Crime › Re: Please Have Mercy On My Husband- Kidnapper Evans' Wife, Uchenna Begs Nigerians by OMOTOWO(m): 2:38pm On Jun 17, 2017 |
When I was thinking I will be the first to comment..LALASTICLALA..aja 3...carry this story go ile ileri..promise land...I just dey pity the children ..the wife dey lie..wey the crying video of dem na make I see mouths |
Crime › Re: Please Have Mercy On My Husband- Kidnapper Evans' Wife, Uchenna Begs Nigerians by OMOTOWO(m): 2:38pm On Jun 17, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 12:42pm On Jun 17, 2017 |
Abeg somebody should fund me make I send recharge card abeg..these shop people no wan know their mate again..a no dey enta shopbplay game again...credit my account with #200 make I wire u card $300 abeg.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 12:35pm On Jun 17, 2017 |
Kellydgreat: Thank you very much, But to be honest with you Japanese are too wierd, I stopped putting my money on them a long tome back. i would appreciate something else apart from japanese straight win. Thank you. 17/06/2017 12:34:52 Code 6252 Date 17/06/2017 17:00. 3ZVXVSD Event Parma - Alessandria Live/Prematch Normale Selection 12 Code 1166 Date 17/06/2017 14:00 Event Black Leopards FC - Baroka FC Live/Prematch Normale Selection 12 Stake: ₦ 2,500.00 |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 12:28pm On Jun 17, 2017 |
Calebsky: KASHIMA 
B915EPQZERCRCP-2122116 why dem Neva green the game na..e don enta..3 0 |
Crime › Re: How I Led My Gang To Hijack Bullion Van With N200m – Kidnapper Evans by OMOTOWO(m): 10:07am On Jun 17, 2017 |
ajalawole: Something is wrong upstairs. I guess police/insider are giving this guy info, how come this guy know the 250million is in the van  so na empty paper go dey inside bullion van before ? |
Crime › Re: How I Led My Gang To Hijack Bullion Van With N200m – Kidnapper Evans by OMOTOWO(m): 10:04am On Jun 17, 2017 |
This guy have released like two albums already...just dey confess anyhow..and now,after the confession ,na one lawyer go still defend him ooo abi no be so..DJ EVANS..keep mixing |
Celebrities › Re: Gbenga Adewusi Under Fire For Promoting Moji Olaiya’s ‘Canada To Grave’ Movie by OMOTOWO(m): 9:57am On Jun 17, 2017 |
Ishilove: How insensitive can some humans be?? Gbenga Adewusi in times past has been embroiled in various scandals of a similar nature.
Very shortly after the late ace comedian, actor and producer Gbenga Adeboye was buried, Adewusi allegedly started sleeping with Lara, Adeboye's beautiful wife.
Gbenga Adeboye's aged parents poured fuel into the raging controversy when they granted an interview alleging that Adewusi murdered Adeboye just to take total control of Lara.
Gbenga Adewusi had before then done his usual thing: eulogising Adeboye and massively marketing albums dedicated to 'keeping his memory fresh' the LARA girl have now turned to beggar completely in Lagos.Saw the lady queuing to meet tinubu daughter who happened to be iyaloja of Lagos in alausa the other day but the lady was embarrassed and she have to leave in anger when she noticed nobody recognised her and the queue was very long....make a no lie,a find work go her place too but I later met her ..but work no dey,na #6000 the woman gave me while she asked me to submit my CV..till now,no call back..Adeboye is an opportunist.he likes reviving his dead career when a popular figure dies.He is a bastard.The dude came to my mind two days ago and I was like the niggae have disappeared into thin air due to his role in his best friend death those days .. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 4:38am On Jun 17, 2017 |
OMOTOWO: 6480 San Martin de San Juan - CA Temperley 1 2.00 5913 Brasileiro Serie B Criciuma SC - Guarani SP 1 2.00 1059 Segunda Division, Promotion Playoffs Getafe - Huesca 1 1.74 3918 North American Soccer League New York Cosmos - Puerto Rico FC 1 1.60 9563 United Soccer League New York Red Bulls II - Bethlehem Steel FC 1 1.95 4819 Liga 1 Persija Jakarta - Sriwijaya FC 1X 1.35 ......4 TO COME.......OUT OF THE 6.. 3 dropped,1 more to go..remain just getafe match .. |
Crime › Re: Florence Onome Odior: ExUBA Manager In Tears As She's Remanded In Prison by OMOTOWO(m): 10:22pm On Jun 16, 2017 |
0b100100111: I just hope the manager of my bank that debited 100 naira for sms charge hits jail also!
