Paba's Posts
Nairaland Forum › Paba's Profile › Paba's Posts
Gbola amend tulumbu issa disaster! |
Make dem thankGod say na Orange jump suit no be Blue Nikka & top 😅 ... |
Now tulumbu dey flog u 🤣😂 |
GuyInTheMirror:Chairman, the mirror doesn't smile until you do... I understand your point but you no go know wetin dey sup like dis, no b as we dey see am... |
Nice one guys... |
No matter wetin I advice you, na your mind u go follow so, chop your money, e no get as e fit take purge you... |
Rod67:4m or 40m. ![]() E be like na mali u want go🤣 |
Blitzerz:E be like say u want make I plank u 2by2 for waist 🤣 |
E reach to beg God ooo... |
Louiscars:RIP Gazzuzz, God bless your soul... |
Na d system of taxation dey chop am, Pay as you earn ... |
Ózuor |
How rain wan take fall wey ground no go know ![]() |
Protect your seeds, the world is in a mess... |
Meet the fearless eight officers of the Marine Command, NDLEA who have earned special promotions and commendations from the Chairman/Chief Executive Officer. Their extraordinary bravery and unflinching commitment to duty led to the interception of 60 jumbo bags of illicit drugs smuggled into Nigeria via sea in Lagos. This groundbreaking amphibious operation is just one out of Gen Marwa's many feats in NDLEA. Bravo to our gallant officers.
|
Area fvcker😅🤣😂🤣 |
Keep the real ones close, there ain't too many left...Rest in peace champ! |
Dem no trust you... |
Bwilliam:I take beg god u 🤣... Sorry I take God beg u |
Don't ignore her past, you're not a retirement plan... |
Hope say u no go play for club again 😲 |
MadamVanessa:Hear yourself madam |
Unto say I vote cityboy, na N187 I dey buy... |
Samesame247:E too raw, change am |
Remember say yahoo no be career... This wan no be meme |
Too bad 😕 |
Victory is from God alone. God bless the Nigerian Army 🪖 |
Scarrr:A very big one... |
Oakenshield:I am not who they say I am I am not what you see on TV It's obvious that they're lying I am not what your granddaddy told you about me I am more I am more than a vast land of livestock and herdsmen I am more I am more than a people who like pork or sex, listen I am not western, I am culture I am not oil, I am agriculture I am not the beggars you see on the streets Believe me or not, I am not a terrorist I am not hunger nor starvation I am the food basket of the nation I am not illiterate Now, how can that be? When I am the center of education See, I see green everywhere, I am a savanna I am not a desert, I am not abandoned I am not the Sahara I am a break from the urban lifestyle and its horrors And you'd be right to say we're not only farmers And I'd be lying if I said I'm not polygamous I am hospitality, we no bombers They say numbers don't lie, for sure, we've got the numbers I am the not just your gateman I am not just your Aboki, bureau de change man I am not poor I am the richest black man on the planet, next to Bill Gates, man I am not just one religion I am not just a politician in my region I've got the power and it's evident It's why I am not giving' up until I am president I am not a soldier I am the army I am not a violent, guy now just allow me I am not just a cool climate I am a Plateau so high, you've got to climb it Stack 'em high, stack 'em high, the pyramids are in us I am not a place you come to earn peanuts In a nutshell I am the groundnut I am so sick and tired of these stereotypes I am NORTH ... |
