₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,133 members, 8,521,300 topics. Date: Thursday, 19 November 2026 at 08:21 AM

Toggle theme

OMOTOWO's Posts

Nairaland Forum › OMOTOWO's Profile › OMOTOWO's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 77 pages)

Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 10:12pm On Jun 17, 2017
B951EPQZTAREQR-1731948
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 10:04pm On Jun 17, 2017
Chiadikaobi:
AS I see 3goals I run comot from flashscore. The beans wey i dey chop begin turn to water

Baba the match don finishhuh
me sef tire
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 10:03pm On Jun 17, 2017
ednut1:
B910EPQWPTQARE-1113784. So i enta shop.played person wey dey my front game. Bt con add fc kukere for Estonia grin. Ayele o. Abeg who get 2 odds. I wan stake big. 70:30 profit sharing
3ZXB2ZW...just cooked this..two odds
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:53pm On Jun 17, 2017
vampire2020:
sure bro,hope sae na babanla eye you use o
oktill tomorrow..make a no rush give u nonsense..
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:52pm On Jun 17, 2017
getafe nearly scored four goals..awon alakoba
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:48pm On Jun 17, 2017
ednut1:
any. Bt i no dey play brazil or Argentina o. Awon ti match fixing
ok..wait make i cook 2 odd for u..midnight game Ni o and na US league
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:46pm On Jun 17, 2017
donem:
Chill because say nah you, hopefully e go play. Valencia B rubbish my 40 odds game.