Money that could have been put into judicious , productive and entrepreneurship use! like staking on bet9ja abi |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 10:16pm On Jun 16, 2017 |
23:15 Criciuma -:- Guarani SP ..criciuma straight win with 1.9 odd.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 10:14pm On Jun 16, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:59pm On Jun 16, 2017 |
Phi001: Amen...I claim it!!! if he com,do normal oo for your guy oo |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:58pm On Jun 16, 2017 |
Live in play ...9' San Martin San Juan 0-0 Temperley...SAN MARTIN STRAIGHT WIN with 2 odd...9 minutes already played.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:56pm On Jun 16, 2017 |
Emzyme: Just imagine dat my fine game fine game dey online soccer betting ? U never see where 25 odd beat 1.02 odd 5 1 for him house before  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:54pm On Jun 16, 2017 |
Phi001: Is it not Al Ahly that normally don't score goals that are playing 1-2?
My X2/U4.5 right now... e go com..na 1 goal dey second half |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:28pm On Jun 16, 2017 |
obonujoker: Bet9ja and their jazz.... every time 1 sure game go cast ticket....
Make una no worry imagine Algeria only cast thirty five games...played them over 1..dem play 1 0..juju too much..1goal wey don enta since 23 mins oo |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:09pm On Jun 16, 2017 |
OMOTOWO: 6480 San Martin de San Juan - CA Temperley 1 2.00 5913 Brasileiro Serie B Criciuma SC - Guarani SP 1 2.00 1059 Segunda Division, Promotion Playoffs Getafe - Huesca 1 1.74 3918 North American Soccer League New York Cosmos - Puerto Rico FC 1 1.60 9563 United Soccer League New York Red Bulls II - Bethlehem Steel FC 1 1.95 4819 Liga 1 Persija Jakarta - Sriwijaya FC 1X 1.35 ......4 TO COME.......OUT OF THE 6.. persija jarkata through..5 more to go |
Politics › Re: Obanliku: Cross River Community Where Wives Deny Husbands Sex For Development by OMOTOWO(m): 8:47pm On Jun 16, 2017 |
Oyindidi: Lol, I believe them finish am within days.. Men too like am howu take know |
Crime › Re: Man Whose Female Organ Comes Out At Night Makes More Shocking Confession by OMOTOWO(m): 8:36pm On Jun 16, 2017 |
bloggers and fable na 5 and 6 |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 8:04pm On Jun 16, 2017*. Modified: 8:23pm On Jun 16, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 8:01pm On Jun 16, 2017 |
mr alabi baba..wetin dey sup na..a don open nairabet account tey tey but i have never funded it before...bet9ja wan kill me..abeg ep me launch am na with tasere money make omo boy port jare..e be like sey this bet9ja people dey use jazz on me...when u go open your house wey dey warewa make i com eat.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 7:43pm On Jun 16, 2017 |
when will person even win at least #500k..enu kiniun lowo wa looto..to make money even on soccer betting na war |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 7:40pm On Jun 16, 2017 |
i need someone to fund my lionsbet or bet9ja account with #300..a go send #400 card abeg...and if God lay it on your mind ,you fit do am no kolet anything..your reward is with alabi...2447214 ..bet9ja...LIONSBET 3733...a fit send u card first a no care..if u scam me,a go hand u over to satan |
Celebrities › Re: Singer 9ice Goes On Dreadlocks (photos) by OMOTOWO(m): 7:15pm On Jun 16, 2017 |
ebuka10box: old man, go and marry na. now I see d reason y 2face is legendary than all this old folkd so you dey expect 2face to do dreadlock abi?with which hair |
Celebrities › Re: Singer 9ice Goes On Dreadlocks (photos) by OMOTOWO(m): 7:09pm On Jun 16, 2017 |
economy lofe so di were...e talk am himself.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 2:48pm On Jun 16, 2017 |
emmanuelbrown26: dats betslip ID (USER: 304872-cashier2640-01) IT says wrong ormissing code |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 2:40pm On Jun 16, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 2:06pm On Jun 16, 2017 |
JamesReacher: Michelton 1.19 dey lose to 13 odd. Football is a bitch i tire walahi...why person no carry #10k knack the 13 odd....person for win #130k..aLL these prophets sef no fit help..na bad Vision dem go dey c。。those were collect Red card.a go play the booking code again..games still plenty inside. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 2:03pm On Jun 16, 2017 |
emmanuelbrown26: i playeed the way you gave it to me, did i win, or how do i check if i won send the coupon code make i check |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 12:52pm On Jun 16, 2017 |
i need someone to fuND me #200 on bet9Ja..i Will drop #300 card..so busy here and i have 3pm game here |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 12:49pm On Jun 16, 2017 |
emmanuelbrown26: BRO DID WE WIN? yes i won just #5k yesterday but i removed that egyptian club match..thank God i removed it..they played 0 0...i removed that floHD match.i played it over 1.5.. |