Paschal001's Posts
Nairaland Forum › Paschal001's Profile › Paschal001's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 26 pages)
Hmmm But guy u no try at all.... If your first thought na about woman n sex, then you need to visit a psychologist or still better my peeps in Lagos would recommend Yabaleft |
But wait o.. .wch school u graduate from? . |
They should |
. Hahahaha So this kind of tin exists in Nigeria.. My guy run for your life... . No be the king born u joor This is my third FTC today... . Chai I don try na Oya clap for me.. All Ife peeps, abeg make una dey well o... . This ooni of IFE must go without any human head.. ... Maybe they fit ask Nigerian army to give them the head of Boko Haram members.. . (The gods of the land go reject that one sef) |
OK.. . NICE |
Abeg na which right thinking Nigerian wan be police sef |
old news... ... . Start probing. ... |
How e take concern me.. mtchew.... . Una still see toilet.... For my side na shotput tins |
. They are looking for innocent blood to shed... I pray that none of us would lose any loved one to this blood sucking Oro festival in Ife. Abeg all my OAU peeps, abeg no go night class o.... . |
OK.. .. |
Good |
. This is so unfair... Pastors always tapping current in the name of deliverance. ... But this women n ladies no dey gree give us |
Hmmm |
. |
. |
Hmmm |
All this gist sef no concern me... .all I am saying is that.. .. I want to be FTC today. |
Dis girl on top me dey fire o.... haba take am easy.....I sure say na 5G network u dey use . |
Breaking of Windscreen na love ba.. .. . Hmmm..... Na your head go be next.. ... Mtchew.... Unilag has been known for violence since 1759 Made FTC for the second time today... . Chai... Oluwa is involved... As I hammer FTC, abeg Seun and others, find this guy job na, haba.. ... . I dedicate this FTC to NG who introduced me to Nairaland FTC struggle... To jobless INTROVERT and Ladyf... .... ... ..... I also dedicate this FTC to that moderator wey ban me two days ago because of "space wastage". .... I wish u well in your field of banning hard working NL members . |
Hmm |
Mbkite:Na so.. .. . I too dey follow una for back until dem give me job o |
From elected senator to a female bodyguard. ... Mtchew.. u no see better person to serve na Saraki.. . Get ready to be used n dumped.. .. .. Mtchew Everyday Nigerian senators displaying themselves |
Eiyah. . May he rest in peace.... Great footballer. . He is dead but his manhood lives on.. .... Patience Jonathan |
Oya were are the prayer warriors |
. This Mbkite guy is trying to take over from INTROVERT |
Abeg, na this girl be your supplier.. Hmmm.. ... Dis fura fit be her mammary milk |
. Catholic Church is the only institution that strongly speak against this nonsense LGBT, it's nice and encouraging that our African leaders especially our baba go slow also stands by the moral standings of our culture |
. Space booked.. . If e reach front page I go tell u wetin I go do P4pasky |
. Space booked for me, myself and I Choi, this FTC dey sweet me oooo.. .. Eh who I go dedicate this to now... I would love to be made a moderator whose work is to be rewarding all FTC. .. .. To be FTC no be beans o.. .. If you doubt am ask INTROVERT, Mbkite, Ladyf and other hustlers like me..... P4pasky |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 26 pages)