Omoligho's Posts
Nairaland Forum › Omoligho's Profile › Omoligho's Posts
1 (of 1 pages)
both I see is bleachers, 2 male and a female |
na she sabi abi na him sabi, anyhow .both of them life |
so dike don broke, so she no get better phone.......e bi like say na Itel she use take snap this pics as I dey see so dike don broke, so she no get better phone.......e bi like say na Itel she use take snap this pics as I dey see |
I like the police men action......no dulling.... if na naija b4 police go response....the culprit go done waka.... na different stories we go just dey hear..... |
this dress is meant for worldly music shot.... not mend for student in university...... final year student for that matter...... by now they should have already know about decency with their level of education...... because this is a disgrace to university and education........ |
they should remove his sim cards from his phones..... maybe from there they can be able to reach his families and friends |
1 (of 1 pages)
so dike don broke, so she no get better phone.......e bi like say na Itel she use take snap this pics as I dey see