Ofelix15's Posts
Nairaland Forum › Ofelix15's Profile › Ofelix15's Posts
In the next 24 hours we go dey praise God |
Any date u c 4 d release of admission 4 dis trend na big lie!!!!!!!!! Nobody fit predict school like A.B.U, na assumptions una just dey make |
if dem like, dem use waec grade wetin me knw na say GOD pass any man |
Bendtner111: ABU Admission list wouldn't exceed monday(tomorrow) should it does,then i think we aspirants have to stage a protest.@bendtner, it is like u no luv ur life, dem tell u say dem dey protest 4 Kd? |
hello fellow Undergraduates in the making, don't allow anybody 2 down ur spirits kip the fireburning(kip ur hope alive), @ the end of the day we all going 2 rejoice |
hardarms5050: am kul. Hw ur side na? U don start I.t?not @ all, i am waiting 4 A.B.U list. Which course did u apply 4? |
sup hardarms |
Abegi!!!!!!!!!!!!!!!! make anybody no commit suicide because of say he dey expect A.B.U admission list, if u die A.B.U no go compensate ur family, NA prayer u nid nw no be sickness. SHI-KE-NA |
I tank God 4 keeping me alive till dis moment, is only those who are alive dat can attend varsities 4 d dead cannott, I exhault ur Holy!!!! Name Lord, Tank U JESUS |
if u knw say u sabi run ur mouth(those pple knw dem selves), learn 2 control am wen u done enter KD, cos we no dey take rubbish 4 here, start learning B4 ur mouth(only God knw whether una dey Brush am) put u into trouble |
if u knw say u sabi run ur mouth(those pple knw dem selves), learn 2 control am wen u done enter KD, cos we knw dey take rubbish 4 here, start learning B4 ur mouth(only God knw whether una dey Brush am) put u into trouble |
hardarms5050: ◦⌣kk⌣◦ we tank God for dat. Wch level are u I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ nw?i just finish my ND |
hardarms5050: Ofelix I c u o. Pls reply ma post naD department is nw one of the best and they understand hw student feel, mallam aliyu is nw a dr, barely gets time 2 lecture in the department because of his qualification. D man fit leave dat department very soon. |
[quote author=hardarms5050]Alhamdililah I have just been offered admissn. Into kaduna polytechnic †Φ study statistics at HND level. Abu am still waiting oo. God u can still do it for me and M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ fellow aspirants coz I kw and believe nothing is †Φ big for u †Φ do. *peace* hardarms welcome fellow statistician, its bin a pleasure having u back 2 dat department, hope u will enjoy our lecturer Patto''' |
Sodiq33: I thnk statistician use pass figures to predict what will hapin in d future...i wanna predict d list with past figures from 2008..dis is not forecasting, cos u havn't set ur hypothesis and u didn't use any statistical tool. Try using Karlpearson moment correlation coefficient as ur tool 4 analysis. |
I tink A.B.U homepage is having a downtime now cos i tink they are making some ammendment or havingg sumtin 2 add 2 it |
Joy mojuba: Wow! Same L.G too abi na d same vilage may be we be cousin too.u are my sister, since we are frm d same L.G.A. |
Joy mojuba: Am 4rm kogi west are u 4rm kogi too if yes whch part?i am also from kogi west also Ijumu L.G.A precisely. |
hw u doin joy nd hw was d nyt. Which part of kogi state are u frm? |
i wish and pray we wake-up 2mao seen d list released with our name on it. |
mehn!!!!! Abu 2 get secrecy, nobody can't even predict dem, yane!!! ina abokii ya shiga? |
A.B.U through wit exams, so wen should we be expecting the list? And its bin a while we ve seen abokii on this thread, pls do sum1 knw where aboki had gone 2? |
Shinexman: Guyz jst one peep admision @ ur door frm a reliable sourceI hav bin following ur post 4 a longtym, nd don't tink u hav a reliable post. |
@ joy which part of Kogi are u frm? |
sum pple jst dey paste deir score 4 dis site 2 discourage pple/ make dem 2 loose hope and sum na 4 pride(arrogancy). Want make dem remember say their admission dey God hand, no be V.c hand e dey. |
pals, d first tin is getting admission and the next is preparing ur heart and soul 4 ur books( u gat 2 study hard). This means that u guys hav 2 4get about joy and oda sexy ladies on this thread when u finally get admission. |
if A.B.U is uploading d admission list, the site will not open or take time b4 it opens |
@ Abokii yade, i hav 228 aggregate and apply 4 geography, wat are my chances of admission frm KOGI state. . Tanks. |
@ Abokii yane, wetin dey sup. Guy i apply 4 geography with aggregate of 234, wat are chances of admission? Tanx dodo |
[quote author=hardarms5050]Alhamdililah I have just been offered admissn. Into kaduna polytechnic †Φ study statistics at HND level. Abu am still waiting oo. God u can still do it for me and M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ fellow aspirants coz I kw and believe nothing is †Φ big for u †Φ do. *peace*