Omoslim26's Posts
Nairaland Forum › Omoslim26's Profile › Omoslim26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 261 pages)
WhiteIverson:So in essense You dey try talk se You believe this bumkum be dat ![]() If You go fit belief this kind fake tori,then You obviously go fit belief se Person like Tpain go fit make Nija better. Hmm I dey smell Apc.
|
PigTormentor:ᗰυꭑυ 𝗌α𝗒 α𐓣 ⱺρ𝖾𐓣 ρ𝗋𝗂ꭑα𝗋𝗒 ω𝗂𝗍ɦ α 𝖼𝗋𝗂ꭑ𝗂𐓣αᥣ 𝗀α𝗍ɦ𝖾𝗋𝗂𐓣𝗀 ᥣ𝗂𝗄𝖾 ᗩρ𝖼 ?? .ZOᗰᗷIᗴ OO ZOᗰᗷIᗴ ![]() |
fergie001: .ᗩ𝖿𝗍𝖾𝗋 ᑲυ𝗒𝗂𐓣𝗀 αᥣᥣ 𝗍ɦ𝖾 𝗏ⱺ𝗍𝖾𝗌 𝗍ɦ𝖾𝗒 ᥣ𝖾𝖿𝗍 αᑲⱺᑲ𝗂 𝗍ⱺ 𝗄𝖾𝖾ρ ɦ𝗂𝗌 𝗏ⱺ𝗍𝖾 α𝗌 I 𝖼ⱺꭑ𝖾 ⱺⱺ ![]() |
kingthreat:Tɦα𝗍 ⱺ𐓣𝖾 𝗂𝗌 α𝖼𝗍υαᥣᥣ𝗒 ρᥣα𐓣𝗂𐓣𝗀 𝗍ⱺ 𝗄𝗂ᥣᥣ ɦ𝗂ꭑ𝗌𝖾ᥣ𝖿 α𐓣ᑯ 𝖼υ𝗍 ɦ𝗂𝗌 𝗃ⱺυ𝗋𐓣𝖾𝗒 𝗌ɦⱺ𝗋𝗍. ![]() |
seunmsg:Տⱺ Yⱺυ ᑯ𝗂ᑯ𐓣𝗍 𝗌𝖾𝖾 ωɦ𝖾𝗋𝖾 ᕼ𝖾 𝗌α𝗂ᑯ 𝗍ɦ𝖾 𝖼𝗋𝗂ꭑ𝗂𐓣αᥣ 𝖼υᥣ𝗍 𝗍𝖾𝗋𝗋ⱺ𝗋𝗂𝗌𝗍 𝗀𝗋ⱺυρ 𝗌ɦⱺυᥣᑯ αᑯᑯ𝗋𝖾𝗌𝗌 𝗍ɦ𝖾𝗂𝗋 𝖾ᥣ𝖾𝖼𝗍ⱺ𝗋𝗂αᥣ 𝖼𝗋𝗂ꭑ𝗂𐓣αᥣ𝗂𝗍𝗒 𝗍ɦα𝗍 ɦα𝗌 𝗍υ𝗋𐓣𝖾ᑯ 𝗂𐓣𝗍ⱺ α 𝗌𝗂𝗀𐓣α𝗍υ𝗋𝖾. ᗷα𐓣ᑯ𝗂𝗍 ꭑ𝖾𐓣𝗍αᥣ𝗂𝗍𝗒,ƶⱺꭑᑲ𝗂𝖾 𝖿ⱺ𝗋𝖾𝗏𝖾𝗋.
