OLUPET009's Posts
Nairaland Forum › OLUPET009's Profile › OLUPET009's Posts
SNblog:are in ekp? can u help me to check? can we talk private? |
SNblog:I heard dey go upload jst 1200 names n preference is given to medicine students..another infor frm DSA says d slashing infor is nt wit dem..we no knw wat 2 believe again..#AMINTHENUMBER #IREPAAUEKPOMA |
I heard dey go upload jst 1200 names n preference is given to medicine students..another infor frm DSA says d slashing infor is nt wit dem..we no wat 2 believe again..#AMINTHENUMBER #IREPAAUEKPOMA |
na when we go see dis nysc list self? dem want killed person wit anxiety, make e cm out self wetin.....#Aminthenumber |
na when we go see dis nysc list self? dem want killed person anxiety, make e cm out self wetin.....#Aminthenumber |
real infor. DSA in my sch say d slashing infor is nt wit dem dat mean no slashing in my sch...######i rep AAU EKPOMA |
guys d tin is somehw, i spoke to d sec to my hod dis week bt notin of such..any infor i go dey interested. i rep AAU EKPOMA |
Ugboma Niger delta's are not biafra and will never b. Our fore fathers did not make any mistakes, we believe in d unity n power of a one nigeria. All we want is for the govt to treat its source of income as his own self...Is that to much to ask pple? |
Omo mathematics and statistics for AAU na U and God oooooh |