Olisehcom's Posts
Nairaland Forum › Olisehcom's Profile › Olisehcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 41 pages)
sigidporte: which planet you dey miz?MARS. |
lost post. |
************************* Adex entered the sitting room to meet his siblings arguing heatedly that no one knew he was there,he had to shout to draw their attention. M.Sokoto-CSO how far na, na u steal d fish?#CSO was d name given to adex by his siblings# Mickey-u dey craze? How u go dey call our CSO. M.Sokoto- i neva call am thief o,na question i dey ask am Adex-#ignoring dem# wia IKJ Sylvalord-he no dey,he go wash hin SUV 4 car wash |
***Interrogation room**#** Mama-Adex na u i put in charge of this house,u know who thief my fish? Adex-mama i no know o,i no dey hous since yesterday Mama-#angrily#where u waka go? Adex-i go make oyel money,my cuban cofee don finish. Mama-u just commot 4 house like dat Adex-no vex,na IKJ i put in charge,make i go call am 4 u? Mama-ok,go call am. |
una gud morning o. |
....brb |
joyce and tina are devil o,hope bisi wont meet yemi nd molade there,. |
Profemmy001: sm of U r ignorant of d fact dah most females seeking admission r quite young also...juz dah they look more matured than males of dia age.exactly!!! |
MrRomantic1: I feel like writin on d experience of the post ume dayseconded. |
[quote author=Dem-all-crazy]No short black dude walk upto u say, "hi, my name iz John buh call me J 4 short, wat's urs?" abi u jez skueez face tru out? Hehehee [/quote]Lmao,i frown face,squeez mouth. |
![]() satanist: WHO MISSED ME? ![]() |
Gud morning bros nd sis. |
oluwaugo: lol.,u be Mthen(yellow,slow(green) , helltel(red), or 8ti?ALL |
Lol@freeman. |
b4 i sleep,Metafizist gud job,once again more gigabytes to ur data. |
sleep yaf finally come.gdnite fwends. *blow svlva a kiss* dont take it personaly. |
Metaphycist: Lol...DAY 5 loading....99%WAITING EAGERLY!!!! |
Mickey7: hmm dint see dis.sure u didnt,bt u read it. ![]() Mickey7: hmm dint see dis.sure u didnt,bt u read it. |
[quote author=Riley_Freeman] lol.. That one na new one o but where the mb dey come from? Abi na imaginary one? [/quote]its a secret, i wont let d cat outa d bag. |
demistry: *Eyes open*u should hav reserve ur comment |
sylvalord: lol.. U just make me remember dat day.. MAN O WAR suffer us no be smallme dey maingate dat day.d queue long reach ubth.i jst tanda under one tree with my lacasera and plantain chips dey luk dem. |
demistry: *Eyes open,shockd @ wat d eyes c*luv is blind,i dnt mind. |
sylvalord: i will gladly accept it.. But it would be more romantic if i just use my tongue to take it 4rm ur tongueLol.u r also flown along. No p. It wil be most lomantic if u chew it in my mouth.lol. |
Mickey7: Ξν℮ŋ toi oliseh no picU nko?lol, besides wat do u cal d 1 on my profile |
Pokemon43: pls has uniben started clearance?No i mean 'would be stressful' |
[quote author=Riley_Freeman] For Da silva mind. [/quote]LMAO.. dis guy ehn.u r a real clown. abt da name,i prefer 'TWAFFORD.' |
hmmmmm.dis clearance is stressful o. Oga Metafizist ur head is dia. More mb to ur data. |
[quote author=Riley_Freeman] No o bros! Me no dey chop pple food o |
Snave007 where have u been?, dont tell me u went into d bush again!!!! |
sleep no gree come. I dey wait ahn |
MrRomantic, did he tel u he is below 16yrs?,hn only said he is in ss2.dont assume. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 41 pages)

[/quote]Lmao,i frown face,squeez mouth.
