Oohrhii's Posts
Nairaland Forum › Oohrhii's Profile › Oohrhii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Vanneni: Smalboi.Na Abu b hin name nah..Wetin u expect...lol |
SLIDE waxie: but u deal mostly with damon salvatore. I see u love making gifs outta him!Na so everybody knows she loves vampires... *growing canines.. Love me dear. |
Idowuogbo:Iya leave this guy alone.. Na love kill Juliet ooh.. I hope u remember. Na 7 u get..shift ur focus abeggi...maybe e no worth am oh..abi where u wan leave the 6 ? |
Abu Mikey: Am trying not to ***** .Stop quoting me..Lollz Maybe na love..I fit be gay u know.. U can say my name...no worry I go pm u straight..now u know shey .... @Mr ABU... ![]() |
Sexily Endowed: She is already taken. That is my future wifeUhmm...what if I get a pm before u do.. Nothing God no fit do u know.. Na future wife u call her..I fit vex make her my now now wife..lol |
Sexily Endowed: Crush on Mrs sexily endowed aka LupeyNa she I bin wan choose before oh... My bad.... |
Idowuogbo: Mind ya business!Yeye ...na fight? Una dey hot true true..abeggi Wetin I don talk wey I be aproko..una dey hot oh |
rokiatu: Because am in love with his fictional character not him.D fictional character comes from him... Just accept him as e dey..e fit be heaven plan Don't worry u can thank me later..ehehehe |
Idowuogbo: Haaa! Don't try it o!Lol Oliver twist wey dey jealous.. U mention 7 . Person say him dey prepare list...u know even know if u dey list u don dey jealous..lol. Iya ...pick one.. Agbere na Badt tin oh. |
Idowuogbo: Lmao! Stop it! BullyLol..u better talk.. U fit get pm.. Wetin God no fit do! |
Abu Mikey: I don't do gurls....Gurls do meKeep whining ur sef No be Abu b ur name... Dem dey do u true true.. Fake Mofos. Smh! |
Oahrey... Talk am make we hear..joor. It mig be reciprocal..u can't say oh.. Oro ife le gann ni... |
Just tell him to f.uc.k off... Or kinda slap him in public..lol He won't ever bother u again..a times men see courtesy as a weakness...if u don't want him..then don't urge him on..just tell him off..n since u have politely already...u r free to b rude.! Howdy! |
rokiatu:And do you have to strike the name out.. Rookia ...u dey shame.. D guy fit don love up sef oh.. And more interesting e fit be vampire sef....ehehehehehe! Una go just dey live forever ni.. |
Idowuogbo: I b asewo o!U would be banned..ole Oliver twist.. Choose one...just one. Love no dey partial na... |
I'll start with mine.. Gree-die. Yeah yeah..I know na war e go b ..but na who get pm win ... #teamopenletter. |
Considering what's trending in the romance section, let's take it a notch higher.. Let's be sincere..everybody is guilty of crush at the very least..which is what this thread is based on Female name just one person you really do have a crush on ending the comment with #teamopenletter Males name just one person you really do have a crush on ending the comment with #teamopenletter You never can say ..you might get a PM.. Let the love begin.. NOTE: Please just one person ...just one! Mods stay alert and just hide any derailing.. #teamopenletter |
Vikin: As husbands scarce reach, where the babe wan see another marryNigeria no dey there nah.. Tibet and some parts in india.. Na those ones excess.. No be for naija.. |
Am enjoying the show.. @Op When was the last time uncle genesis went to the church for some revelations? ![]() |
[quote author=mama-gee][color=deeppink]Hey nairalanders, I was wondering if it's okay for someone to give a friend the option of staying in her house during a job fair in a different city just because she wants that friend to see her new house? Or is it okay to want my friend to see my new house even though I've never been to her house even though I've visited the city where she lives?[/color][/quote]What the...fck! For example.. Kani pe.. even though..even though SMH ![]() |
![]() |
Vikin: What do you want us to do?Kilode na everywhere i dey u dey dey..? Are you stalking me.. ![]() love sha ![]() |
A month.. thats not much? If its classified in your mind as un-wanted...... You know what to do. Biologically its still a blood clot in formation.So no hard feelings. Good Luck to you. |
^^^^ That was funny. @poster.. U dont need to sweat yourself. Focus on your Job, Get an accommodation and buy a car. Then calmly wait till Christmas and use the excuse to go say hi to her.. Come back in 2 months time after that and tell us who is in love. Work and make Money and not Love... Love is a ladies Job while Making Money and providing is a Mans job. Thats why Adam was the gardener while Eve was the comforter!... Always remember.. Na love kill Romeo! |
Vikin: Mwtssss..... Waste of time and strength used in typing. No time abeg!Lol.. ![]() So a brother that Supposedly has Jesus in his life can be angry over a little discussion? That is not Christ like, you know. I think you need to be Born Again . ![]() SMH Fake Mofos.. ![]() |
Vikin: Brother in Christ, you need Jesus^^^And this is supposed to be an advise. You are disillusioned anyway..you called him brother in christ and yet you still said he needs jesus.. Who is jesus ..who is christ.. ![]() Now who is the Olodo!! just answer sincerely. |
Vikin: And you wrote all this because ?Brother Waheedi!! Read the second comment, in the thread. ![]() Olobe, you obviously need ![]() |
Vikin: Brother in Christ, you need JesusThis is the reason why i striked the pastor option out. Must everything be blamed on needing jesus.? ![]() Pastors that has jesus already ..don't they fornicate? [s]And then later blame it on a vision of Dog walking into the church[/s] . Sometimes its in the head. Y'all religion fanatics needs to realize this.. You just cant always blame everything on JESUS! Please give JESUS A BREAK!! |
Monicasque: Brother i think its time for you to get outside help. Believe me seeing a Psychologist , life coach ,You got your answer bro... No big deal here.. you identified it already. Good luck! |






..


