Omenka1's Posts
Nairaland Forum › Omenka1's Profile › Omenka1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 24 pages)
This recent slump and die don dey make me fear to go into 9ja politics. How I go take blow now ![]() Politics don cast E be like na to open church be the best hustling now ooo ![]() VeryDarkMan beta maintain your lane ooo |
![]() |
ANOTHER ONE Nonso........................biko bia with my bag lemme take one more *RIP* another fallen comrade. Chineke!!! my RIP don dey finish ooo, wetin dey sup for naija na. People in the political class just dey kpai left right n centre, the slumping don too much na. E be like say baba God don turn I'm back for naija, finally |
Three gbozaaaaass..... On ur mandate we shall stand See where the mandate don carry una go Toothless Bulldogs At the end of it all, someone is hellbent on setting the con3 ablaze, he should continue |
Hope he's not among those that snatched, grabbed, and ran away with what doesn't belong to them that put us in the situation that we are today, else I gat no RIP for him. Posterity can now judge him based on his actions and inactions while on earth. ALL THE SAME Gbenga........get me my bag lemme take one *RIP*, another one down. |
Master strategist will handle the economy WHILE Shettibobo will take care of insecurity The duo are really doing well, kudos to them n their demented supporters |
What of people on a transit, who will protect them ![]() |
Congratulations to him let's hope house rent in Asaba will come down during his reign ![]() |
Has anything been done with due process being followed under this criminal mandate ![]() Am not surprised anyway, its now normal |
Nawa ooo..... Make billionaires no com finish for east ooo, Wetin dey sup na Nonso.... bring my bag lemme take one *RIP* Ga ofuma nwanne |
Hezzyluv:Fist wey don dey fly for naija national assembly since time immemorial |
![]() |
![]() |
This is what happens when you have rascals in leadership positions...... But I guess they copied this from Nigeria. If u r with me, hit like |
![]() |
![]() |
In Birdman's voice...... ANOTHER ONE |
![]() |
She go don see the other side of life in the hands of her abductors she. She will now understand that in 9ja wen bois mean u, ur men in uniform becomes useless no matter the number u employ to guide u. She is lucky to have a second chance to life, she better make good use of it and do good to people. I rest my case |
![]() |
Life n marriage have no manual, you can follow all these procedures and still have a failed marriage |
There is more to what this man knows, he's been talking too much lately |
Wetin concern me, I dey here dey flex with my customized "OMENKA1" number plate on my keke Maruwa One day I go just play use my keke scratch that military vehicle with four stars, I wan see Wetin go happen that day sef, no be human being dem dey carry inside? abi them get two heads ![]() Wahala be like wetin again.... |
The rich, the poor and the wretched don dey collect since APC came to power. Now the book of lamentations is open for us all to read, apc you do this one. All thanks to apc for being so generous to serve all of us this breakfast |
[left][/left] ![]() Fear of the unknown |
![]() |
![]() |
![]() Different propaganda topics emanating just because of this protest. I never knew that master strategist and chief protest organiser can be soooo scared of protest. Now I know that truly, a townhall is different from balablu, take it or have it. |
![]() Why are these people coming up with different narratives just to discredit and taint the proposed protest. WHICH ONE BE 'DELTA NON INDIGENE', for crying out loud ![]() ![]() Are they this scared ![]() ?Do the right thing, they refused. |
![]() |