B92EPQZWCZCAE-2847913
a play them under 3.5
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:44pm On Jun 17, 2017
ednut1:
B910EPQWPTQARE-1113784. So i enta shop.played person wey dey my front game. Bt con add fc kukere for Estonia grin. Ayele o. Abeg who get 2 odds. I wan stake big. 70:30 profit sharing
this.night right or midnite game
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:43pm On Jun 17, 2017
vampire2020:
yes o,make the odds of per match no to big o. cheesy you see gymnasia yesterday
ok..let me drop it here?
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:38pm On Jun 17, 2017
donem:
@ OMOTOWO Begin pray Getafe wining 3-0 ATM
a tire oo..wetin person wan play again baba..i rebuke their legs in JESUS name and their opponent legs too in this last ten mins
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:34pm On Jun 17, 2017
Chiadikaobi:
Getafe i play una under 3.5 ooo
and me too oo..na only getafe remain o
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:33pm On Jun 17, 2017
gentlezypher:
are you teco?
no
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:17pm On Jun 17, 2017
Chiefheywhy:
I wasnt referring to you bro...
OK bro
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:14pm On Jun 17, 2017
Donzie1995:
Abeg just kindly message me for WhatsApp.. here my number 0-8-1 four four nine eight one six one three....thanks.
bro..get me on 0705141 eighty seven eighty six..not WhatsApp o
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:14pm On Jun 17, 2017
Chiefheywhy:
Check your mail grin
bro..get me on 0705141 eighty seven eighty six..that e mail don block they tey
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:12pm On Jun 17, 2017
vampire2020:
no worry boss i get you for mind,u fit give over 0.5 games 1.50 ODD 2MORO GAMES
OK total should be just 1.5 odd abi..
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:11pm On Jun 17, 2017
Impenia:
Couldn't find all the games on time to book on NairaBet. Got only 4 games but I'm glad NairaBet offered 1.7 against 1.54 (on bet9ja) for the DC&Over option, so I still ended up with 2pts. Let's see how it goes.
OK can u send the coupon code to 070 fifty one forty one eighty seven eighty six make I see how the game look like baba..no vex..
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:09pm On Jun 17, 2017
Donzie1995:
abeg which prediction sites..?
a no wan drop am here because a no trust all these alabis people..
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:06pm On Jun 17, 2017
vampire2020:
20k cheesy i no dey joke o,so use ur punting head select am wella ,if it goes south i will find you and kill you
it will not go south I promise u since there will not be straight win or double chance ..just simple over 0 and over 1...baba I know u av me at heart..God no go make me fumble..a no go even give u over 2 sef
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:04pm On Jun 17, 2017
vampire2020:
20k cheesy
OK..how many games do you want..I will do just over 0.5 and over 1.5..total odds baba make I cook am now
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 8:55pm On Jun 17, 2017
platoworks:
Thank you. I dey book am now
OK..let me know wen u play it make prayer start
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 8:54pm On Jun 17, 2017
vampire2020:
no worry boss i get you for mind,u fit give over 0.5 games 1.50 ODD 2MORO GAMES
that's not a problem..how many games u need and how much u like put..so that a go know how a go package am using my prediction site..u must win by God grace..
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m):
platoworks:
Yes boss smiley
baba..knack this game now now..game start by 9pm...Booking Number:3ZX6H8T
Over 0.5 and just one x2/over 1.5..just six games..alabi juju no suppose catch this game ..a go ep u dey pray for here...a no go sleep sef on top your mata
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m):
vampire2020:
i would have suprised you by funding 1k5 for you if gymnasia hadnt messed up
ah baba ..in fact as u no fund am sef ...a dey very happy sey o daayan mo.thanks for the recognition baba..... A for don use d money play this small tasare a just win..a for chop 15k tonight..more green days ahead baba..thanks so much..never know better people like u still dey...thankssssss so much..
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 8:40pm On Jun 17, 2017
Impenia:
I like the way you do your selections. Pretty safe options.
abi baba...na safety first oo
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m):
platoworks:
Anyone got 2 odds for tonight?
yea I can give u and I will guarantee u ..make I arrange am for u?
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 8:30pm On Jun 17, 2017
Donzie1995:
just quote me for the next game baba!
OK boss.tomorrow game don set ..a go quote u sa
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 8:27pm On Jun 17, 2017
Betslip Code B951EPQZTAREQR-1731948
Date 17/06/2017 11:21:51
Bet type Multiple
Detail
Amount played 100.00 ₦
Bonus: 104.30 ₦
Potential winning 1,147.26 ₦
Cashout
Events List
Confederations Cup - Russia - New Zealand
date: 17/06/2017 16:00
odd type: 1 & Over 1.5 odd: 1.57 2 - 0
U21 European Championship (in Poland) - Portugal U21 - Serbia U21
date: 17/06/2017 17:00
odd type: Under 4.5 odd: 1.07 2 - 0
U21 European Championship (in Poland) - Spain U21 - Macedonia U21
date: 17/06/2017 19:45
odd type: 1 & Over 1.5 odd: 1.30
Liga 1 - Arema Indonesia (Isl) - Bali United Pusam
date: 17/06/2017 14:30
odd type: 1 odd: 1.40 2 - 0
Tunisian Cup - Africain - Us Ben Guerdane
date: 17/06/2017 15:30
odd type: 1 odd: 1.27 1 - 0
Segunda B, Playoffs - Valencia B - Albacete
date: 17/06/2017 18:00
odd type: Under 3.5 odd: 1.18 0 - 1
Lega Pro - Parma - Alessandria
date: 17/06/2017 17:00
odd type: Under 3.5 odd: 1.18 2 - 0
Segunda Division, Playoffs - Getafe - Huesca
date: 17/06/2017 20:00
odd type: Under 3.5 odd: 1.22
Premier League, Women - Zvezda 2005 Perm - Fk Kubanochka Krasnodar
date: 17/06/2017 13:00
odd type: Over 1.5 odd: 1.18 2 - 0
Premier League - Black Leopards Fc - Baroka Fc
date: 17/06/2017 14:00
odd type: Over 1.5 odd: 1.34 1 - 1
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 8:26pm On Jun 17, 2017
SATAN sef no fit touch this ticket..painful I played it with #100 ..lolz..sikini money/win..a go use the win do roll-over..B951EPQZTAREQR-1731948..e pain me sey a no drop the game make we wreck alabi and co because some high stakers here go fit put #100,000 for the game ..multiply with the 10 odd..na #1M be that..if 20 people chop #100M for here,a no sure sey Alabi go sleep tonight because he sure sey e go declare loss for June as he sweet talk us sey he declare loss for May..MODIFIED..JESU GETAFE don score and na under 3.5 I carry them..nothing dey hapun..
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 3:36pm On Jun 17, 2017
This Tunisian African club no take am easy oom.1 minute,one goal
Celebrities › Re: Funke Akindele Shows Off Beautiful Face In New Make Up Photos by OMOTOWO(m): 3:02pm On Jun 17, 2017
A
Crime › Re: Inside Story Of The LAST ABDUCTION That Nailed Evans by OMOTOWO(m): 2:52pm On Jun 17, 2017
Ok

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 77 pages)