₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,411 members, 8,421,784 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 03:34 AM

Toggle theme

Okanran's Posts

Nairaland ForumOkanran's ProfileOkanran's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 121 pages)

RomanceRe: Your Favourite Romance Song by Okanran(m): 6:40am On Oct 11, 2008
I dey doze as I dey type dis one. . . later wink If we can't go 2 d carnival, we'll go somewhere exotic. wink . . .later.
RomanceRe: Your Favourite Romance Song by Okanran(m): 6:19am On Oct 11, 2008
Me fyt ke? Nor be me oooh. But u nor dey sleep?
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 5:51am On Oct 11, 2008
Shut d Bleep up if u can only spit trash, for all ur wisdom u've been babbling 4 God knows how long now.
RomanceRe: Your Favourite Romance Song by Okanran(m): 5:47am On Oct 11, 2008
U dey sing alone?
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 5:43am On Oct 11, 2008
Wetin u wan talk wey I nefa hia na? Sey u dey wash plate?
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 5:38am On Oct 11, 2008
richo:
ok back to the topic, i don't think the carnival will be successful because of morons like okoran! except we call a preacher to cast out demons at the entrance
Can't stand d heat? Tot u wanno ball? Readers will soon start wakin up, anyone reasonable will see d bitch-moronic coward in u. . . wink
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 5:33am On Oct 11, 2008
Narrow minded mo-fo! Ignoramus of d highest order, just because u kissin ar$$ wherever u @ don't meant 'tis same 4 every1 else, am currently in SHELL RA Port Harcourt, n am using shell light which is generated by SHELL, ofcourse I can afford 2 waste as much as I want. . . tongue My lappy sef na HP tablet, na dis august dem do am oooh, nor b d fake ones wey una get where u dey. . . since u brought it lets talk bout money, u dis suffer head!!!
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 5:26am On Oct 11, 2008
Tgirl4real:
finally okanran will leave me be. he has finally found someone to keep him company grin
A million richo-nut can't make me leave u oooh. Meanwhile leave dat mumu, make we yarn.
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 5:24am On Oct 11, 2008
richo:
sorry oh! me no go quarrel because the electricity used to power ma lappy while quarreling with a useless nyash like you can power enough light bulbs for 3kids in the sahara desert to to their home work.
no be me go follow u yarn dust so go and meet ur fellow jobless tout to bring whatever u want on
Mumu start wetin hin nor fit finish, now he's turning intellectual n lookin 4 a way out. Ur moronic brain shoulda tot bout all dat b4 u started talkin bout parents. . . I know sey ur parents nor gree giv u home training, come 2 think of it they never had none themselves. . . dat y u go bringin parents in2 ur  so-called intellectual discourse rite?

Clown, na now u know sey u dey waste electricity?
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 5:13am On Oct 11, 2008
Bring it on, butt kisser. . . I bet u think that insane ranting gives u class. . . bitch please!!!
RomanceRe: Your Favourite Romance Song by Okanran(m): 5:01am On Oct 11, 2008
Under d moon babiee. . . wink









PS: U're still jobless n I know u ain' goin 2 sleep, so quit frontin n start stuntin. . . tongue
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 4:56am On Oct 11, 2008
Tgirl, she u see as u let dat bitch-ar$$ come dey misyarn 2 me now!
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 4:54am On Oct 11, 2008
richo:
how naw? ma life is easier than u getting a girlfriend. grin
U sure bout dat homeboy? Nairaland is nuffin but recreation 4 me, I hang out wth babes ur likes only dream about, mofo!
RomanceRe: Your Favourite Romance Song by Okanran(m): 4:49am On Oct 11, 2008
@ topic: when we makin looooooove. . . tongue tongue tongue










