Pakute's Posts
Nairaland Forum › Pakute's Profile › Pakute's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 132 pages)
Sergio103:Ipob liar, you need to go back on that thread and see your ipob folks masturbating. |
Penguin2:No be only Kogi na Giko. Chris wey me i sabi wella. |
Ellup family affairs |
The civil war or 2023 election, which one pain ibos pass?, historians and newspaper editorials should write articles on this. You need to listen to other ibo men like Sam Amadi, Chris Nwokobia, Ogbonnaya Onovo, Mr.Darlington and see hot tears flowing from their eyes, you gonna have some pity for them. |
I agree with the speaker that we need to sell the refineries but no investor will buy a rotten refinery, we must fix them first before selling. Obasanjo who talk say the refineries no go work, the baba go cry las las. Na this same baba dey open foul mouth dey condemn our election, condemn our democracy, our judiciary, disrespect our kings.. Na under dis same man everything scatter under him, we still remember Maurice Iwu, how OBJ dey impeach Governors from hotel with 4-5 lawmakers, how he dey use judiciary to harrass opposition. Tinubu was the last man standing. The Presidential system of today, na OBJ carry am from US give us, his greed pushed him to want to extend it from two terms to three. Na that same man dey talk today and nobody dey stone am. |
Tinubu commot subsidy yen yen yen... Yes, e commot subsidy, subsidy is gone!. If you get sense, you go think about your future and your children, instead of eating your future today but we get plenty educated illiterates for this country like anything the opposition dey talk, na to carry am for mouth dey wail. If Tinubu no commot subsidy, will the refineries work?, will the cabals collecting billions of subsidy allow any refinery to work?. Government dey borrow to pay subsidy so that una go buy petrol for 178naira, una dey happy, sotey Emefiele dey print illegal money to spend for subsidy and other expenditure, una no know say na our children go suffer am tomorrow. Na we adult dey open mouth dey suffer today because past president since 1999 no touch our refineries or build new one, if to say dem fix at least two wey dey produce, will Tinubu enter and say subsidy is gone?. Tinubu cannot afford to keep borrowing to pay subsidy because if Nigeria collapse, he won't be a President of a collapsed country. |
ValarDoharis:You cannot dare ibos in real life.. na dat una mouth make dem carry koboko flog you during election. |
ObereEmma:No be my brothers dey die llke fowl inside Asian prison. |
PoliteActivist:Na God go punish that hungry blogger and those people wey dey believe am. |
Nwodosis:Prof dey yarn una fact, una dey wail. Just subsidy removal una dey cry. Subsidy is gone and our refineries wey una gather hand kill are coming back to life pretty soon. Na una dey support Emefiele but hear wetin Soludo talk about Emefiele. |
ValarDoharis:Fashola deported ibo destitutes sleeping under the bridges, back to the east and there's nothing none of you could do about it. |
These people sef, na everything about dem na to dey burn and to dey kill. As this pig wan kill people for abroad and burn their university, the ones at home dey been threaten to burn down the country. Make dem quick deport am make dem lock am inside psychatric hospital Buhari build for dem. |
ValarDoharis:Poor Yorubas are complaining but online billionaires are running to the region in night bus with slippers and nylon bag like peasant migrants. Western Nigeria belongs to all Nigerians but Eastern Nigeria belongs to only ibos when ibos forced Ita Eyo (from the minorities) out of the seat and Azikiwe became the premier. See ibo sense. |
These people don't know what they want. Na dem dey disturb Buhari make e go arrest Ekpa say hin wan stop ibo people for voting Obi in SE with e violence, dem even dey beg Buhari make e no by mistake release Nnamdi Kanu as many ibo people go wan boycott election follow Kanu. As election don end and as water pass their garri, dem don run back to biafra carry ipob garment, Nobody must again touch Simon Ekpa, FG must not touch him. See as dem dey insult Ohaneze for supporting his arrest. The same people saying Ekpa is working for FG are the same people dey kick against his arrest. Something about hatred is that it kills you slowly. |
ValarDoharis:When do Yoruba start competing with ibos?. On our land, we set the rules, you comply, you flout it, we whip you in line, then you either fall back in or you fall back out to wherever you came from. Simple sturvz. |
