NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:13am On Jul 16, 2015 |
Good People..
|
Phones › Re: 5 Things You Can Do with More Than One Smartphone by Physika(f): 11:02pm On Jul 15, 2015 |
profstar: as smartphones don cheap na, e go better make person buy like six or seven. #teamTecno  Abeg na wetin na  Team.tecno/iphone/samsung/htc ete.. Ma guy wetin man wan do with more than two balls  Tell me abeg |
Phones › Re: 5 Things You Can Do with More Than One Smartphone by Physika(f): 10:19pm On Jul 15, 2015 |
Cool features.. But why own more than two smartphones  Talkless of wanting to link them to watch a movie or view pix  Whatever happend to my plasma tv  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:56pm On Jul 15, 2015 |
adusco: Good evening house, i hail thee. Welc.. Any gist? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:48pm On Jul 15, 2015 |
Aare2050 *hands.up* Am game.. I repeat..
ah dont huzzle dem niqqaz Let dem brawl.. i'll watch  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:44pm On Jul 15, 2015*. Modified: 9:05pm On Jul 15, 2015 |
Aare2050: i donblvt it Zeeenas *in.olamide.voice*
Awon fans mi... Awon goons mi..
Wan mi in da contest Speakin outa da context Ah wanna see ya content
Show me sonfin B4 ah ball in
*in.phyno.voice* Am so hi.. n com hard  If u dnt mind 
Nwa ada  Sho me somtin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:33pm On Jul 15, 2015 |
Aare2050: physika, talk na. Bwahaha Ah dont hustle dem niqqaz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:25pm On Jul 15, 2015 |
Zeeenas: i am here o Aare 2050. I don't know wat 2 do o. Dese guys dont know dey mean alot 2 mii. See line o 
And dem Reminisce, Olamide and Phyno talk say PUNCH-LiNE no dey again
Now listen ya local rappers 
Na una voic ah dey hear all evenin wen i dey church 
WORD PLAY is in vogue still
Show us whatya got
Cc
Xcozee
Kbs468 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:13pm On Jul 15, 2015 |
starlight101: These female pastors will make gossips sound like prayer points. What is "Brethren, lets remember Sister Amaka in our prayers. She has HIV  This got me lafin man... 
returnd frm church som 15min ago tho |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:45pm On Jul 15, 2015 |
dossylvanus: Loool! So you sef do that thing? U see say ma kpako get p,hd Ha va.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:43pm On Jul 15, 2015 |
@Sambest2 Hava na.. Apolowetin na.. Put dt tym here make ah look am again  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:36pm On Jul 15, 2015 |
Xcozee: [size=18pt]shuu! E neva show o [/size] U no dey gree fr wetin person dey tel u 
wid d lappy wey dey wid u so
Oga.. o clear baje  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:12pm On Jul 15, 2015 |
Xcozee: [size=18pt]lol! Relax! [/size] Chill 4wetin 
Oga bring am.. as e hot |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:11pm On Jul 15, 2015 |
starlight101: Team stream 1 As in ehn.. Mesef dey folo ST1.. Bur i neva go do clearance sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:06pm On Jul 15, 2015 |
Kbs468: I am good man. Sorry dat i am responding late. I was busy going through missed pages Notin do u.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:52pm On Jul 15, 2015 |
 I greet y'all |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:50pm On Jul 15, 2015 |
Xcozee: [size=18pt]@physika: for where!!! Ah just d look d PC as em too de luk me!...just waiting for alawee so I can take it to an engineer! Since my own magu magu aint working out! [/size] Hian... Whic alawe 
Ogbeni bring am make we go use am kolet burukutu for dt way jawe.. 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:36pm On Jul 15, 2015 |
Xcozee d ish resolved? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:32pm On Jul 15, 2015 |
Kbs468 howfar |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:54pm On Jul 15, 2015 |
7agaza: for those in osun am looking for an qccomodqtion in ile ife I stay in ogun bruh.. I hope someone drops a positiv response.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:49pm On Jul 15, 2015 |
hilsocial: e be like u go stingy for food during uni. Dos guys u go knock for dia room, de go close pot and cm put plates under bed. Na mamaput win am fr me o  Ama cheerful giva tho  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:29pm On Jul 14, 2015 |
dossylvanus: Omo guy i kpako pass you o.
No worries, another one go come. Lools.. Guyz sabi package 4 street mehn... Dose days on campus com c hw guyz go bend down.. As in bend down instead of sittin, round a hot basin of eba Mehn we go dey cut am lyk say we lyf dpend on am as e dey hot  Many got money, bur a few wan cook syndrome  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:17pm On Jul 14, 2015 |
dossylvanus: Loool... Lobatan....... Me I no want. I kno say u b ajebutter.. Anyways chao don finish  Too late.. *Form.for.us.some.other.time* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:13pm On Jul 14, 2015 |
@ Xcozee There are a number of reason to the ish..
*Bad ba3/charger.. What happens wen u use it widout charging? *Weak contact.. Can b fixed by loosenin nd cleaning d pad area. -c a local com. engr #1K *Virus infection *Overload of HD Ram overworked
I once had an issue as such.. |
Phones › Re: is etisalat sharing free data ?(screenshot) by Physika(f): 11:02am On Jul 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:57am On Jul 14, 2015 |
@ youngsahito
I am not the person who caused you the pain you are going through, you know?
My advice is this, make a better use of your mind.
#Peace |
Phones › Re: Please Help!!!,which Phone Suits Me??? by Physika(f): 2:26am On Jul 14, 2015 |
BlissB: Delta Ok.. U may search on here for Tyconcepts |
Phones › Re: Please Help!!!,which Phone Suits Me??? by Physika(f): 2:07am On Jul 14, 2015 |
BlissB: More ideas plsssssssssssssssssssssss Your location, do you mind? I wanna recommend a seller for you. |
Phones › Re: Please Help!!!,which Phone Suits Me??? by Physika(f): 1:45am On Jul 14, 2015 |
BlissB: So natin cool dan infinix product?? If you are a heavy user, gionee m2 (used it and its got good picture quality) or m3 might fit. They have long lasting batteries like iHot note pro. |
Phones › Re: Please Help!!!,which Phone Suits Me??? by Physika(f): 1:18am On Jul 14, 2015 |
Infinix hot note pro
Between 28k-30k I think |
Career › Re: Nairaland Recognition Awards 2015 by Physika(f): 12:57am On Jul 14, 2015 |
Takes a seat.
Who are the norminees? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:23pm On Jul 13, 2015 |
Aare2050: OAU, why na? Merlin season 5 on point Oga Ar you from d past  |