Ya a goat Deltayankeeboi: Because them manage win one match, them don dey run their mouth like tap now. Shameless team.
Nigerians which day una mumu and stupidity go end. Imagine people celebrating a win against COMMON iceland like we won the world cup. Only in this country can you find such high number of mediocres celebrating mediocrity. Even people wey their next meal no sure dey follow dey celebrate because we manage win iceland as if dem go pay you. Mediocres everywhere in the country. Celebrating nonsense.
On tuesday after argentina don deal with una finish, the good for nothing super chickens go from russia move go their various clubs.
When other countries are chaneling their energy into positive and better things, nigerians are busy celebrating a win against common iceland.
Very shameful and degrading.
I just can't wait for argentina to deal with the super chickens and end all these nonsense high hopes you people are having.
Permutation year in year out, una no dey tire? I dey shame for una. |