₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,266 members, 8,510,921 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 12:08 PM

Toggle theme

Oscarnoble's Posts

Nairaland Forum › Oscarnoble's Profile › Oscarnoble's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 31 pages)

Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by oscarnoble(m): 1:10pm On Aug 03, 2018
Youngzubi:
jah bless u all!

i for like to begin mention una,but the kind ban wey dem samah yesterday eh! Chai,make i nor go delay update
nah now i nor say my effort dey make impact,u guys too much jare oya!! tem!!! tem!!!! team youngzubi all the way jah bless our hustle!!!



Episode..........22

the genesis(2)
---------------------
Florida she be che che!!
-----------------------------
assembly of rugged guys
-------------------------------------
welcome to my mansion,crib wia jombo meet him smokers
----------------------------------------






as i take vex enter room yesterday eh!,nah thesame vex i take sleep,i been won sleep well becos i know how today go take be,onto say my guys dem go surface all the way from warri,omo nah kitikatah e go be o!,so nah better precautions i been won take ahead of time, wich be better sleep"




as small rain drop nahim every wia come cool like fridge,thank gawd for my better thick bedshit,i just pack all of dem take rap my sef like jombo,the early mo'mo sleep just dey sweet me die! nahim my phone wey nor get respect,if to say nah human being eh!,nah if e no kill me i go kill am"my phone begin ring"

nah money be fine bobo!!"bob0!!!!................my phone ring



my eyes still close as i begin rub bed from one side to another,till my hand touch am i jejely grab the phone as i tear eye open look the scream"o! boy!!"......i yan as i quickly jump up



omo i quickly produce spit for mouth as i swallow am,that one nah to clear my dry throat onto say i just wake.


hello!............i yan enter phone as i try all my best to hid my jolliness


hello!,who is this and what business do u av with this number,how did u get it...........she yan



Chai my hand begin shake as i begin digest the jamb question ontop,i been won cut the phone o!,but how a whole rugged spana go take coward like dat,so i open up....
em! please shey nah florida i dey follow yan(i been won yan PIDGIN but unto say nah classified chick i break my law as i begin struggle with idiotic English


em abeg no please am i speaking with flo-fro- ah! flo-ri-da........i finally yan


yes u are........she yan



ok,i be the guy wey u been won follow talk for that wedding wey my guard nor gree u..........i kukuma yan,make i nor go disgrace myself with grammar


ohhh!! my gawd! oh my gawd,u mean the guy with em! striker! the security guard?.........she yan



yes nah me........i yan


oh! am really sorry,actually i saw your miss call yesterday but for the fact that this line is my private number,no unknown number calls this one,so i was surprise to see a missed call from an unknown number,i would have deleted it thinking that it was kiddnaper or something like dah,but the thought of u being the caller made me risk it and call back.............she yan full my ear,i been dey reason why she go dey hid her personal number


i for don call u tey tey but work no just give me chance......i yan atleast make we change topic




oh! yea busy doing the crazy things with big mama right?........she yan


Hw u take know about me and big mama,i yan as surprise full my face



who doesn't know big mama of all people,abeg your pardon,actually when i saw u with those thugs at the wedding ceremony,i need no suit sayer to tell me that u'er big mama's honey boy...........she yan




and i been dey form boss since Chai,ok since u don know,watin come be ya plan Florida?......i ask becos nah business i won do nobi gossip



em! ok,can u come to my place or would u prefer we meet maybe in a hotel or bar.........she yan





no i nor fit come ya place,e go better we meet for fabian classic hotel...........i yan



ok,but what if i tell u dat my husband own dat 5star hotel.........she yan



eh!,wait o! i yan as i stand up for bed,u mean nah ur husband get dat gaint paradise in form of hotel.......i yan



yes dear,ok see u there am preparing already..........she yan



ok bye..........i yan as i cut the phone




omo no wonder she get private number,all this rich people sef,even big mama i still remember how she take warn me dat day say make i no give out her number even to my destiny sef



i sight one massage from spata for my phone,ah! i don forget say dem dey my house sef,i been won go meet dem for parlour but the massage drag me come back as him yan say