|
fergie001:Oboy with the way wey Tpain don destroy this Country to zero level,chances are most thief thief Hyneck Officials nor go comot polling unit with their head .I use 170k waybill Market to Togo just before bubu hand over,same waybill now na 230k. Which person hand I wan go collect the extra 60k from?? This na the first time wey I go active for polling unit,my kala must activate that day,make any mumu Hyneck try rubbish. |
DEATH TO APC in the South. |
helinues:Apv will not survive this onslaught the common People of Nija espectially the North have in stock for Them. One can barely even recongnise Nija as it stand. Imagine buying fuel at 1300,even the mumu fuel nor get head at all,small thing tank don empty. Only a CURSED Bastard stands with a structure that has destroyed His Country beyond almost repair. All this one dat Atiku,Obi etc are dragging to rule Nija,what is even left of Nija? Tinubu have used His cluelessness to bleed Her to almost a death State. |
Op you are just mumuing yourself ![]() All and Sundry already know that Igbo bu ofu obara, ofu Nne na Nna so your divisive antics is DEAD ON ARRIVAL. |
bobby007:Sefia pain go kill this zombie happy slave o ![]() |
santaclaws:OK let him help Us beg T-pain to just carry Us to the junction he picked us from before bubu handed over ![]() The man just make Bubu become genius overnight ![]() |
trutharena:Plan or no plan oo, carry T-pain go SWITZERLAND give am HEAVENLY reforms with 30yrs extra time him go still be the greatest FAILURE ever liveth ![]() |
Anyiamaka:Guy chill with your Yoruba talk, I no dey follow una do that Tribal bullcrap. The man na full scale disaster. Be like se na nairaland you dey live bcus for REALITY even Yorubas wey dey street gree. |
Macrom abeg help Us beg am make him no dey fire Nigeria with him weapons of mass economic destruction na ![]() Ordinary Rice 1400 per derica, which kind rugberugbe be dis one na ![]() |
bobby007:Hahaha hahaha see eternal zombie oo zombie happy slave dey call person zombie ![]() Deep down your heart you know you are destined to be a zombie happy slave till you go die enter grave ![]() If my truth dey pain you nak head for wall ![]() |
Chidera57:Guy you sef reason am na ![]() This is a big disappointment and disgrace to the Southern People of Nigeria. How can You destroy everything in less than 1month ![]() |
prinsam30:Leading FIREEEEE ![]() Joker ![]()
|
Mnana:We are not saying do wonders and make things work out so fast. We are rather trying to understand how a supposedly first class graduate can destroy everything in a very short period of time ![]() Guy you know the honest truth, you just dey zombie for whatever political reasons. Deep down you know that even if them carry T-pain go SWITZERLAND give am HEAVENLY reforms and 30yrs him go still FAIL WOTOWOTOPORIOSLY ![]() |
bobby007:Senseless zombie talk. ![]() Tinubu is the greatest curse to befall the Country, be you Obidient, Atikulate or an Apc headless mob of zombie happy slave REALITY CHECK ![]() The failure dey make business dey unnecessarily stressful. People go owe you igbese for market wit the perfect excuse to pay back, them go se Bros abeg give me time, Tinubu don scatter everywhere ![]() God save Nija from this gigantic weapon of mass economic destruction called T-pain o ![]() |
tundegan:Hahaha hahaha one is a great Leader. Another is a drugged up great FAILURE of all FAILURES ![]() Make person come explain how a supposedly first class graduate take daft, clueless and worse pass bubu wey dey carry Nepa bill as academic qualification upandan nitori Olorun, e get as e be na ![]() |
YoungBlackRico:Don't mind them they are talking so daftly like drug addicts. But make We tell ourselves truth, Tinubu na total FAILURE oo T-pain na unlimited weapon of mass economic destruction ![]() How on earth is a supposedly first class graduate worse and more daft than bubu wey dey carry Nepa bill as academic qualification upandan nitori Olorun ![]()
|
Guy T-pain na confirm mass weapon of economic destruction ![]() |
EmperorCaesar:Hahaha must you mention SE what if the person wey you mention na from SS or MB ![]() E dey obvious se Your life no get meaning without crying Igbo aaaghhh all the days of your life ![]() |
snowball11:Hahaha hahaha please be Igbo, if not lanretoye will die ooo he is destined to cry and wail Igbo yoooo all his days on earth till him go die enter grave this life makes no meaning to lanretoye without crying Igbo aaaghhh please have mercy on his tribally bigoted hate-filled head and just claim to be Igbo so him live ![]() |
