Oluwaymid's Posts
Nairaland Forum › Oluwaymid's Profile › Oluwaymid's Posts
1 (of 1 pages)
Baba it wil work jor,kip calm,it means d e tranzact code neva dey futa,wait small and retry am on fone,den go 2 cafe 2 print am |
Sme que wey dea ansa no correct 4 bak,no do too knw ooo,jst knw d ansa off hand |
Hmmm,dat question goes to you ooo,na yu knw wat u go read nw,me jst dey tell u my experience durin mine ,and sme que dey dea wey d ansa @d bak no correct to normal 1 |
Guy uve been told b4,25 que 4 30 min,and dnt depend on pastque cox u may nt see any past que wey dem gve yu inside d exam ooo,so if u no see am dnt cme ea cme dey blast futa ooooo,i told u ooo, Guy uve been told b4,25 que 4 30 min,and dnt depend on pastque cox u may nt see any past que wey dem gve yu inside d exam ooo,so if u no see am dnt cme ea cme dey blast futa ooooo,i told u ooo, |
Guy uve been told b4,25 que 4 30 min,and dnt depend on pastque cox u may nt see any past que wey dem gve yu inside d exam ooo,so if u no see am dnt cme ea cme dey blast futa ooooo,i told u ooo, |
Guy uve been told b4,25 que 4 30 min,and dnt depend on pastque cox u may nt see any past que wey dem gve yu inside d exam ooo,so if u no see am dnt cme ea cme dey blast futa ooooo, |
Tunnarh,am a fresher,thou,mining engineering,make we hook up,av smtin 2 ask frm yu |
Tunnar,am a fresher,thou,mining engineering,make we hook up,av smtin 2 ask frm yu |
Laughing in korea@futa |
1 (of 1 pages)
,and sme que dey dea wey d ansa @d bak no correct to normal 1
Guy uve been told b4,25 que 4 30 min,and dnt depend on pastque cox u may nt see any past que wey dem gve yu inside d exam ooo,so if u no see am dnt cme ea cme dey blast futa ooooo,i told u ooo,