Romance › Re: Seven Signs Your Girlfriend Is Still A Teenager by Physika(f): 9:19am On Jul 13, 2015 |
If you have to read this before you can determine the psyche of your girl, then mr boy you are also a teenager. Stick with her  |
Phones › Re: My Facebook Account Has Been Hacked by Physika(f): 7:55am On Jul 13, 2015 |
maxdozie: haahaahahahaha Your sooo Right ... they Know they are Guilty of this! Don't mind them jawe  Na fb person go go dey find p*rn  Dem no sabi anything  |
Phones › Re: My Facebook Account Has Been Hacked by Physika(f): 6:53am On Jul 13, 2015 |
 This is what happens when you go about facebook clicking on unneccessary ads, links, and shares. For example... *Tonto Dike s*x tape leaked.. #Click.Here *See this Ghanian girl doin it in the toilet.. View.#Here *Girl n*de pix and videos surface online by ex-bf, you will not believe it.. #Check.It.Out Now your acc is hacked and you crying foul.. No sorry for you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:31pm On Jul 12, 2015 |
Stancity: Am here for a purpose 
Dont ask me what purpose plz 
|
Business › Re: Omi, Ogun Waterside: A Market Where People Still Do Trade By Barter (Photos) by Physika(f): 6:23pm On Jul 12, 2015 |
Babatawa eran o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:11pm On Jul 12, 2015 |
Stancity: Am married plz.. I love my wife and i dnt need a second wife no matter what...
Allow the gal to relax b4 u carry am enter babatawa domot.. Are u her popsy  U fight biafra Nw u ar married.. Oga u nt supposed to b hia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:09pm On Jul 12, 2015 |
Evenin pepl |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:06pm On Jul 12, 2015 |
benebaby77: Your girlfriend's hairstyle!!! I bet you like it Why not give it a try this week  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:34pm On Jul 12, 2015 |
chimajii: Off to twitter....Tennis is ON!!!  from NL to Twitter  Easy oga |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:31pm On Jul 12, 2015 |
...
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:01pm On Jul 12, 2015 |
.
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:37pm On Jul 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:33pm On Jul 11, 2015 |
Stancity: O boy! 
Makes me remember during Biafran war... Bwahaha.. I ws d leutinant 2nd klas f d 2nd battalion.. In combat we attack frm d rear  Funny man.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:40pm On Jul 11, 2015 |
Kbs468: Ok ooo Yes! Yes! *punching the air emphatically* in celebration of my Hat trick today. Everything is going perfectly well for me this pre-season. Thanks Physika for the superb long range assist. Evidence that Lacazette is coming down to ARSENAL 2 help rescue the league from CHELSEA this season afterall CECH is there to provide the cover up from the rear Meeeeeehnnnnn.. So u be Gunner  We gat do somfin abt dt EPL cup o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:54pm On Jul 11, 2015 |
theSpark: Haha
I dey oh. I just dey watch Ragnar Lothbrok on Vikings Season 2. nothing do u bur me no lyk such movie, i prefer films lyk *Rome S1-3 *300 *300 rise of an empire *Blackhawk down *Sniper legacy Etc Ah jux finishd Van Damme in Hell.. Classic  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:49pm On Jul 11, 2015 |
hadassaheke: hahahahahaha couldnt just stop.......u funny o Na true talk o Na person wey him eye neva see shomtin go krik on da rink  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:46pm On Jul 11, 2015 |
theSpark: No. Why I go wan carry that kind thing It's a weird world.. You know  How you doin bruv? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:44pm On Jul 11, 2015 |
Kbs468: Hmmmmmmn I quite agree with you on this one. Absolutely thats the description Its all over facebook.. If you dare click on it, ur fb acc will b hacked asap  |
Phones › Re: Whatsapp Could Be BANNED Any Moment From Now by Physika(f): 4:36pm On Jul 11, 2015 |
How possible 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:31pm On Jul 11, 2015 |
Kbs468: charles 999 you sure say you dey go church? E b like say naa only name you dey bear View d figur upside down.. He is an agent of  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:16pm On Jul 11, 2015 |
Beamborla: including Gazaliah and Babatawa's share. They are fasting  We have reserved a 25L 'cooler' for the fasting PCMs.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:14pm On Jul 11, 2015 |
theSpark: hands her my plate almajiri style. Hehe.. U sure say u no kari IED fr ya body so  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:13pm On Jul 11, 2015 |
mercebabe: adorable damsel OAU 2013/2014 religious studies Welc bae  Whre do u wish 2serv? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:11pm On Jul 11, 2015 |
charles999: Sugar Mummy Pictured Here Promised To Pay N25,000 For Each Service – Apply Now While The Offer Last For more visit http:///UQ2Qu5 Guy for this period wey dem dey kee pepl everywhre  With all d winch wey dey 9ija we stil manage finish sch... Una stil find us com here.. Haba  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:48pm On Jul 11, 2015 |
majidyusuf: me na that front i dey stay Suit yasef ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:47pm On Jul 11, 2015 |
shawwal1: Bring water come along
Spread mat
Sit
Why s everyone staring at my plate?my portion no plenty na
Lol one big e-fam much love I must say enjoi bruh  #one.love |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:34pm On Jul 11, 2015 |
majidyusuf: things like wetin? U be jew ni  Go c wid ya eye na  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:26pm On Jul 11, 2015 |
Sambest2: Hey hey, this must be amala politics of Oyo  Enjoi bruh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:24pm On Jul 11, 2015 |
hadassaheke: lol......u no go kill me Hehehe Abeg refill ma plate  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:23pm On Jul 11, 2015 |
majidyusuf: we no dey siddon from font yard ni U kno as e dey go na.. Oda tins dey  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:52pm On Jul 11, 2015 |
majidyusuf: i for prefer chilled orijin Kari ya plate f fud.. den join dem orijin peepz 4bakyard  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:42pm On Jul 11, 2015 |
majidyusuf: hope say kpomo follow, plus is that hadassaheke sharing the food? Nor b Hadassaheke b dat o She don go bring d kular of chicken wings  Burkurtor sef dey..  Anyhw u want it..  |