PapiTrizzy's Posts
Nairaland Forum › PapiTrizzy's Profile › PapiTrizzy's Posts
1 (of 1 pages)
Burh wahtz your Bizz abao wah they singing? There true fans ain't complaining Bruh.... yu wey dey talk sef wetin yu dey do? Go ball for Mic and lezz see waht you can do...... This guyz you listed out here are well known even if for nothing, at least they all making a living out of wah dey do and you here tokin bullsh*t...... Alaye go fin work doo joh, Negative energy oshi..... |
1 (of 1 pages)