OjaTiBurst's Posts
Nairaland Forum › OjaTiBurst's Profile › OjaTiBurst's Posts
1 2 (of 2 pages)
Banks, Network providers, the Government are all problem we face in this shit hole country BIG SCAM!!! Fuq em’ ALL ![]() |
finnestdope:When they say buy phones from good phone dealers. You dey go lawanson go buy iphone ![]() |
If and only if this can happen in surulere.. The way boiz dey eye bullion van for surulere eh ![]() Your guess is as good as mine ![]()
|
Truly Truly “poor man wey thief maggi Omo, dem go show im face for crime fighter Rich man wey thief money Omo, we no dey see their face for crime fighter Many youth ready for work but as work no dey na how dey wan survive Policeman go see white e go tell you say I say that thing na red“ ![]() |
Months back same issue happened to the previous batch. So this is not new sister. Is just that most of una wei school for Benin republic for a normal 4year course na one 1year them dey knack una Bsc the uni sef na 3bedroom bungalow ![]() But on a serious note Dear NYSC why allow them pertake in the nysc of a thing if only you know you wont give them the f**ckin Cert. Sister take heart o Even with the cert sef no level Millions wei get am still dey JOBLESS!!!
|
OP INCLUDE TAMMY ABRAHAM ![]() The fear of Nizooria is the beginning of Wisdom!!! |
No 6.- When you wake by 4:00am to prepare to go to a work that resumption time is 8:30am and always miss that 5am - 6am sweet God made sleep Lagosians can concurr to this
|
Money miss Road ![]() |
1 2 (of 2 pages)
