Stats: 3,165,786 members, 7,862,607 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 08:35 PM |
Nairaland Forum / Olayinex's Profile / Olayinex's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)
![]() |
Ehya, since all dis years so u no Sabi simple colour, it bad oo |
![]() |
just check dis out
|
![]() |
Haaa Watin b dis, bread nd puff puff no b d same nw dey er just make with flour both can b TV programs but Chai Haba gus is more sense able nw 69 Likes 2 Shares |
![]() |
2,1,3 that is the order |
![]() |
eleojo24:Abi o so simple, despite all dis money way him get, see Dat small tin, he's using, dat cool sha........but watch out for ur Bros (Messi) |
![]() |
apostles...u see dier life, see how dem play d match Chai chai |
![]() |
radarada...I see some idiot saving for dis crab nw..u beta wake up dis is 2018 1 Like |
![]() |
• |
![]() |
Watin concern us, all dis yrs Watin u give |
![]() |
Chai see dem self dey no even look like 1 |
![]() |
dis redeem na only God fit save even so call spirit no say no need to push am for street b4 it happens |
![]() |
Chai, some people favourite, nice 1 |
![]() |
I can see more missing goals coming 57 Likes 1 Share |
![]() |
Cynosure of the day Accountable and willingness to help others in all situations I don't believe in guilt, I believe in living on impulse as long as you never intentionally hurt another person, and don't judge people in your life. I think you should live completely free. We come to love not by finding the perfect person, but by learning to see an imperfect person perfectly. Never act to jeopardize trust and confidence even during awkward correlations Never give up on people even when criticized badly, he'll focus on his goals and means of actualisation . Perfect person exit in the perception of seeing it less imperfect in him... |
![]() |
Life has reached a strange stage,
Destiny has flipped to a new page,
Truly, love is above other factors,
And ladies have become emotional doctors,
If, for a lady to propose to a man, is a crime,
Blame not the lady, but the change of time. He may not have the beauty or money, But rather a love, sweeter than the honey. She feels much better when he appears, And her broken heart, he indirectly repairs. He is far away, but still feature in her dream, From dawn to dusk, she sings his hymn. How could she allow the feelings to die? When to her conscience, couldn't afford to lie. What's the problem when she goes down her knees, And confess her love for the man that please, She would be punished for her silence, If she continues to wallow in reticence. Do not wait until he comes to you, Or risk being later tagged as fool. Let go of your pride, ego and worth, And pursue what your heart really want. Keep him safe in your mind, everyday & night, Till the end of time, it'd batten your might. BY: B.BABZ © All Rights Reserved |
![]() |
Haba Wen no b breakfast |
![]() |
Waoo Dat great, congrat...pls for how much u get am |
![]() |
o bio Chai, 5 Likes 1 Share
|
![]() |
ariklawani:Oshe English class drop out |
![]() |
na aiye dey do |
![]() |
Nooo, I tink it normal tin it just stage I think, part of puberty for a guy nd also it might b Wat u er thinking before going to bed but it just a period of time |
![]() |
guy I beg enjoy Watin u pay for, it a matter of time...if u don't take care of ur family who will? |
![]() |
o boy see Watin dey inside, money don fly b Dat oo |
![]() |
Watin concern fuel price with dis nw |
![]() |
Ehya, over joy dey kill too 23 Likes 1 Share |
![]() |
for how much...but I dey Minna |
![]() |
dier phone dey make sense dis days 4 Likes 1 Share
|
![]() |
Watin happen d watch dey tell future or something cos me can't just wait here nd b reading dis |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |