Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:48pm On Nov 24, 2022 |
Demogorgon: Ronaldo is finished. Just know this and know peace if he scored now, u will start shouting ororo d goat  . Fear humans o |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:47pm On Nov 24, 2022 |
OhBritannia: Sincerely speaking. Nigeria would have done well if we had qualified for the world cup. I know what i am saying because the hunger and zeal would have been different on the players. wetin u dey talk self.. d hunger n zeal wey no make Dem quality for world cup.. I am happy they didn't qualify self . |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:45pm On Nov 24, 2022 |
frankmoney: Ghana came to defend if they play full attack, Portugal go over score o... |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:36pm On Nov 24, 2022 |
Charley2020: Ghana fans singing in the stadium "I just dey tell dem say, na Jesus dey make me shine..."  Nigeria for worse lol |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:35pm On Nov 24, 2022 |
Smashspesh: Bernardo Silva. I adore that guy. oversabi dey worry am |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:33pm On Nov 24, 2022 |
membranus: Watching the game so far, nothing will save Ghana from collecting multiple goals from Portugal.
No serious game plan by them, but are just running up and down the playing field, being dispossessed often by superior Portuguese players. I swear |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:33pm On Nov 24, 2022 |
Olumighty123: Ghana with five man defence and 4 in the midfield, shows how defensively prepared they came. too much defense na error go end am |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:14pm On Nov 24, 2022 |
Ronaldo dey worry |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:06pm On Nov 24, 2022 |
Parrot69: You're idiot. You will cry blood after this match, by next your "Black Apes" will be chased out of Qatar. Mumu! black apes wey rape una slowpoke team.. ode... If Dem like Ghana no qualify, Nigeria no go and that's all . Cry ode  |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:04pm On Nov 24, 2022 |
Tonnyray: Na you get issues say somebody kick your country comot. I dey enjoy good football chikena. lol I no get issues o make we enjoy ball dey go |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 5:03pm On Nov 24, 2022 |
Starzo: You dey akwaaba republic dey survive on second hand banku
Nobody go give u naija passport okay banku representative |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:48pm On Nov 24, 2022 |
Tonnyray: And so? And if we won won't we have eliminated them too? Some people actually rise above petty regional sentiments FYI. baba watch ball e, pray next world cup make Dem no remove una again  , all this grammar na because una no play  ... Enjoy d game |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:46pm On Nov 24, 2022 |
Kingcalls: Africa havnt even scored a goal in this WC e weak me |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:44pm On Nov 24, 2022 |
Nirvana101: Big man, you point is clear but e so k
Let's focus on this tasty game! yeah..... Thanks my brother.... Let's enjoy .. Make Ghana still try for this one cos all African team just they fuccck up.. I hail baba.. greetings |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:43pm On Nov 24, 2022 |
Starzo: The innermost wish of every Ghanaian
You can never be nigerian in a million years which wish lmao, just like u wish to trade ur citizenship to something better lmao.. 9ja passport is d cheapest thing to get , even fowl can get it.. baba relax ur self, make u calm down watch ball..no be ur fault say super chickens no sabi.. I dey edo dey drink my stout ..  .. |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:40pm On Nov 24, 2022 |
Starzo: You're just a useless fool
247 light with nothing to show for it
So one airport is now achievement in life.
Show me the achievement of students of their so-called 'better school' compared to what Nigerian graduates are achieving worldwide... better schools my foot.
If e sure for u, go and stay in useless Ghana. Na two weeks you go carry your bag run come back
Stupid idiot like you see this animal on uniform, how many of ur airport can top that only one airport u said lmao? Ur Govt officials are sending their kids to school in Ghana n u dey here dey rant lmao, what re ur graduate achieving? Dem dey achieve asu strike , no be lie.. open mouth waaaah |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:36pm On Nov 24, 2022 |
Starzo: Mods pls ban all useless ghanaians on this site. We don't want them here
Let them carry their envy and hatred to Twitter u re not different from ur useless Nigerian government.. always shifting blames... Ps.. am Nigerian.. go n create your site n allow only Nigerians na..yeye dey smell |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:34pm On Nov 24, 2022 |
Tonnyray: As much as I no like those Gaynaians I want them to beat Portugal today. I guess it's just the African in me. it's not d African in u oga make u no dey lie, na deem remove ur country  |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:32pm On Nov 24, 2022 |
Starzo: With your worst performing currency in the world...mugu! am Nigerian like u ode... Is our useless currency better off.. cry me a river ode . Useless currency u say but they have 247 light, better schools, airport security n all n u ve nothing to show .. currency kill u there |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:29pm On Nov 24, 2022 |
Baawaa: I want Portugal to win this world not because of anything but because of c Ronaldo who cares.. Ronaldo no know u |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:28pm On Nov 24, 2022 |
Fira09: Ghanians are the most ignorant ranters in world football, yet they haven't earn anything since 2010.
