Ofejiro20's Posts
Nairaland Forum › Ofejiro20's Profile › Ofejiro20's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
kalufelix: ah once experienced this before 8K just drowned like that without any trace. ma withdrawal request of 39K since thursday is yet to be approved...hell knows that am nat goin bak there after i recieve ma moneycan i get u well,u mean 9rastake tak dat long 2 process payment? Again wat is d minimum withdrawal in 9rastak? (no vex o) |
1 thing hv noticed abt 9rastake is dat dey hv more market 4 popular league matches..most time dey dont returned ur bets lik I back arsenal wit $8to win West ham @2.65, won $10.15 ..make guy tak advantage of live match coz it helps alot. |
@udemzy d great,happy birthday bro..wish u long life nd prosperity all d way.... |
Lordest abeg nak me ur akpako 4 d night |
My oga's in the house,any sleep over 4 2night? |
Guys make una help me tank baba God,I would have lost 100% of my bankroll in d champ league wit 4 superb combo,bt all went thru 4 me.Its a nice cum bak 4 me |
mrkels: Madrid may just suprise everybody and draw or even loose the match.stake what u cn afford to loose shaoboi stop dat kind prayer abeg,e no fit happen cos I dey c my period. |
I hate juventus and bayern munich,c hw dem wan spoil ma combo..God abeg o.. |
BasseyJ: i use 2 dollar win 24 dollar @13 odds, just went for celtic to win when the other team got the redoboi d match earn me smal tin sha,ready 4 2nite game |
A gooaaaallllll celtic don equalise o..hope dem no go 4uk up. |
blink182: I just discovered a funny way to always win, been trying it since morning and the results are just amazing. No super normal profits by the way and you need at least 10k in your bank to make reasonable income per match.dont mind if u share wit us o. |
2day champions wil b tough,wish every1 a profitable betting |
bemagnify: Guys wot do u tink of astonvila vs westbrom match?seems game is ending 1-1 ,sorry if u lay draw here. |
Gud morng guys..lets start d day wit winnings o..nt wit lose else brookies go chop ur money.Go gaga crazy! |
Imanuelle: Dis yeye china ppl no wan score?I wonder o |
9rastake don remove d lay bet 4 dat match..2 bad I was late bt I go monitor d match like monitoring lizard. |
bemagnify: Layin! Layin!! Layin!!! Wu is redy?carry go bro,notin do u |
Oya carry go,notin dey happen lik 2 face tak. |
All hail elari.U 2 gbaski duo I neva follow ur picks..today I go gv it a test run..abeg invoke ur juju well o.. |
bemagnify: Wu wana stil lay?bro abeg drop am |
Na wa o..y tins b lik dis na.I place bet on one match (UNDER 2.5) d game enter extra tym of 15 mins each for 0-0.9rastake return my bet wen I win d match..mtchew |
Good morning peps |
alickdavid: i suggest u pay in2 dia diamond accnt nd stop patronizin dia agents.oboi no talk am 2ice..9rastake agent fundng na d best..instant nd faster dan dat bank deposit which took me 3 days 2 fund my a/c.Locate any nearby agent 4 direct contact funding without delays. |
Baba God no dey sleep o,atlast I made a profit today...tanx goes to elari,udemxy,magnify,mybetting & lordest u guys re great. U guys dropped sure tips bt I went 4 Draw no bet in 7 combos. I throwey salute.gbosa gbosa ggbbbooossssaaaaa! Hmm 2morrow na anoder day sha |
toluxa1: I wonder why you guys are rushing to follow that pick. Odd/Even goal is pure gambling and nothing more. Just like toSsing a coin and betting head or tail. There is no technical reasoning to it so I don't do it.I understand very well.its just d pick drop by elari was sure based on my analysis bt d market no dey 9rastake.I go stick to ur advice |
2 bad nair astake dont have even/odd market 4 dat korean mach.chai |
@micky and others na jus small amount I lose..2day go different Abeg mak una start drop picks on,dis bookmakers won do me strong thing o. |
These England big teams dey disappoint o,c hw Man City make me lose my 4 combo.Won 3 lose 1 (Man city or Aston villa Fulltime Double chance) 2morrow na anoder day sha. |
lolzzz 2days match sha,tan GOD I no stake any match o coz most of dem na sometin el ;Dse |
I just top up my 9rastake account,its either lay or over 2.5 bet.. |
bemagnify: Menh! I dn clos my acct.. No Tips til i fund my act! Ma go cary block so dat i go get moni fund am dis wkend.. Guys c u lata *sad*I sympathise wit u bro..but I must say ur post dey mak me won laf fall commot 4 chair..abeg go hassle fund ur a/c |
LORDEST: Sure,we all here to help one anda,so let get started, Have you fund your acccunt?No my oga,Im yet to decide which one has the best market btw Nair_astake nd Nair_abet? |