Omobini50's Posts
Nairaland Forum › Omobini50's Profile › Omobini50's Posts
1 (of 1 pages)
freetowns:Make dem vote for young boy wey go take the country forward dem dey vote for old baba with 1940 mentality. If you see Benin, Ghana nah young leaders dem get. Naija no fit produce their own wifi or even simple toothpick. Pathwalks with road railings naija no fit produce. See even Benin Republic dem dey laugh una. Na greed go kill una, especially Buhari and Atiku. Naija go complain sey white man dey laugh dem and no dey take dem seriously when dey no sabi vote for the right person to rule the country. |
Una dey craze. Make una vote the right person wey go lead the country the right way, una dey vote for old babalowo. Someone wey know the struggle of abroad and wan help una you no go vote. Wettin you see Buhari do since 2015 and u wan re-elect am. Well I leave my case for una. When poverty go kill una you go know. |
Naija stupid sha |
Naija stupid shaa! |
1 (of 1 pages)