Okomile's Posts
Nairaland Forum › Okomile's Profile › Okomile's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 137 pages)
Madam Be happy that he gave u d bible Let those that will loose their vision continue living in the world ![]() |
Welcome back your Excellency ![]() More characters needed oooooooo |
Ambode showdown waiting for this Abiodun Politics that he is not appreciated in Ogun Let the strong man wins Federal or state ![]() |
Juliette5803:Also orphanages Beggars on the streets Tfare nko? Better to eat in my street ooooo Pele ooooo |
Na government contract nah Before contractor see profit,he must settle all ogas at the top ![]() Na govt contract sweet paz Make we dey see garri buy, people wey go chop, go chop Iree oooo |
Na wetin he dey find, he don see Rubber d ,,,,, k too dey, make he search well Suupo olopa ![]() |
she don kolo Guys plenty for street nah Na you die for yourself ooooo Life goes on Sister |
Weere Try that here in naija, na oshodi oke u go dey beg while crawling on your belle Mental |
Wow Congratulations to her oooooo Not easy to get job these days Thank you governor Thank you Lord for your mercy |
He should go and sin no more Lesson learnt in a hard way for him Wish him success in his future endeavors |
I don't have a script but I have a story to tell. It will be mind blowing |
So sad God will comfort d family especially the mother. I pray that she will pull thru this pain which is hard to bear Rest in peace Ayo |
Make dem dey play The woman in my bq is a member Her two daughters married their men in the men's churches and dey did not bother about the said rules They will loose the upcoming generations if care is not taken I come In peace |
May her soul rest in peace The trauma alone of loosing mobility is unbearable and heartbreaking Rest well |
Haaaaaàaaaq May her soul rest in peace The trauma alone of loosing mobility is unbearable It is well |
It will be well At this age ![]() Pathetic though Character oooooo |
Of course, I still use it nah One for plastics,take aways ![]() Another one used as laundry basket ![]() |
Benin republic police wahala no get part 2 Moreso if u don't speak french or their local dialet He will come out of it by God's grace |
It gives you joy, go fo it Keep breaking the unbreakable too ![]() |
They play with fire Na five years rent he go collect Landlord too have responsibilities No play with fire sha ![]() |
Dem no dey hear Waka paz Characters needed needed |
Wow God bless you sir Giving back to the society School no be scam oooooo Lucky kids, pls,take advantage of this gesture |
![]() She is lucky that she is in America Naija guys no send you. U go train that child by yourself She better collect the one she is offered ![]() |
U go explain tire U r living your dreams which this particular one is sour to the ears and eyes 2027 dey corner Let the best man win I come in oeace |
Na so We also have a beginning Don't stop on your dreams. Don't give up, keep striving and it will end in praise |
Wow Miss my days as a rotaract member (teenager/youth) Don't know if it still exist in my area to join the adult Rotary ![]() |
Olodo student After he was told by other teachers that the teacher was not wrong with the grade given Mental don dey chop im brain Shior |
SisterAnn:Yes oooooo Tks |
omoadeleye:Food na food Ebo na food too Belle no go ask u wetin u chop ![]() |
Nice My area quiet sha Make I waka go venue if I go see food chop ![]() Lagos first Heheheeee |
She don ment oooooooo ![]() No be ikoyi she dey nah Better luck next time ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 137 pages)