"my guy i don tear road enter warri o!,and i carry my property along see bros i nor fit trust this kin treasure for ya hand biko,i see as ur eye ball won fall comot yesterday night she been dey shake yansh,hmm spana close eyes o!,no go expand her holy place for me abeg,as e take tight eh!,the thing dey sweet me die like dat so take note and stay offf!! light nepa light"



nah him massage be dat,i smile as i type my own back



nah better thunder go fire u,see i still dey wait for my turn o!,i no go enter dat oyibo nah better lie!!!!......i send am





onto say i get better date,i drop phone with spata matter as i begin do my morning exercise

20mins later i waka enter bathing room go wash body after dat one i grab tooth brush take wipe every yama yama wey don gather for my mouth



i shuk head enter room as i begin dress up,trust me,i wear better dress come comb my afro hair then spray perfume,carry my neckless and wrist watch o boy! forget!" the guy too fine!,i rugged die as my heavy chest stand gidi gba! joor o!



no time to check time,as time dey nack after me to 12

i shuk head enter parlour as i arrange my chairs well,dat ashawo na goat ordinary sweep for wia,na to chop shawama den shake yansh ewu!


i waka go outside,lock my door wella,omo nah to begin waka but my phone wey no get sense begin ring,i stop for wia i stand as i deep hand inside my pocket drag the idiot come outside
ah nah oga agent!,i been don forget about our matter sef



hello!........i yan


hello sir,everything is ready now,i don gather all the required document even i dey with lawyer we go stamp all the agreement.............oga agent yan



em! ok,but i get better business run now,ok u know watin go happen .......i yan



no sir..........he yan



we go meet for fabian classic hotel by 6.o clock,so once i don ready i go call u,also carry the house picture come but outside the inside and the compound........i yan



ok sir,dont worry i go do as u said thank u sir..........oga agent yan as i begin wonder wia him trowey omo ibo go,come dey call me sir sir

omo money changeth everything about a man jare so my brothers go hustle,stop dat ya mama thank u ma,papa thank u sir wey una dey chop for house,go out dia an hustle becos hustle!! nor dey kill,nah the money nahim dey kill if u grab am true the mago mago way,nobi my handwriting o!



i send my phone go back wia him from come,as i begin match enter compound,my landlord daughter annabel open gat enter with a poly bag for her hand,i nor even expect watin she do as she shout aahh!! bros longest time she tear one kin better race come jump ontop me,trust ya guy i grab her tight,all nah greeting

omo i been no won go out again,nah to carry her like dat enter my room be the only thing wey dey ring for my head,spana sef don dey struggle


well done eh!,oga frank own never do, my own go worst.... oga landlord shout from him window, omo as i take drop the babe run go outside,i still dey wonder


i reach bus stop,stand dey wait for cab,i come dey contemplate whether to run go buy car,no make i just relax for now,i go still buy but nobi now



i stand dey wait for cab,e don almost reach 20mins wey i dey stand there nahim i sight one black porsche car,the moto just dey come wia stand,till e stop for my front as the front glass whine go down,nah two huge guys sidon for front with bullet proof for dia chest,then the back glass whine down "what!!


big mama daughter!


to be continued...
as u see her now another gbedo for u
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by oscarnoble(m): 11:33am On Jul 31, 2018
Carry go
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by oscarnoble(m): 6:54pm On Jul 28, 2018
U need to cut off dat thing called spana I swear
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by oscarnoble(m): 8:38am On Jul 17, 2018
Abeg come complete this story ooo
Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 7:16pm On Jun 22, 2018
Keep the calls coming
Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 11:56am On Jun 11, 2018
We re keeping it real at nobos construction, where we actualize your dream house.
Properties › Re: Plz House Help Me & Check How Much I Shud Pay The Engineer by oscarnoble(m): 4:55pm On Jun 08, 2018
U can Call/whatsapp me on 08063536326 let's discuss I am an ENGR based in Owerri too
Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 2:20pm On Jun 07, 2018
New design Alert

Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 7:12pm On May 30, 2018
Do you want a professional building plans?
Do you want us to build a professional and beautiful building for you
Then call/whatsapp us on 08063536326

Properties › Re: Construction Of Twin 3 Bedroom Duplex In Owerri, Imo State by oscarnoble(op): 7:09pm On May 30, 2018
Do you want a professional building plans?
Do you want us to build a professional and beautiful building for you
Then call/whatsapp us on 08063536326

Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 6:35am On May 24, 2018
Do you want a professional building plans?
Do you want Us to build a professional and beautiful house for you?
Call/whatsapp us on 08063536326
Properties › Re: Construction Of Twin 3 Bedroom Duplex In Owerri, Imo State by oscarnoble(op): 6:34am On May 17, 2018
Clemostica:
I mean no precast concrete covers tied to your column base rebars. Concrete cover should have been located btwn column footing blinding and the column footing rebars
thank you for your observation, but the foundation is up-to standard 100%
Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 2:51pm On May 15, 2018
Work 100% done and dusted Glory be to God because him alone make it possible ...

Do you want us to build a beautiful and
professional building for you?

Do u want a professional building plans?

Call or what'sapp us on 08063536326

Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 7:33pm On May 13, 2018
obi58:
Hello boss yet to hear from you.
I don't get you chat me up 08063536326
Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 9:29pm On May 12, 2018
Pouring of German floor commenced, I will upload the pics soon
Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 5:37pm On May 10, 2018
Light

Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 6:58pm On May 05, 2018
Bab wire fixed

Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 4:31pm On May 05, 2018
Backfilling of the whole compound, waiting to be German floored

Health › Re: Check Out The Best Sleeping Positions, Best Sleeping Duration And Natural Sleep by oscarnoble(m): 12:21pm On May 04, 2018
First to comment
Properties › Re: Newly Built House For Rent In Owerri North(naze)imo State. by oscarnoble(op): 10:45am On May 04, 2018
More

Properties › Newly Built House For Rent In Owerri North(naze)imo State. by oscarnoble(op): 10:38am On May 04, 2018
Newly built 2bedroom block of six flats to let in owerri. (naze) very close to timber market and Alaba market

Features
2bedroom all ensuit
Visitors toilet
Big sitting room
Dining
Kitchen (tiled wall to wall)
3 balcony
Water running
Steady light
Good environment with German floor etc
Designed and built by nobos construction Call us 08035425917 or whatsapp 08063536326 for inspection [color=#006600][/color]

Properties › Re: Newly Built House For Rent In Owerri North(naze)imo state. by oscarnoble(op): 6:37pm On May 01, 2018
Toilet tiled wall to wall

Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 5:19pm On May 01, 2018
More

Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 5:15pm On May 01, 2018
Filling of the compound?

Education › Re: David Ibiyeomie Letter To Nigerian Universities On Sexual Harassment by oscarnoble(m): 7:36am On Apr 30, 2018
Nice
Properties › Re: Construction Of Twin 3 Bedroom Duplex In Owerri, Imo State by oscarnoble(op): 7:36am On Apr 30, 2018
Note thanks
conehead2018:
we do borehole drilling contact us on 08036565217.
Properties › Re: Construction Of Twin 3 Bedroom Duplex In Owerri, Imo State by oscarnoble(op): 10:43pm On Apr 29, 2018
Clemostica:
Good evening, point of correction bro. Ur pad footing rebar had no concrete cover of 50mm thick
thank you but u can know d size by just looking at it
Properties › Re: Construction Of Twin 3 Bedroom Duplex In Owerri, Imo State by oscarnoble(op): 4:31pm On Apr 29, 2018
Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 4:29pm On Apr 29, 2018
Danirose007:
oboy am impressed oo
thanks bro
Properties › Re: Newly Built House For Rent In Owerri North(naze)imo state. by oscarnoble(op): 4:05pm On Apr 29, 2018
All the flats re available
Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 11:39am On Apr 29, 2018
.

Properties › Re: Construction Of 2 Bedroom Block Of 6 Flats In Owerri,imo State by oscarnoble(op): 11:32am On Apr 29, 2018
More

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 31 pages)