₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,229 members, 8,449,275 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 02:10 PM

Toggle theme

Onesec's Posts

Nairaland ForumOnesec's ProfileOnesec's Posts

1 (of 1 pages)

Jobs/VacanciesRe: Lagos State LGSC Is Massively Recruiting, See Application Portal Here by Onesec: 4:22am On May 02, 2025
i no just understand this country and our youths oo. How my fellow person wey we gather dey find work go sit down learn web development, come reason say make him use him new skill take scam person wey still dey find better job. Looking at the link alone, dey signal me red flag. i come still stress myself follow link, come see say the website sef na still Work in progress. Not properly designed, and person wey don am sef no still come get sense join

1 (of 1 pages)