Olusolamii's Posts
Nairaland Forum › Olusolamii's Profile › Olusolamii's Posts
1 2 (of 2 pages)
Lie! Some women do the same things jor! Nobody dey live longer than nobody jo. Sixteen year old wey dey cross road jeje dey die for accident. People in the villages nko? Na d water dey do laundry in, na eem den dey use cook and even drink sef. My grandma na 82, the ikoko(pipe) deep pass aboniki container. She dey dia dey inhale her thing. When my uncle who doesn't even drink agbojedi, died at 47. Abeg jor! If you wanna go crazy, go crazy! Na rubbish nameless disease dey kill the too-carefuls! |
No be small thing. Where you sef dey hide gan? U don follow mermaid insde ocean ni? Na wa u for ooo. me wey been dey e-single and e-searching since. Come make I PM you sef.BoboYekini: olubukatoooo |
xynerise: Shoefreak, what did you type?No mind him. Why you think say I get phatt, olusolami, even mizzthang dey. Na one and the same. Shoefreak get branches ooo. Na so I type: xynerise: At home. We are GETTIN JIGGY WITH IT(Will Smith) this Saturdayi'll continue later. When I DIM ALL THE LIGHTS (Donna Summer) I write selxy stories better when I'm awrny... heheheheheNa wetin Master Bot say I do be that.. hehehe. Na virus I go send go eem house. |
Aye! Aye!! ![]() xynerise: Attendance taken |
First of all.... I been wan yab that one wey dey claim she put NL down (mission accomplished fire!!!) but I come reason am say, who say ladies don't rock... yes we do... female professionals (regardless of field) rock!!! ![]() Naa so dem come resuscitate mizzthang wey I don kpai before, that nasty lil biatch! ![]() Anyway, what website did you find yourself visiting during the NL blackout? Me, na my blog ooo and jumia and alibaba... window/screen shopping things for shoes. ![]() |
Xynerise... She is saying "present sir" Where are the ladies na? Chai... better better (f) monikers don disappear into the black hole fa... |
1 2 (of 2 pages)
oko ashewo

