Oyezeone's Posts
Nairaland Forum › Oyezeone's Profile › Oyezeone's Posts
1 (of 1 pages)
Who go open eye nowadays join NA where dem dey even kill top commander and the military keep silent like nothing is happening. Except na poverty |
I like internet farmers eee Pepper for that matter wey get many pests even lizards sef dey eat him steady daily bread from your farm whether you make am or not. You nova consider the aphids that defy solution until you use expensive neem oil |
thisisit:Only 1 and 2 3 and 4 were just using him kennis music kee. Kennis People wey use 2baba cash out massively. |
1 (of 1 pages)