₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,191 members, 8,429,726 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 11:06 AM

Toggle theme

Otunbalamba's Posts

Nairaland ForumOtunbalamba's ProfileOtunbalamba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 45 pages)

CelebritiesRe: Billboard Features Davido, Tiwa Savage And Mr Eazi On Its Cover (Photos) by otunbalamba: 9:33pm On May 21, 2020
stanliwise:
shatap jare. Shey eazi nor be musician?
the one eey no know him Nationality angry person wey no. Sure whether he ne Nigerian or Ghanian grin abeg park well
CelebritiesRe: Billboard Features Davido, Tiwa Savage And Mr Eazi On Its Cover (Photos) by otunbalamba: 4:32pm On May 21, 2020
cheesy see as mr Eazi be like oshodi Agbero grin but. Billboard no try ooo angry wetin eazi dey do f9r there, na wizzy suppose dey there na
HealthRe: I Have Turned Into An Introvert Because Of My Scar. Please Help by otunbalamba: 10:08am On May 20, 2020
kiss this scar. Fine na grin you fit go all the way them lime am sef, you fit go all hose people wey dey do tattoos make dem make am look like scorpion or spider wink na so y0u go turn spider man grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 45 pages)