NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 10:32am On Apr 20, 2016 |
Na so some people just dey beg NYSC for postponement.... I tire for una. Why una blood dey hot sef  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 10:30am On Apr 20, 2016 |
DTOBS: Issorait! Kwantinue lolz bro... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 10:27am On Apr 20, 2016 |
DTOBS: I pirry you ooo... Soon na NEPA bill you go print lol if they require am for camp why not  ? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 10:22am On Apr 20, 2016 |
soullove1881: Sir/Ma
Kindly use Mozilla Firefox on any device "phone" Then log in and download when downloading or printing is available. Please note that site usually open 12 noon, same as during registration.
Another good alternative to Mozilla Firefox is Uc browser "mini" I so much believe it work better than the uc web browser.
Chrome works but not on all android versions. That's what they all said.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 10:19am On Apr 20, 2016 |
topealonso: wey dem hackers na, make dem hack dis thing make we see whr we dey go abeg e be like say na another postponement you dey pray for.... Abeg cool down jhor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 10:15am On Apr 20, 2016 |
DTOBS: My people my people,an glad to announce to you that I"ve print out my slip now...
But na nairabet slip ooo.... Me na 9jabet slip o print now... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 10:13am On Apr 20, 2016 |
Qutyjoice: Prospective Batch A Corp Members who made payment online for the printing of their call-up letters during online registration can print their call up letters via any of the links below;
http://www.nysc.org.ng
http://portal.nysc.gov.ng
Note: You are to login with your registered e-mail address and password and click the ‘Print Call-Up Letter’ link.
For Prospective Batch A Corp Members who made payment online for the printing of their call-up letters during online registration, you are to collect your call-up letters from your respective institutions. weird abeg check your post again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 9:49am On Apr 20, 2016 |
60 guest views o boy.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 9:44am On Apr 20, 2016 |
Kbs468: Opera mini too worked yesterday oo but all throughout today na d below oo go to ur ucweb setting>browser setting, change am from mobile to desktop.... Save and try again it must surely open am. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 9:28am On Apr 20, 2016 |
RevolutionX: Printing CUL Na day after tomorrow Tins, no need for the rush. It won't change your state of deployment or stream Lol Relax!!! na true bro!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 9:25am On Apr 20, 2016 |
Gosj01: can anyone confirm CUL printing? still loading.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 8:47am On Apr 20, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 7:57am On Apr 20, 2016 |
kaywiluv: See good market strategy I dey tels u... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 7:33am On Apr 20, 2016 |
Morning peepz, see hot seat o as guys wait for CUL roll out... Let's not see wait what we didn't ask for....Amen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 11:12pm On Apr 19, 2016 |
Fingers crossed |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 11:01pm On Apr 19, 2016 |
prindu: All of una wey dey downstairs dey observe without saying nofin, & silently waiting for 12am...Wel, hv gat news for u, CUL is from 8am tomorrow not 12am. U can go to bed, if u don't mind  help me remind them.... E be like say they no know NYSC no dey open portal till 8am tomorrow |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 10:59pm On Apr 19, 2016 |
Evening all... What's popping? |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by pazzys(m): 10:33am On Mar 05, 2016 |
hitmaen: How can I change the imei of hot2 using the 6.0 version? Download MTK engineering tool app from playstore and use it tweak your imei.... |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by pazzys(m): 10:27am On Mar 05, 2016 |
More ss
|
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by pazzys(m): 10:23am On Mar 05, 2016 |
Ported the Asus rom sucessful here is some piece of evidence
|
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by pazzys(m): 2:04pm On Mar 04, 2016 |
badbros: Someone should help me with twrp please, for Android one rom, and steps to install it Google am shaaa... U will surely find it |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by pazzys(m): 1:55pm On Mar 04, 2016 |
Toluene15: yea. Help me with the link to this rom and how to flash the rom bro..... |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by pazzys(m): 6:53pm On Mar 03, 2016 |
|
Business › Re: Cpa Offer That Pays $1.5 Per Signup (worldwide) by pazzys(m): 2:39pm On Feb 25, 2016 |
who have successfully place a withdrawal from this site? |
Business › Re: How Can One Earn Atleast $10 A Week ONLINE? by pazzys(m): 2:08pm On Feb 25, 2016 |
drop it bro am interested too |
Business › Re: N200 Per Dollar Proposal: Ifeanyi Ubah Stakes N500bn Assets by pazzys(m): 2:45pm On Feb 24, 2016 |
seyibaale: I'm not tribalistic I just believe every business man doesn't just do business if he doesn't see profit in it of course there will be profit for him in the end... in this present world i doubt if there is something like a "selfless act" |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 2:36pm On Feb 12, 2016 |
Shammak: lobatan U sure say Nigeria's statue of liberty no go resemble those sculptures wey dey Osogbo 'Cos e sure me say buhari go wan build another statue wey resemble that of New York. hahahahaha... Trust me e go resemble those sculptures wey dey osogbo..lol. You how 9ja things dey be na...lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 7:35pm On Feb 11, 2016 |
hardiodun: Well, those foreign ones are edited cos I actually knw dis guy. Dis one no be from NYSC ooo lol.... So your eye don shine...lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 7:32pm On Feb 11, 2016 |
Shammak: Me sef don dey think am Shey e go dey possible sha for 9ja nothing is impossible even pikin wey them they never born sabi that...lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 7:30pm On Feb 11, 2016 |
rosalieene: I thinkntheblink is no longer going. it's saying error yea its been blocked.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 7:27pm On Feb 11, 2016 |
Shammak: Abeg where New York dey 4 Nigeria
SE or NE 
Help a brother lol you no know.... Buhari dey plan make him carry new york come 9ja |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 5:51pm On Feb 11, 2016 |
Fraiser: i dont tink d issue of fake posting is credible, d truth is dat nysc is embarrased wit d fact dat dia top secrete (posting) was leaked, due to incompetency, dey are just trying to cover up. u are right bro |