₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,465 members, 8,422,215 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 09:27 PM

Toggle theme

Okanran's Posts

Nairaland ForumOkanran's ProfileOkanran's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 121 pages)

Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 4:38pm On Jul 02, 2008
(Okanran calls in favours frm places rockie's never heard of and they ask just one thing: whats Rockie's coordinate rite naw)

Rockie ma guy, u sure u wanna continue on dat part? cos 2 f18 super hornet fighter jets are headed ur way rite naw,,,,,,,,,know wat dat means homie grin grin grin,it means u n ur mumu guards are toast,,,,,,,,, grin grin grin
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 3:53pm On Jul 02, 2008
Lysaa lets set aside our differences ok,,,,,,,,abeg help me ooooooooh shocked shocked shocked abi u nor dey see wetin I dey saw shocked shocked shocked
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 3:42pm On Jul 02, 2008
beauteous:
i want a match ohhh. lipsrsealed

hunnie---nor kil person na. kiss cheesy
Na play abi na joke,,,,,me nor undastan spanglish ooooooooooh,,,,,,abeg wetin u yarn up dia,,,,,,,ah egami shocked huh lipsrsealed
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 3:40pm On Jul 02, 2008
rockiedink:
wetin be ya own sef? she say she wan make u match me with her! na her wish be that!!

@beau
i dey here jare; how make we start? if he no gree match i go do d matching myself!
There comes a time when a man must do sumtin crazy,,,,,,Rockiedink,,,,,tyme 4 u 2 say hello 2 ma magnum 44,,,,,,,,u still dey dia huh huh huh
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 3:34pm On Jul 02, 2008
beauteous:
okanran oya match me with rockie tongue
Sweetheart, nor make me kill person oooooh shocked shocked shocked
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 3:29pm On Jul 02, 2008
dragnet:
5 shoTs didnt kill pac tongue

see betrayal !! He carry d chic gv Mustay !!
. . . .mMm I no vex huh Nah! I no vex huh
Paddy mi abeg nor vex 4 me  huh , d annoying thingy b sey mustay sef nor dey appreciate.
Ok naw, u don hia of acid drop b4? omo,,,,,dat gurl take style style fine oooooh, in fact if not 4 Beaut,,,,,,,,make I nor finis tory. shocked huh embarassed  as ma main man, frm naw on na u n acid drop ooooooooooooh grin grin grin Enjoy bro grin
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 3:21pm On Jul 02, 2008
Rockie if u need wifey yarn now oooh grin grin grin look around dem full ground brekete grin Just name'em n Okanran'll match'em wink
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 3:19pm On Jul 02, 2008
beauteous:
ma pady say e want to smoke igbo embarassed
Hunnyluv u know I'd never do anyffin u dn't like grin grin grin xcept of course u want me 2 embarassed embarassed grin
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 3:03pm On Jul 02, 2008
Bro cool ya temper if u wan beef come weeders secion/forum, but 4 hia am matcmaker OKANRAN, FOR THERE SO, OR VICE VERSA, I hereby giv u 2 Lysaa grin grin grin if anybodi disturb una just lemmie know yoo hia? grin grin grin
Forum GamesRe: Say Something Good About The Member Before You by Okanran(m): 2:53pm On Jul 02, 2008
My xact tots bout u too hun,,,oooooh one mo thang,,,,,,,,,,,u d most beautiful in Nairaland kiss kiss kiss
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 2:49pm On Jul 02, 2008
Mustay:
okroman


u don kolo se?


u dey 4low yasef talk hmm angry
Make una see me see sontin shocked shocked shocked u nor rish oooh, ask ur wifey, well because m n ur wifet we cool like that me nor go 2 talk but watchout ooooh!!!
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 2:27pm On Jul 02, 2008
Me nor talk 2 anybodi ooooooh tongue tongue tongue
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 2:23pm On Jul 02, 2008
lysaa:
oya fire down grin
,,,,,,,,,hmnnnnnnnnn,,,,,,,bodi nor b firewood tru-tru,,,,,e be like sey sombodi dey on fire rite naw grin grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by Okanran(m): 1:50pm On Jul 02, 2008
hunny bun u da bestest ;d ;d ;d
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 1:48pm On Jul 02, 2008
dragnet:
Okanran, can u forge her signature?? Make I carry d div0rce form go show Mustay say she d0n sign wink
Bro, say no mo, am faxing same 2 u within d hour grin grin grin

U must marry dragnet oooh grin grin grin
Nairaland GeneralRe: Happy B-day Ibkaye! 4rom Ur Nairalanders! by Okanran(m): 1:46pm On Jul 02, 2008
Happy b-day IBK, Ina sonki grin grin grin
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by Okanran(m): 1:34pm On Jul 02, 2008
Blackmailer
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 1:34pm On Jul 02, 2008
yes dargnet, tear dem apart she must marry u by 4ce by fire undecided lipsrsealed embarassed huh
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by Okanran(m): 1:30pm On Jul 02, 2008
Hunny wat do undastan naa huh
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by Okanran(m): 1:29pm On Jul 02, 2008
Lysaa God nor go pour sain sain 4 ya garri oh!!!
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by Okanran(op): 1:27pm On Jul 02, 2008
Is dis official or wathuh
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 1:14pm On Jul 02, 2008
Beaut, u know I gbadun u kiss , so dn't let dem confuse u oooooooh
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by Okanran(m): 1:09pm On Jul 02, 2008
Hunny luv kiss kiss kiss Ama let u win ok, kiss simply post after me n I'll shoot any one dat attempts 2 post again grin grin grin
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 1:06pm On Jul 02, 2008
Who's blacmailing who, did u see dat thing in ma post shocked shocked shocked
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by Okanran(m): 1:03pm On Jul 02, 2008
Pix required 4 appropriate assesment grin grin wink
Forum GamesRe: Reply Signatures. by Okanran(m): 1:01pm On Jul 02, 2008
Watchu waitin 4 hunhuh lets get durry n wild n crazy n,,,,,,,,,,,, wink wink wink
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 12:58pm On Jul 02, 2008
hmnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 12:47pm On Jul 02, 2008
oh, naw u ffink u know me dn't uhuhhuh?? huh
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 12:46pm On Jul 02, 2008
dragnet:
Okanran, for once we share same t0ts wink
Who tell u sey me n u dey share same tots huh I still dey vex 4 u oooh,,,,,,,,xcept u promise not 2 look @ ma Beaut's pix again grin grin grin

lysaa:
y do u all think u know who shows up, but regardless,

it's Lysaa y'all better reco'nize cool
Wetin u dey feel like, me know u ooooooh gangtseress grin grin grin
Forum GamesRe: What Song Are You Really Feeling Now? by Okanran(m): 12:41pm On Jul 02, 2008
Is that a rule? grin anyways, heres ma song

Happy birthday - Okanran all stars
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 12:39pm On Jul 02, 2008
Shuo na Lisa be dis, abeg young babe commot frm lisa body naw oooh grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 121 pages)