OsasJ1's Posts
Nairaland Forum › OsasJ1's Profile › OsasJ1's Posts
1 (of 1 pages)
mikel all d time. wen will u guys stop taking panadol 4 another prsons headache. i dont tink if super eagles coach does nt cll him he will come. so why dont u link any of ur family or ur parents to d eagles squad if any of dem shld do wel i bet u no more space 4 mikel. besides chlsea fans except nigrians appreciate dis guy's gud work alot. Abeg makd una try find somtin dey do.If una wan watch ball make una open una eye and eaq well no b eye and mouth. |
no doubt about that beyonce is da bomb.but have thought of Empres? |
1 (of 1 pages)