Olisehcom's Posts
Nairaland Forum › Olisehcom's Profile › Olisehcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 41 pages)
odizeey: bro u quote d wrong post oi like Ditrix more dan Odizeey. |
[quote author=oliseh.com]Yippie!!! SYLVALORD IS BACK!!!! *relieved*[/quote]he's disappeared #disappointed# |
Yippie!!! SYLVALORD IS BACK!!!! *relieved* |
[quote author=Sir-Tunechi]All of una wey neva print ur admissn leta in d name of waitin 4 kofa.....e go shock una wen d xame kofa go release clearance instruction without any admission statuz buh e swit me die as jamb website get problem nxt tym una go hurry....[/quote]what should i call u o....luking 4 d rite words......brb. |
[quote author=Doc_Miss]This Is true Love . I'll beg him for You . WELCOME BACK TRAFFORD ! ![/quote]lol. |
Sylvalord pls come back,u r my only course mate here#if u come back i ll buy u bubble gum#*winks* |
Romanticboy1: d truth has been spokenwhat truth? ![]() |
[quote author=Riley_Freeman] Sylva, You see as body dey sugar Oliseh as I return..? dat's a good sign ![]() thanks Ma, metalChemistry dey come for back. [/quote]lol...wow....ur epistle was......(let me consult my dictionary first) |
![]() odizeey: Sylvalord please come bak I love u #no homo# bt oliseh loves u moreTrue! |
exPLIcit7: welcome back Mr Freeman...oliseh...chai...I don dey beg u 4 dat ur MB since...chai...abt d MB, post a meaniful epistle ,then i ll c to it. Lol |
Yippie!!!! Riley is back!!!! More MB to ur data. *relieved* where is metafizist? |
foolish people dont care if dey sin,wise people want to be 4given |
Adex098: Bye guys...go come |
Adex098: Forgot you're still a learner....u called me a learner? *sighs* S.E.T #sighs of end time# |
Adex098: E•T•T (-_-)huh? Cant read dat. |
Nekkie27: ....no syt me oh...my admission leta doznt wanna come up...bin shoutin it out loud here since buh seems u guys r mar interested in ur e-war dan d main rzn 4 dis thread.....any way sha shit appens....ave gt 2 strt lukin 4 anoda means 2 gt it sorted mayb anoda site or sumtin.....sha i c u too odizee...awayu?how is it not coming up? go to a cafe after purchasing ur e-facility card,just tel dem u want to print admission letter,dey wil know wat to do. |
Where Metafizist sef?, no news 4rm oga Jazino? Rilley neva wel? Mehlenah don abandon us 2? Adex stil be C.S.O? *sighs* rubs my eyes. Huh? Presbyopia. |
Fairfax,Profemmy and Detivo how far,anytin yet? |
hmmmmn E.T.T |
i c u 2 biz. |
odizeey: i don ignore dis one ou r stil learning,u can do beta ojingbe: wow my gain. I do gurls dat dnt do guys.*smiles* so r we cul?lol |
Adex097: E•T•Ttrue. E.T.T |
exPLIcit7: Old what...oliseh don't go there 0...anyway add MB to my data na...PLEASE...yeah,u heard it right. Abt d data,hw am i sure u wont use it 4 e-fight.lol |
ojingbe: Wow and wow. Hello sylvababa wetin happen naw why u cme dey bhave lyk gurl nah. I need u here ASAP .dis is just typical of nairalandas u just av 2 shun tins lyk dat afta ignorn dem i bet u hav won but runnin away chose u r d loser. And i hate losers dats y am nt an arsenal or man u fan.my guy 4get. And [b]to oliseh.com. R u a tomboy realy. U do knw 93% tomboiz r lez.[/b]wel av a rethnk.cos d remainn 7% r deadi dont do guys,and i cant say am a lez. lol. |
Monsieursuave: .gud Asakel: Morning!i dont knw, i ws sleeping |
Guys must u quote every post? If u find a post annoying y cant u ignore to maintain peace. *sighs* am getting tired* #seems its old age* |
Gudmorning peeps hw ws ur night. |
odizeey: i cgo to bed,its already late. |
odizeey: afta u break hm heart na d heart breaking mk am run o ntn else,nuff said warlol.he ws joking dude! Bygone is bygone. |
SYLVALORD PLS COME BACK. |
Adex097: Heard ma voice before??yup |
*in Adex's voice* End Time Tinz |



,then i ll c to it. Lol