Omoslim26's Posts
Nairaland Forum › Omoslim26's Profile › Omoslim26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 256 pages)
helinues:Shut up, you are a tribalistic hate-filled soul, you lack every moral right to speak about respect. Did your parents also trained you to be a shameless tribally bigoted hate-filled soul?? And hey, you don't just Jump, You fly recklessly into threads with senseless incoherent submissions ![]()
|
Hehehehehe:Guy shun that Tribal stuff, no be every Yoruba dey uneducated like helinues. I don't freaking understand what you guys gain in all this tribal bullcrap wey una dey do. |
helinues:Hahaha A parent sounding what? ![]() Se that's a parent sounding na the kind of English wey you dey teach your children ![]() Poor English, Tribalism, Zombism na him you dey plan pass down to your children ![]() Chai may God save them from You. Just flow with pidgin and stop making a mockery and tomfoolery of yourself ![]() |
helinues:Hahaha which kind rubbish English be dis one again na even you no go fit understand this rubbish wey you write ![]() Guy you still fit try Adult Education na ![]() |
owobokiri:It's a very big nonsense useless talk. Nwokem aside your ipob niggas, Nwafors don't have time to engage in this senseless boring talks you engage those Apc senseless tribalist in. So me now wey get market wey I need to sell go come dey worry my busy head over mumu talks like dis. |
illicit:Hahaha you know deep down that your life is plainly meaningless without crying Igbo aaaghhh You will definitely be in your dying bed and still be wailing and crying Igbo aaaghhh, you can't hide from your destiny ![]() |
sapele914:Hahaha hahaha see pickpocket 419 jobless lazy urchin wey dey destined to be a zombie omo eru all the days of him life dey call other lazy ![]() All this zombie urchins sef ![]()
|
Op rest Igbo is not asking anyone to be part of Igbo. Na ipob get time for such nonsense. The rest of Us are too busy selling our market and doing our business to have time for such nonsense talks. |
illicit:Shut up and just cry and wail Igbo that your God created and destined you to do till you go die enter grave ![]() Edo, Ijaw lay claims to Lagos, You no get problem with that one, na Igbo wey dey use famous Lagos is no man's land wey different people dey use including one time former Lagos State Governor ![]() You will be on your dying bed still be crying Igbo na your destiny oo ![]() |
discusant:They are criminals, this are all the scam ipob have as man power. They are enjoying from the massive failure of the govt. Hope You are not pro Apc, cus if you are, shame, shame, shame on You. It is the primary responsibility of the govt to secure lives and properties of the people they govern Yes or No?? |
odejimioflagos:The truth dey torment the spirit of zombism inside you ba ![]() T-pain no get any intention of making Nigeria better, na only Emilokan and election matter to the failure of all failures Tpain ![]()
|
God1000:Dey there dey fall for Sm sacamanje ![]() They are already packaging missiles that they will send to Israel to rain down on terrorists head as we speak ![]() |
bjdon:Person wey wan sell market na im them dey expect to do Charity ![]() Fantastically moronic group of people ![]() Dangote and Nnpc matter long pass as We take see am them 2 no wan gree at all ![]()
|
helinues:Shut up and stop sounding dumb ![]() You have been doing this nonsense senseless tribal incoherent rants since 1985 this is 2024 you are still wailing and doing senseless boring tribal rants, do you intend to pass down dis nonsense to your kids?? ![]() |
discusant:Shut up you are just a tribally bigoted hate-filled soul. Epkerima was not arrested plainly on Ipob grounds. His scam ipob is only tagged terrorists by your FG. He was arrested for inciting violence and terror. Same way one particular Yoruba guy was arrested in UK. Sensible climes no perceive the scam ipob as terrorists bcus they are aware that self determination is a right UK hosted MNk for years, would UK or other European Countries host leaders or members of Iswap or boko haram on their soil?? Abi Your tribally bigoted hate-filled head no understand the meaning of terrorists?? There's not one terrorist in Igboland, what We have are criminals claiming freedom fighters and it is the job of the security to tackle and crush them. |
helinues:Hahaha hahaha so you get mental problem join this zombism ![]() Ijebu Ode ko Ijebu Igbo isale ni ![]() Why you nor dey ever use sense comment ![]() You dey in sefia pain ![]()
|
Dreamhans1:Oya sue them na. Don't get yourself into trouble. Hope you are aware that personality slander is also a crime anywhere in the World. Make the people wey dey pay the tithe complain first na. Is it not their money? How is the way anyone chooses to spend their own money your palaver?? Reason the issue well on a broader perception, the money wey them dey use pay the tithe no join you at all, the people wey them dey trick according to You still dey pay the tithe until now so no be to just live them to their fate ![]() |
Helinues with him usual mumu incoherent thread ![]() Shameless tribalistic hate-filled Helinues no call out him own parents for not sending him to school oo ![]() Him no call out him own parents for not teaching him to shun senseless tribal rants ![]() Small time now him go create another thread se na the parents dey make naira crash ![]() |
helinues:Hahaha e pain am reach him tribalistic bigoted hate-filled soul ![]() |
Sonnobax15:D this zombie don prove se true trueSenselessness na the number one requirement to be pro Apc ![]() Olodo no be Vp shettima them dey talk about nah ![]()
|
helinues:See this one, Morh247, Throwback and your numerous accounts you use in doing senseless tribal hate incoherent rants shames You to the ground ![]() |
helinues:Were You taught t to be a zombie and stand for a Failure?? One who received good home training will be honest, truthfully addressing issues without bias and incoherent antics to defend a total failure of a system. Were You taught to be a shameless tribally bigoted hate-filled soul ![]() The Parents can only do so much, people like you refuse to adhire to proper home training. |
malali:Zombism is never Patriotism ![]() Shameless tribalistic bigoted hate-filled soul ![]()
|
Acidosis:Leave the op to be capping dust. Malali is a very shameless tribalistic hate-filled soul, he has no moral right to call anyone out .Malali no be everybody must be zombie happy slave like You oo ![]()
|
helinues:Is this not all your soul is destined for ![]() Cry and profusely wail senseless tribal rants all your days on earth with your co shameless tribalist ![]() For Your Info Real Estate is a massive thriving business in SE. My guy an Idoma born is cashing out building hostels in Imo State and Anambra. You don't have a job yet you are thinking about buying land ![]() |
helinues:Illiterate mentality ![]() My bro just recently started an Estate management business in Owerri. Se na agbalumo him wan dey sell ni ![]() Shameless tribalistic bigot, if you like do your bigoted antics from now till eternity, Igbo is One na shameless bigots like you dey delusionally capping Ebonyi hate. Buying and selling of landed properties is currently one of the booming business in SE. |
yungevvy:Always on ground to pepper haters ![]() That their jersey dey vex some people reach their spinal rib no be small ![]() |
chigoziri2403:Bro nothing like emotional blackmail anywhere. All and Sundry are charged to find and know God for themselves not for what one man on the pulpit is saying. We place too much energy on unimportant things in this Country. Abeg make una free the matter,them no force anybody to pay the tithe, plus nobody paying for their tithe affect anybody so why the matter come loud ![]() |
Take a chill pill oga. Make una no dey carry matter for head nobody put gun for anybody head to obey and pay tithe. Nobody force anybody to pay the tithe. Plus no be everybody dey even pay the tithe sef. This one no be matter at all. Anybody wey like make him sell all him property carry am drop for Man of God se him dey pay tithe na him own palava be dat oo. |
He will need plenty Buckets to cry on bcus the failure of all failures Tpain will complete his own tenure oo. Unless life gives him the Abacha treatment. |


