1 pages)