Pappyrado's Posts
Nairaland Forum › Pappyrado's Profile › Pappyrado's Posts
1 2 (of 2 pages)
Hummm. U don turn tinubu |
Sai baba. Nw u don enter. Pls baba, I need to have a chilled bottle of odeku from you. |
This guy name be mumuni. Abeg sai baba, this guy must go to prison when u enter. Abeg sama me my bottle of odeku make I dey jolly dey go |
Igbo ppl sef. Make una dey caRry everytin for head as if GEJ na frm south-east. Na so so ethnicity full una head. Abeg baba sama my cold bottle of odeku make I dey celebrate dey go. Sai baba |
All I need is two bottle of odeku to celebrate sai baba's victory. Me no get tym for all dis algebra. |
Baba pls give me one bottle of chilled gulder when u finally enter today. |
Talk talk be him second name |
1 2 (of 2 pages)