PS: Who's really jobless now. . . undecided
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 4:37am On Oct 11, 2008
Tgirl4real:
won tan e on tan lantern!!! wa pen be o. e be like say u jobless small. me i wan go sleep jo cool

wefin i wan do wt pesin we dey dwell for realm of immorality. shior
Oya go sleep na, wether u nor go see me 4 ya dream?. . . tongue Se wipe o ni tele mi lo si carnival yen? Omo ma she yen na?
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 4:35am On Oct 11, 2008
richo:
@okran

she de do shakara so find level go toast iya akara
How e dey do u na? If Philipine ruff 4 u, u nor sabi ur way back 2 Naija? Abeg nor use ur fuji spoil ma blues oooh! angry
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 4:17am On Oct 11, 2008
Tgirl4real:
tufiakwa. i reject by thunder by fire. no be me and u. shior. early morning joblessness!!! sad
How I go take know sey u be correct babe if u nor do shakara? Abeggy do shakara well,well. But bewarned ama melt ur heart when u least xpect. . . wink
God didn't make me charming 4 nuffin mon cheri. wink
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 4:05am On Oct 11, 2008
Ruby_Pearl:
Love in Tokyo.

the frown can't hide the smile
Nor main am jare. wink

@ Tgirl: what mo do u need, u're beautiful n am handsome, Iget naira repete n if u ain' in2 dat. I gat me a dorm acc. dat makes ma bank acc officer give me a charming smile each tym she sees me. Need I say mo/

We don connect oooh, by 4ce by fire. . . tongue
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 3:53am On Oct 11, 2008
Ruby_Pearl:
ah ah, woman, why you dey frown now? you like wrinkles?
emi ko moh o.
eyin okurin nowadays tin fe lati di omo akata ju.
mother's land too right?
Feminist, no doubt, going by d bolded bit!!! Sha ma di omo akata oooh. . . tongue
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 3:51am On Oct 11, 2008
Tgirl4real:
who be party crasher angry hope no be me u dey talk to
kiss kiss kiss

U look super stunning, when ur angry, abeggy, nor comot dat frown from ur face. . . tongue

As per dat carnival, best prepare ya mind na mister n missus me n u go do. . . tongue tongue tongue
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 3:46am On Oct 11, 2008
Ruby_Pearl:
mi gbo yoruba e jor.
jo so fun mi wipe otii da omo akata embarassed
your yoruba is rusty na
As per d yoruba levels, idea la need. . . no long thing.

And hw can I di omo akata when am in ma father's land in Naija. . . wink
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 3:43am On Oct 11, 2008
Tgirl4real:
Ruby_pearl,

I can see you are really peaceful.

na soso trouble u dey look for
Party crasher, hw u dey na? Na me n u go, go dat carnivalby 4ce by fire. . . tongue
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 3:39am On Oct 11, 2008
Smart
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 3:38am On Oct 11, 2008
Se ibo ni o fi type yen?

Peeps, make una see me see wahala oooh, she be trynna inculcate mo olofofo skillz in moi. shocked shocked tongue tongue tongue
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 3:35am On Oct 11, 2008
TOYOSI20:
I'm love it self personified. . . . tongue
I can relate wth this. . .actually dat makes 2 of us. wink


Albeit, me nor understand d naive part. . . angry tongue cheesy

@ topic: Super stunner lomo la-ti-le. . . wink
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 3:30am On Oct 11, 2008
Iwo ni mo fi jo naI take am resemble u. . . tongue
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 3:26am On Oct 11, 2008
Scared of what na? Am a lover not a fighter. wink


@ topic: vulnerable
Nairaland GeneralRe: 9ger Carnival 2008 by Okanran(m): 3:24am On Oct 11, 2008
Una still dey argue about wetin dem nor 4ce una 2 go. . . undecided
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 3:21am On Oct 11, 2008
TOYOSI20:
shocked shocked shocked shocked shocked shocked
Didn't u see the bolded below?

Babe In Total Control Of Herself. . .




PS: Kasala wan burst oooh. lipsrsealed
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 3:15am On Oct 11, 2008
BITCH. . .

























[b]B[/b]abe [b]I[/b]n [b]T[/b]otal [b]C[/b]ontrol [b]O[/b]f [b]H[/b]erself. . . tongue
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 3:10am On Oct 11, 2008
TOYOSI20:
Genius
Am I flattered or what. . . kiss

@ topic: quintessential
Forum GamesRe: 1st Tot by Okanran(m): 3:06am On Oct 11, 2008
Intellectual

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 121 pages)