Okomile's Posts
Nairaland Forum › Okomile's Profile › Okomile's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 135 pages)
U go explain tire U r living your dreams which this particular one is sour to the ears and eyes 2027 dey corner Let the best man win I come in oeace |
Na so We also have a beginning Don't stop on your dreams. Don't give up, keep striving and it will end in praise |
Wow Miss my days as a rotaract member (teenager/youth) Don't know if it still exist in my area to join the adult Rotary ![]() |
Olodo student After he was told by other teachers that the teacher was not wrong with the grade given Mental don dey chop im brain Shior |
SisterAnn:Yes oooooo Tks |
omoadeleye:Food na food Ebo na food too Belle no go ask u wetin u chop ![]() |
Nice My area quiet sha Make I waka go venue if I go see food chop ![]() Lagos first Heheheeee |
She don ment oooooooo ![]() No be ikoyi she dey nah Better luck next time ![]() |
Na to put am for museum remain Well done ![]() Character oooooo |
Wish my brothers can fight for me like the bride's father. But, I dey fight for myself. Silence is golden One word from me,na bomb ![]() I no sabi talk long grammar Lobatan |
![]() These makes me remember my mum Blessed soul All these shaped my growing up. Things I instilled in my son. He must greet his elders and it made his friends parents to love him. He will greet and prostrate. He too is now telling his kids to do same Life goes on |
FMC ebute metta The former CMD, Dr Dada did great works there during his tenure. I can testify to this. Dialysis session is also excellent Thank you Mr President I pray that my kidney problem does not get to dialysis stage, Amen |
Afin o je'jo Omi ata lo mu Meaning Albino no dey chop salt Na pepper he dey drink ![]() They look cute and scary sha |
autoez:Plenty people are in same boat with you. Just move on what what life throws at you and enjoy yourself to the best that you can. Things will turn around for good Pele |
Zazuuu oooooooo All d best I dey laff in 5G ZaaaazaaaaaUuuuuuuu |
Make rain fall? Or Make fire quench?? God answer his prayer(s) |
Lucky few to have someone who listens and believe in their stories Good job |
Welcome back We miss your beautiful face! Character character not enough, I laff in 5G |
Wahala Wahala Wahala oooooooo Issorit |
Good It is taken another turn everywhere It is now a competition of what each school is giving as gifts to their graduates It should be banned also in Lagos |
Happy birthday Sir Old age oooooo It is well Character completed ![]() |
ufotunang:Yes and night too As long as koret soup dey ![]() Try am too |
Yes nah Wetin do eba? I no sabi drink hot water / tea Eba na koret breakfast ![]() |
We need more than just a number!!! The madam police in my area is such ..... Make I no talk wetin dey my mind sha |
Legend RIP Journey well. Grew up watching him those days.... |
Summary 33 more characters needed 12 more characters........ |
Not to trust a man My regret till date Na to shine my eyes in my next world but will love to come as a MAN |
Nothing musa no go see for gate No qualified person for the state, if yes, other states nko ![]() We are a joke in this corntree |
This crack me up this morning Tks Eko for show is true Anywia we go, eko dey show for our body oooooo ![]() I am proud to be a lagosian anywia in the world Iree oooo |
Haaaa Make I call my inlaw for ilese how far Ikeja cantonment bomb blast years ago comes into mind It is well with naija |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 135 pages)

