Okanran's Posts
Nairaland Forum › Okanran's Profile › Okanran's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 121 pages)
@ topic: weak ar$$ siggy. . . lame personality. . . 'tis 2 b xpected!!! |
jassie:Lenu ee? O leko rara ![]() PS: I know 'tis a bit too early, but I wanno hit ma favourite hangout spot. . . nor worry ama bluetooth ur brandy 2 u via ma cell phone. . . ![]() |
jassie:Don't like 2 leave grey areas in ma dealings, amigo. ![]() @topic: He a good guy, if only he'd quit smoking dat s***t Now it affecting his vision n thinkin. . . ![]() |
Sharrap dia, discourse with ion is ur bad not mine, go tru d posts urself. . . But, I nor go because of dat one reject ma kid burodaaburo mi atataa ![]() @ topic: He remains ma favourite kid brother. ![]() PS: Check d bolded well b4 u go begin challenge d spelling again oooh. 'tis d UK spelling wch is different frm d yankee spelling! ![]() |
Abi u dey kolo? nor be discourse be my initial post? na u know where u see d one wey u spell oooh. I merely quoted u. Word 4 word. . . comprende? PS: I know sey e don tey wey I graduate but I can alwayz skul u on GNS. . . SHO TI GBO? ![]() |
jassie: It ain' no typo, amigo. Perhaps, u wanno look it up in a dictionary? ![]() @ topic-Jassie: He dey dissappoint me, when I least xpect. . . ![]() |
Opslag:Wetyn dey worry dis one . . . N whats wth d double post na? Abi na analogue computer u dey use? ![]() |
Sweets, waddup? @ topic: simply sweet. ![]() |
I feel ur siggy too, don't even displease them, kick their sordid ar$$, dat shld make 'em sit up some. ![]() |
Busy_body:E don dey happen 4 dis thread ooh. . . I saw it commin, y'all. |
walttt:So srry amigo, but I easily connect wth babes tru songs, shey u get? As u nor be babe n in particular Tgirl, we can't connect na! Nor worry sing ya own like white lexi did, abi? Tgirl, oya na! |
Iyalode to sure, nuffin do u jhor! Nor worry bout Tgirl, I intend 2 love her to the best of ma ability. . . infact beyond ma ability sef. 'Tis gon' b a happily-ever-after thingy. ![]() |
candy:Me 2 like ur profile pic na, infact I like everyffin bout u. Abeg come-online, make we continue this our discourse. ![]() @ topic: O wa paa. padi mi! |
@ topic: I'll be waiting 4 u. . . . . .rite here in ma heart. . . Tgirl, I luv dis part so I didn't bother startin frm d begining. na Celine Dion sing amPS: Only Tgirl is permitted 2 complete dis song ![]() |
Sweets, trust me, dis topic nor be d one wey u fit handle, let dem do their thingy. ![]() |
Busy_body:U be iyalode true, true, nor worry ya-self, on our wedding na high table u go siddon wth all 'em bigwigs of d society. . . truly befitting an Iyalode. ![]() As regards Tgirl, she's shy atimes, nor worry, she'll get back 2 u on this. ![]() |
@ OP: U's naive no doubt. U better sharp up if not guyz go use u play tire, werrin concern marriage n paradise, FYI, u go see father and reverend mother 4 hell fire on judgement day, na me tell u so! As 4 moi ama be sipping ma lemonade beside Baba God on dat day jeje. . . ![]() |
jeff_mark:Badsoski, I dey feel u jhor. But let her be na, u know she's fresh out of d heartbreak hotel n u wan' add ya own join. ![]() |
Argh, asiri ti tu. . . kasala don burst oooh. Missy, it ain' wat it looks like ok. ![]() Tgirl, ama holla @ u when d coast is clear, shey u get? ![]() PS: luv y'all |
Iwo fi yen sile. . . Lemmie worry bout that. Just keep lookin resplendent is all I ask. |
Busy_body:Abeg, nor cause gbege oooh, na since yesternite , I don dey toast dat babe oooh! ![]() |
Tgirl4real:Say no mo, sweets. I swerragawd, I nor go do all those nutty thangs again. jennykadri:Argh, ma correct babe, nor main me jare, Nairalanders alwayz ave a way of lookin 4 ur bad. ![]() |
Fine boy no pimple! E be like sey I go match u wth one of those omo mummies wey I dey see 4 dis forum. ![]() @ topic: foine boi! |
Shey u don comot dat crazy picture wey dey ya profile? I got so nauseated just by lookin @ it. ![]() |
Quit while ur sanity is still intact. U don't need Joey Greco 2 tell u, ur dude is doing d cheating thingy do u? He gives u reasons y u can't visit. . . U think dats normal? Are his reasons tenable? Don't even bother replying, I know he's prolly lying! Dump his undeserving ar$$ n look 4 som1 more appreciative. . . ![]() PS: Ma fifty cent! |
D bad thing bout brandy is inability 2 sleep it off. I swerragawd, moi's trynna quit me dirty habit ![]() |
. . . hmnnn. . . I foresee a lot of hook-ups on dis particular thread. . . infact I dey come, make I go find my own soul alluring lyrics. ![]() |
![]() Hw u doin, mon cheri? Hangover been dey worry me yesternite, 'tis now compounded by ma short nap. . . So me nor dey fyt any1 oooh, xcept of-course som1 steps outta line. . . ![]() BTW, make we go continue our song na. ![]() |
Ehn, iro ni o, Sima just typed sumffin nice bout me, abi na dream. Ok now, I shall return d favour, infact I shall giv u mo dan ur heart's desire. . . @ topic: young n bold |
Alluring personality. . . U shouldn't ave left me. . . ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 121 pages)



Now it affecting his vision n thinkin. . .
. . .
N whats wth d double post na? Abi na analogue computer u dey use?
I gat your back
I swerragawd, moi's trynna quit me dirty habit