Abagworo:Who are Lagos natives?. We know you, you have no history, you have identity crises, your ancenstry still much in doubts. You cannot project You on Us. Listen up, no ibo man can seperate Aworis in Ogun state from an Awori man in Lagos, same for Ijebu in Epe from his brother in Ogun. You talk bullshit, ibo is not an organised culture. Yoruba had an empire, yeah, an empire! that tells you something. Know your level. |
ObereEmma:You're a fat Joke. when my forefathers were bonding to establishing the first Tv station in Africa, your forefathers were doing nothing. we built the first stadium, skyscrapper, the first region to have an embassy in the UK. we created free education which many of your forefathers benefitted. we gave your ancenstors their first ever ibo primer, ibo bible, the first Anglican church in iboland. Your forefathers were busy doing nothing!, they were creating Osu & Ohu caste system for you. |
Whether it is lagos or not, Yoruba would defend her land against any external aggressors or ungrateful migrants. When you tried invading Ondo, Yoruba came together and beat you back at Ore. It goes beyond Lagos, anytime you cross the line on any yorubaland, you shall surely feel the wrath. |
Abagworo:Lol, wetin Yoruba take senior una, be like distance between heaven and earth. The secret of bonding, una no go ever understand am. Ibadan was the previous commonwealth of Yorubaland and Yoruba defended IB sotey Azikiwe regretted his plan to covet ibadan as ibo extension. |
immortalcrown:Una don dey wail since May 29, nothing new. |
Mr President, the management of Punch talk say make una dey relax for inside naija dey chop amala and plenty orisirisi, instead of to dey bother yourself dey go abroad to try dey attract investors. Punch billionaires talk say dem ready to dey supply you billions of dollars from their newspaper sales, say dem go increase our foreign reserves with dollars and will build their newspaper office in every state and employ more people. Mr President just make a phone call to Punch management and nigeria's cash needs is solved. Infact, Punch go dey give us more money far better than Saudi Arabia and Germany deal. Punch talk say the money wey Saudi and Germany wan carry enter naija dem be chicken change. Too much money dey worry Punch Nig Ltd. |
immortalcrown:Of course, we will borrow as we no get money inside our reserves, abi na stone we go dey use do projects?, but never again we go dey borrow to pay fuel subsidy and to dey patch up artificial value of naira. We will only stop borrowing if your papa promise to dey give us money every month. |
Odin13:Coming from ibos who destroyed our parliamentary system with their ibo coup. |
Bobloco:Truth is bitter to headless mobs, who brought this presidential system to us?, who bribed the national assembly for a third term agenda of the same presidential system?. Receive sense. |
"they want you to hate Glutton Otti, don't fall for it" -ipobs |
Ulunne777:Kudos to Glutton Otti using 1billion to eat community food and budgetting 25million naira on public schools. I'm quite sure he must have spent like 2billion on this world class project. Abia people can now celebrate their first water park. Nairaland ibos really love their chains. |
Wow, see the excitement over a water fountain!, in the 21st ceuntry where people are celebrating space tech and breakthroughs, some folks are celebrating first-ever water fountain?. How old is Abia state?. Nairaland ibos keep lying to themselves online and forming online billionaires while real ibos in a state of 4million ibos are seeing what a water fountain looks like for the very first time in their lives. What a shame. |
SisterAnn:Lol, keep forming online billionaires, your fellow ibo sisters in real life are struggling with hard life. They will soon come and join you in your one room hotel in SW. |
Afamed:bro, keep bursting their lies, no bank in Agulu and these nairaland ibos are using the banks in Ekwulobia to defend the primitive village of Agulu. Shameless people. |
igwebuike01:Hahaha... Aba the World headquarter of pigsty, a pisty where the governor is wasting 21 billion naira on his private home converting it to his official office while budgeting 700million naira to Education and a meagre 1billion naira to Health. Ibo people keep swallowing lots of bullshits from their leaders keeping them in hunger and poverty, their only talent is coming online to claim audio life. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 132 pages)
