Oreofemi's Posts
Nairaland Forum › Oreofemi's Profile › Oreofemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
@ easybaby na waooo, my sister, see me see wahala, na where i go i no no say it don pass this level |
u don put ur leg for trouble, iu dey laugh oo, |
sorry o, if na husband and wife matter i no go talk, bit if the girl won the boy, i go talk. |
something dey go on, e don te wey i don come to the forum, i beg someone go yan me. |
usher sey he won marry me o i beg wetin i go do. |
e be like say someone , dey make some plans here. |
ok, wetin this dey say now, maybe i no hear very well, did dhe say we came to be famous here, or what. |
the man die, or na wetin. |
na waooooooooooooo, i no won talk o.hm |
i have one 18 years old that think it is right, but try convincing her, but she wont listen |
Is sex really a nice way of showing love. |
kile yan lese to ma te won lorun, i am proud to to be a yorube but trust me, i will not advise u to sleep with hm before marriage, but i will advise you to tell him if he really want that or real marriage |
am not trying to hala but i am asking him that question because this may be a set up from the girls he has went out with befpre, and because he may hav cause alot of damages before and those girls may not want him have a nic relationship again |
i really dont know what to say because , but ar u cute? |
it is not good for man to be a virgin because if a man and a woman re virgin at the same time, that is a really big problem because what style will they use in bed. |
i just wanna know why u are asking for the definition of LOVE. |
no enough replies. |
A trip on the new titanic ship. |
thank you kateflow, i like that word. |
its what you thinking. |
i think so. |
Are you talking to the guys or the girls. |
i will continue with the relationship, then i will find a way to divorce him,because his sperm will not produce good child. |