Opsydudu's Posts
Nairaland Forum › Opsydudu's Profile › Opsydudu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 (of 151 pages)
all of the above i dey rock anything under that skirt. no shaking. oyinye how far? how body? |
i dey carry go another thread no retreat no surrender ![]() one love |
hello nairaland i welcome myself on board of this great thread @post don't mind all the women that open their big mouth talk rubbish. Nonsense most of this women/girls no get shame at all. instead of them to appreciate a woman who want to trade her hymen for a good value of money, na so to dey condemn dem sabi. Prostitute ko prostitution ni, make all of you shut your big mouth up. Shame is far away from all of you, @what price and condition did all this women that open their lousy mouth lost their virginity. dem go dey say na love yeye love, where is that love that made them loose their virginity, the end result na emptiness and vanity upon vanity how much do all these women earn per month? none fit earn $3000, why do u all have to make a post on here as if you are in the best position to talk make all of una sharraaaaappppp. let's hear word jare. if any one of you take am personal, na fire go burn una mouth. a word is good enough for the wise. |