Ghana will chop moderate goals in this encounter.
Portugal 3 : 0 Ghana they are not the cos of your 9ja super chicken problem.. cry me a river |
Sports › Re: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 4:25pm On Nov 24, 2022 |
Robenna: Ghana will regret eliminating Nigeria
Nigeria is forever stronger than Ghana
It's just the management
Not the coach
That yeye man called pinnick or whatever
Nigerian people and corruption cry me a river , no be Ghana say make una useless super chicken no serious with life or anything.. Ghana better than Nigeria years to come...e pain am |
Celebrities › Re: Jaruma Blasts Ned Nwoko: You Borrowed Huge Money From Billionaire Captain Hosa by paradigmshift(m): 1:50pm On Nov 24, 2022 |
Candidlady:

Don’t know what Regina saw in this man Anyways love is truly blind she saw dollars |
Travel › Re: Corruption In The Nigerian International Passport Process (Video) by paradigmshift(m): 1:44pm On Nov 24, 2022 |
Lol |
Sports › Re: Switzerland Vs Cameroon: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 1:03pm On Nov 24, 2022 |
jagorinho: Nigeria is a lost cause, I am sorry to say. Everytime we loose to Argentina by a goal margin , people will keep shouting we tried, I nearly fought with one man last world cup, we needed a draw, Argentina needed a win to qualify, they still beat us and the man was saying we tried by loosing by a goal margin and we should consider that Argentina has Messi ,et Al. I was infuriated, how can we play Argentina 5 times at the world cup and lost all the matches? Even Togo would get at least a draw from 5 encounters.
The way we validate mediocrity shows in every aspect of our lives in this country, see the new naira notes too, just like immersing the old notes in water color. that's typical Nigeria mentality, they accept anything... suffering n smiling mentality na why the country no better |
Sports › Re: Switzerland Vs Cameroon: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 1:01pm On Nov 24, 2022 |
Joebayo217: So no Africa countries have scored at least one goal in this competition very useless continent  Dem never too useless lol, let's wait for Ghana first |
Sports › Re: Switzerland Vs Cameroon: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 12:59pm On Nov 24, 2022 |
Abdulmumin412: Is like African countries are not doing well in this world cup. na Ghana we dey hope for |
Sports › Re: Switzerland Vs Cameroon: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 12:59pm On Nov 24, 2022 |
Elidrisy20: The Cameroon coach should bring on vecient Aboubakar abeg useless coach dey worry dem |
Sports › Re: Switzerland Vs Cameroon: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 12:58pm On Nov 24, 2022 |
obaaderemi: Cameroonian born Swiss striker scores against Cameroon.  All brawn no skill African teams. The problem is often with the coaching crew in my opinion. not just coaching, d players no serious |
Sports › Re: Spain Vs Costa Rica: FIFA World Cup Qatar 2022: (7 - 0) On 23rd Nov 2022 by paradigmshift(m): 12:56pm On Nov 24, 2022 |
|
Sports › Re: Switzerland Vs Cameroon: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 24th Nov 2022 by paradigmshift(m): 12:55pm On Nov 24, 2022 |
Heffalump: That's how cameroon is known in football. Very physical and muscular. they are trash.. Nigeria pro max |
Foreign Affairs › Re: Kim Jong Un's Sister Calls Southkorean President Idiot, Warns Seoul Is A Target by paradigmshift(m): 12:15pm On Nov 24, 2022 |
Ballzproblemm: ignorant fool ,those countries have been at each other's throats ,the United States just picked a side like any other world power,the way una dey asslick Russia and China you will think they're saints from heaven , tommorow your foolish generation go dey at the embassy to beg United States for visa while them ignore Russia and China don't mind those fools. |