Okanran's Posts
Nairaland Forum › Okanran's Profile › Okanran's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 121 pages)
Wish u knew 'was once young |
Hun, we'll talk bout dis when I get home aiit ![]() |
Wish u'd grow up n stop being young |
Madam ayam a truant/addicted to nairaland, dem nor tell u sey na husband n wifey alone fit settle matter btw demselves. ![]() |
beauteous:Hun, y u keep askin dat There was none b4, there shall b none when n if I decide 2 leave ![]() |
Sweet heart, I know wats on ur mind but methinks we shldn't giv those badbelles reason 2 laff, y not wait till I get home 2nite ![]() PS: U still ma one n only ![]() |
Wish u'd get crazy 4 once |
Me n wellicious, we cool like dat, na only dragnet I pity, wey wan use hin net drag touble 4 hin head,,,,,,,,,,,,,READ YA BOOKS OOOOOOOOOOOH,,,,,,,,,,,well there's always dat option of,,,,,,,,aaaw neva mind ![]() |
Holythug where art thou I sense this place been over-run by omo mummies if we dn't act fast enuff, na dis kain tin dey bring NDLEA ooooooooooo,,,,,,,,,,,,,,meanwhile wey ma kanaku?,,,,,,,,,Okanran inhales deeply,,,,,,,,,,,,,,,,off 2 lala land,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,, ![]() |
Wetin acid do u Perhaps my current locasion's reffering 2 Take a guess ![]() |
Pride is so unbecomming of a responsible personality ![]() |
Pacesetter Gro- |
Hw authentic is youngbabe ![]() |
Blessings 4 those positioned 2 receive it, are you? |
Reckon Wit |
Maryland Agbero |
Dragnet, u fit use effryfin play wth me but 2 com begin intrude 4 ma marital life ![]() Bro, nor let morgue reject u oooh nuff said |
Vulnerabe Acid, e be like sey u nefa stii get husband, ok naa, Okanran's here 2 match u Apart frm money, what oda condisons does dat ya omo-mummy eyeballs seek?Tis' required to get u a perfect match, savvy ![]() |
Mummy 2 da recue stop dreamin bout dead president go home |
cescky: Make una see minor dey yarn who gif am gun (all da homeys frm d weed section gathers behind Okanran),,,,,,,,,,,,,Guys make una liff am na one word I go yarn wey hin go turn dat gun on hiself n fireDelta-babe con collect am b4 hin kill hin sef oooh ![]() |
Na so she dey do kona kona muvs whenever u not aroun ![]() But u know ama alwayz sticwtchu |
agbepo |
E beta as u don decide to stick 2 wetin be hin name sef k naa lets see wat gud will come outta dis ![]() |
lysaa:My missile Beaut!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
ex-convict/jailbird/nut house escapee |
lysaa:Hmnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn,,,,,,,,,,,,,,,e nor easy bodi nor b wood,,,,,,,,,hmnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn |
Okanran contemplating : how do I solve dis issue of pride/busybody/homebreaking/gbeboruness once n 4 all ![]() |
(he he he he ,,,,,,,,ruff in tokyo) |
Cesky abi kilo nje? I swerragawd e don tey wey u dey fain ma truble oooh ![]() My peeps una see werin man wey nor get wife dey turn 2,,,,,,,,,,,irresponsible ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 121 pages)


