Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 8:15pm On Nov 24, 2022 |
|
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 8:13pm On Nov 24, 2022 |
|
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 7:00pm On Nov 24, 2022 |
alingo2013: Nigeria play better during international competitions to get themselves to bigger clubs the Nigerian team will beat Portugal excuses upon excuses, no wonder una deserve bad government |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 7:00pm On Nov 24, 2022 |
|
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:59pm On Nov 24, 2022 |
Almiron: How did Inaki Williams lose that ball? all of Dem dey mumu |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:59pm On Nov 24, 2022 |
They robbed Ghana for that penalty.. Ghana coach just kill am completely.. See the last Idiot no fit score from keeper back ode...
Over n out... |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:56pm On Nov 24, 2022 |
Eriggs: Beat like thieves wey steal goat for market. I swear |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:56pm On Nov 24, 2022 |
prinsam30: forget that thing jor, naija dey ball wella go cry in silence |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:50pm On Nov 24, 2022 |
kay9: True. Their coach spoilt their game.
Still laughing at Bikari doing SIU sha  e need am . |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:50pm On Nov 24, 2022 |
EgusiShankly: Which Africans are talking about here?  u be Asian I forget |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:49pm On Nov 24, 2022 |
alingo2013: Friendly is totally different from a competition oga go sit down ..na mouth una dey .. competition wey na no fit qualify |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:48pm On Nov 24, 2022 |
Ghana for beat this Portugal, their yeye coach just kill d match .. nice try .. far better than Nigeria wey Dem beat like thieves for friendlies |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:46pm On Nov 24, 2022 |
Oversabi coach dn kill Ghana coach..match never finish, u remove ur hitman n yeye sub,. People wey u sub sell match... |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:41pm On Nov 24, 2022 |
Gangster1ms: I support Portugal simple! They are not the cause of my problems either e pain u say Dem remove una  |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:40pm On Nov 24, 2022 |
Ghana coach na mumu .. which kind yeye sub be this... |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:39pm On Nov 24, 2022 |
Ghana dn kill Africans spirit.. their midfield just they mumu |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:37pm On Nov 24, 2022 |
It's over mhennnnn |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:37pm On Nov 24, 2022 |
Gangster1ms: I can't tolerate Ghanaians with their disrespectful loud mouth.. May they crash out badly they are not the cos of your problem.. Portugal no beat una for friendlies. |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:35pm On Nov 24, 2022 |
Ghana defender na fool... |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:34pm On Nov 24, 2022 |
samtol4: So happy see Ghana scored. They have played well so far. They should go for a win. One thing about Ghana players they are always ready to die on the pitch when playing for Ghana unlike Nigeria wey dey form play ball dey raise shoulder |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:32pm On Nov 24, 2022 |
prinsam30: if na naija jam this Portugal dem for don score Portugal like 3 goals now, bcoz I don't see Portugal as a threat at all Portugal wey beat una for friendlies..oga shut up abeg.. e pain u say we no qualify |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:30pm On Nov 24, 2022 |
God bless Ghana |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:25pm On Nov 24, 2022 |
Charley2020: Switzerland played better than them, but Cameroon performed decently, at least better than Ghana's doing currently. I dn rest for ur case.. Cameron wey dey run with muscles n played trash use compare Ghana team. I dn rest o |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:23pm On Nov 24, 2022 |
Ibadansun1: That is a questionable penalty
Why no VAR check Dem dn sell match |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:22pm On Nov 24, 2022 |
Why ref no go check VAR .. useless |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:22pm On Nov 24, 2022 |
Ref dn kill match ... Why Dem do Africa all this thing .. |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 6:20pm On Nov 24, 2022 |
D ref dn kill match...no be penalty be that na |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:56pm On Nov 24, 2022 |
Charley2020: Cameroon played well against Switzerland. what did they play lmao . D played trash.. Is dt d Cameron u know? Switzerland wey no good.. Cameron played as if they forced them to play, trash n useless |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:54pm On Nov 24, 2022 |
BATified2023: This Ghana team is not organized at all,no game pattern no reasonable play just rubbish annoying ball
If no b say Portugal self no too sabi dem suppose don score Ghana dey defend |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:53pm On Nov 24, 2022 |
Smashspesh: The draw between Poland and Mexico made it an open game.
I see Argentina topping the group if they're able to win their next two fixtures.
But that Argentina team ain't formidable. I also don't think Messi is 100% fit. He just dey rugged am. Messi can't play everything that's what you don't know.. Argentina coach is not good . He should use their number 1 keeper, stop benching Martinez, don't play old tired otamendi, okay dybala.. Messi can only play his best but if coach self mumu n other players dull, everybody comot.. |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:51pm On Nov 24, 2022 |
Starzo: Ghana is so far the worst African team in this competition Cameron is even worse |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:51pm On Nov 24, 2022 |
Starzo: Ghana is so far the worst African team in this competition better than Nigeria wey no go |