Oliyz's Posts
Nairaland Forum › Oliyz's Profile › Oliyz's Posts
1 2 (of 2 pages)
donasere:Na typo error jara |
haywire1:I was abt too |
donasere:No be my dem fault ooo, na wrong connection. |
Paulpaulpaul:Hmmm weedy agbo jedi, now I get it |
RemyMartins:Why una like to dey pop lie like diz, Morning weed is bed 4 ur health oooo ![]() |
haywire1:No Fear abi ur admin power don expire. |
jaziridon:When did he checked I mean time? |
donasere:Have Been ban to an extend that my phone no wan open NL self again. If I open the url I go dey see don't worry u will be ban again today. ![]() |
yokiti:Thanks Bro. |
haywire1:If na so help me suspend Y*k*t* for 2year, dey gey dey follow me badly |
jaziridon:That's friend of urs na BatchA15 ba. |
2el:No mind haywire1 that's the effect of proving that u can smoke coco with weed ![]() |
Paulpaulpaul:U want make ur Bat3 low Ba ![]() I ni know the flavour of weed wey u smoke, but I know say u smoke coco join. |
Odunharry:E pain me as I chose Kwara, started hearing all there faults after choosing, well God dey. |
ademasta:#SMH #earsclosed |
dossylvanus:No Lele bro Even some pepz don dey Nysc gate Hahahahah ![]() |
Mrbllymer:Omo make God protect us wey wan just go collect SOR oooo, all this na Lautech fault , but God sey Sha |
ademasta:That's cool, No pressure even wen pressure dey hammer una ![]() |
dossylvanus:No worry ehn It's matter of days. NYSC staffs get internal strike just 4 days length ehn ![]() |
Mrbllymer:Doz Guys Bad oooo, based on report. |
Some Pepz Dey diz forum like say make dem just hear say some1 Don See hm CUL, . Well to u Guys if that wat u need, "I don see mine ooo, but Na Stream * ba ****** state " ![]() |
ademasta:Hope say u remember Harin today as CUL don dey u mind so |
Mrbllymer:I think Say Na only me get that for mind ooo |
ademasta:SharpGuy mood #abiUnoFeelAm |
haywire1:Nice One Choco Network. |
Hmmmmm Observing
|
Sanchez01:Who tell u say na me get the link. "Ur link" |
KeriBaby:www.nysconline.com.ng/nysc-2015-batch-b-call-up-letter-printing/ |
NYSC 2015 Batch B call up
letter printing
NYSC 2015 Batch B call up letter printing is now
available and ready for you to download and print.
The official NYSC site/portal is http://
portal.nysc.org.ng/nysc2/ .
Steps/how to download and print NYSC 2015 Batch B
call up letter printing
1. Log in to NYSC official website/portal,
2. Enter your NYSC online Registration login details,
3. If your Call-up Letter is ready, you’ll see... |
Who sure say NYSC staff go work today, Info Reaching me says that, Dem get internal strike, Kindly be patient it's just 4 working days length, (8 (8 |
haywire1:Na wrong choco Network be dix ooo, elmisti watin u send diz guy |
See has people dey Use other get courage by given Advise , some dey on bed, some carry phone no fit press keys, some dey look monitor like say Keyboard don spoil, make una No worry ehn. ![]() |
1 2 (of 2 pages)
...

. Well to u Guys if that wat u need, "I don see mine ooo, but Na Stream * ba ****** state "