PastorFire's Posts
Nairaland Forum › PastorFire's Profile › PastorFire's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 92 pages)
Unigrad:Yep yep.. U no fit fight with God ![]() |
Villa12:Nor worry, i gat u tomorrow ![]() Mumu, i posted a picture i wasn't sure of & he confirmed it to me ![]() Una kuku no get sense Hahahahahahahahahahahah |
Unigrad:Your papa for house go chop pig ![]() |
eleniyan2020:Is dat so Issorite |
Villa12:Sleep kee ya papa dia.. Where u dey sleep go ![]() Waa sleep ku ni ![]() |
Villa12:Hahahaha Poor man inside trenches ![]() |
Villa12:Relax, i go enjoy that one for myself tomorrow.. I no won hear suicide dis evening ![]() |
Villa12:Hahahaha Poor man dey finish himself o...No be people wey get money pass u Begi begi Bambi allah ![]() |
Villa12:Where u dey run go No go knock anybody shop dis night ![]() No indomie, no bread or tea No mineral sef ![]() Poor man |
Villa12:U don run go check of Iya Bola don close abi ![]() No tea & bread for u dis evening ![]() |
Unigrad:Why your brother run I dey here receive alert of 35k dis evening and the idiot never chop ![]() Shop don close o.. No go dey disturb anybody for bread & tea ![]() |
Villa12:Dis one don go find garri smoke ![]() We never start o.. We dey 9% ![]() No run go anywhere.. U go know why dem dey call me Pastorfire |
Villa12:Poverty make u dey claim Rich kid abi ;Tomorrow, we go do documentary about u here ![]() Your only hope na, if dem ban my account dis night.. Tomorrow go rough for u here ![]() Go & start deleting o ![]() |
Villa12:I just dey hold myself make i no post wetin i get o Make dis one no turn suicide for u dis night ![]() Tomorrow, i go shock u ![]() |
Villa12:OLOWOOKERE JOSHUA FISAYO begi begi, as i don expose u, u don humble abi ![]() Tomorrow we shall review more of your pictures inside trenches berra go & start deleting dis evening o |
Villa12:Another reminder of dis poor man o Let's be careful o
|
Villa12:Dis one never chop o.. Na trek dis one dey dey trek go class o Daughter of Zion, be watchful o |
Villa12:Poor man wey dey claim rich kid ![]() Ordinary teacher lasan lasan ni o lori 25k |
Villa12:Person wey sell mama go sell your daughter o.. All na poverty. I will post more pictures of dis guy inside trenches tomorrow.. Make i save am for tomorrow ![]() |
Villa12:They wear fine cloth, snap photoshop... Call them to buy baby milk, dem go run o I don expose dem finish |
Villa12:If you have a sister, please be vigilant o.. Dis one can impregnate but cannot buy pampers o ![]() Dis one cannot afford baby things o |
Villa12:If i didn't expose him, he will keep forming what he is not o. They call me all sorts of names i don't know & they can't prove it. I have exposed them o.. Dem plenty here. Hungry boys everywhere |
Villa12:Dis one is still calling another person mother. He has not mentioned his own mother for once o.. Daughter of Zion, see them o...These are the kind of men you need to pray & fast against o.. God shall give you the eyes of a prophet against men like OLOWOOKERE JOSHUA FISAYO |
Villa12:My dear brothers, these ones never chop o.. Look dia eyes well well before dem deceive your sister o |
Villa12:These men never eat since yesterday o Daughter of Zion. |
Spherical77:This is another begger o.. They are in the same association o Women be careful o
|
Villa12:I am using him as a required example o. And if you are man here that has a sister due for marriage, these type of men are not OK o... You see 5 of them sharing one apartment and driving one car all around town to deceive innocent women |
Villa12:When dis one was claiming big boy, he shut up after i unmasked him as an ordinary secondary school teacher that earns 25k & goes about begging on Nairaland. Daughter of Zion, be careful or men like this o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 92 pages)
