OldBeer's Posts
Nairaland Forum › OldBeer's Profile › OldBeer's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 68 pages)
Amen! All the curses any pregnant frustrated woman sends to others, let it return to her in seven fold. Amin! Amin! Amin! Loruko Jesu |
Church agbasa! Pour the curses on your unborn child. I am only here to say amen ![]() |
It is the destiny of me and your child. We are both April born ![]() |
Na wa o! So e just end and I no see fire not to talk of smoke. ![]() Kikikikikikikikikikikikikikkikiki "When you can keep calm when everyone is losing their cool. You will be a man my son".... Rudyard Kipling. ![]() |
Your unborn child is hearing all your thoughts and words. See am na... She don pack all the curses for herself ![]() |
Kai! People wey talk say pregnancy is a form of madness talk true. I don see am today. Hanty pour your frustration on me since you no fit try am with your husband ![]() I am here to serve ![]() |
nadesh:As in eh... Happy married life to dem o ![]() |
You wey get parental upbringing dey call your poor child bastard. That poor girl! Dem never born am but see curse wey she don receive. This world is wickit. |
Hanty come and brag na. Shebi you get fire. You dey use Brazilian visa brag. As you checked my profile, you for check which country I dey presently school. Mtcheew Anyway, thank your unborn thing for collecting all the curses. Hope she no get autism o! ![]() kikikikikikikikiki |
Beht na so e easy for person to drop all her cv just to brag about shit? ![]() Na the fire be this? ![]() I am disappoint |
E pain am! All the curses there to the unborn female in your womb. Receive it girl ![]() |
Mothers of bastards always recognize bastards. Why? |
Hanty think of that thing inside your womb na :/ If fire consume am nko? |
Ha!!!!! She don tear cloth enter market ![]() Back to your unborn child Back to your unborn child Back to your unborn child! Amen ![]() |
See as hanty is spilling everything without prompt. All curses go back to that thing in your womb. |
Whatever curse you give me, your unborn child gets the large portion first. ![]() So if I am dirty, guess what your unborn child is ![]() |
Hustling for brazilian visa is progressing? Your mates are getting US, Canadian & Australian visa. Even with all the hustle dem still never give you ![]() Weda na second or six child, your curses touch your pikin first before it comes out. All curses to your unborn female ![]() |
E pain am! ![]() All the curses there to the unborn female in your womb ![]() |
Am I gay wey I go get husband? ![]() Even though gay is practiced here, I no dooo ![]() I like toto but not your type old hag |
Add to that curse while I send it to your belle. ![]() I am waiting. Frustrated hag Your unborn child will hear that curse first. #TeamApril EDD 30, XX ![]() |
E pain am shege ![]() Channel that frustration to your husband old woman ![]() Modified Hanty is pregnant. I can now understand the frustration. I can get very dirty but lemme stop. Pikin no do me anything. But as you are cursing, know that I am sending it back to your unborn child. |
nadesh:As in eh... This pain hanty well well. E pain am shege ![]() See the speed she use fly into your mentions. ![]() Kai! Na dat kin thing I dey like. When your enemies start to froth at the mouth, you know say you don get dem. ![]() #TeamPepperDem kikikikikikikikikikikiki |
Gedoni, my calabar brother. Do what you gotta do niggarr. Just endure with the parrot until you get the pali. Don't eat kiwi o! ![]() God bless your hustle ufan mmi. |
nadesh:Nadesh the pepper! Oya giddem! See as one old woman wake up this morning to fight you. Frustration wan kill am. ![]() Hanty, oga no answer you yesternight abi you no get anything to cook in your kitchen? Ntoor gi! |
dawnomike: That is the spirit. You will do well my brother. |
![]() See as I am cackling like a witch.
He who laffs last.... |
Jennifer0371:Grandma it sounds like you are going senile. But try to be fair next time |
Jennifer0371:Common carry your hypocritical sermon and get out. |
mtcheew |
LollipopCandy:If I don't want to grow up nko? Don't you know school has not resumed and I am bored? How do you intend to drag my generation anyway because I can give you a list of annoying people in my family that you should help me drag? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 68 pages)

