NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:40pm On Jun 25, 2015 |
babatawa: *Removes stapler from bag*
Devil is a Liar Abeg staple dose kini yen togeda |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:33pm On Jun 25, 2015 |
babatawa: too much chaos in here
*picks up bag, jumps awt thru window* See am... Na ur trousa tear fr unda so |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:30pm On Jun 25, 2015 |
Gazaliah: I already have Prophet Isa(Jesus) as a prophet...I believed in him as a Prophet of Allah......
Why will I give you food for sahur I can give you alms if you need...Ask and it shall be given unto you but if I don't have,I can't kill myself....No Offence,please.La dirooro,WaAllah Diroo ro  Comot fr hia oga ade.. 
U rmemba say na d water u gimme d oda nite make me dey cavort anyhow... 
Share breakin tins wid me, u sama mi monkitail 
*in.akpororo.voice*
Is dt hw u roll |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:24pm On Jun 25, 2015 |
majidyusuf: she said what is right, anybody that is interested in that should go to the religion section Pls let Gazaliah share his blivs...
Or cn any man remuv d God head frm issues f dz world 
Bsyd we ar all frm dffrnt religious bakgrounds nd diz B15 THREAD is supose to serv as a MELTING POT..
I repeat again.. For thos dat ar nt in d 'streets' already y'all gona meet nu pepl out thre
So.. THE EARLIER THE BETTER ..
JESUS IS LORD ! !!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:15pm On Jun 25, 2015 |
Gazaliah: [size=16pt]They deceive yourself .....I belong here...Na you go ignor what I post and its not a must you comment about my post.Besides, not all Muslims on this thread visits Religious sect....
I put it solely cos we are in the month of RAMADAN and its for the guy that ask for it and any Muslims that is interested in reading.
MIND YOU,YOU ARE NOT TO MEASURE WIA I GO WALK TO ON B15 THREAD.
I COME IN PEACE..[/size]
Cc Starlight101 Nyc 1... u sure blong hia 
Bur na so so sermon u dey share.. Whr d tins to break  Even sari u no share wid us 
Stingy gaza.. U nid Jesus in ur lyf  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:44pm On Jun 25, 2015 |
TO WHOM IT MAY CONCERN !!!
FOLLOW BACK  |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:33pm On Jun 24, 2015 |
Gazaliah: [size=22pt]Wagbayiiiiiii...I see you.Hope you know why I salute you [/size] I KNO btw U KARI MA R GROUNDNT  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:52pm On Jun 24, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:24pm On Jun 24, 2015 |
hilsocial: I said b4 dat i got info dat batch B may be October, this Lagos Nysc said it again now a staff just told me it is October. Pls.. Full gist cos we ar anxious |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:55pm On Jun 24, 2015 |
royalguest: Hi every one, I'm a hopeful 2015 batch b corper, I'm a graduate if Imo state university... I greet una Welc.. Oga royalus  Oya sama us ya name nd disciplin..  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:53pm On Jun 24, 2015 |
starlight101: Enter thread with brown envelop looking for who to give  Bia.. Kip dt brown tin fr chair Na u kari d groundnut botle wey bin dey table  |
Romance › Re: Nigeria's Hairiest Woman, Queen Okafor Shows Off Her Hot Legs by Physika(f): 1:26pm On Jun 24, 2015 |
babatawa: Physika comman see your crush Whic kine yoke b diz  Ah dey on fast abeg  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:50am On Jun 24, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:46am On Jun 24, 2015 |
benebaby77: You dey easily forget tins ooooo. I think you too dey drink coconut water too much....
How many do I need to tell you that I dey dull for everything... Uuh.. U nor gimme handout 4 referal na im make As per dt kokont ehn... Ah swerv,, ehm ehm.. ah swerv ah dnt take it...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:14am On Jun 24, 2015 |
Whats wid diz TT flyin around hia  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:13am On Jun 24, 2015 |
Gazaliah: Physika ,shayo na BASTARD  *wakes.up* Whr m I  Got a msg 4d em guys frm Cupid 1st n last rule for getting ur drm bae
Rule.. #001 - Be you a man ... ... ... ... ... ... ... ... ... Last Rule - Remain a man@Gazaliah, na water dey cal am ooo  *takes.anoda.sip* *SLUMPS* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:12am On Jun 24, 2015 |
benebaby77: Sorry about your loss, bro. Whoever wins will be the Mr Nairaland of all other sections except this. You are our Mr Nairaland in this section.... Do u copy? So on point NYSC Mr Nairaland Cc Ayima |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:31pm On Jun 23, 2015 |
|
Politics › Re: Buhari Vows To Recover Billions Of Dollars In The Next Three Months. by Physika(f): 5:26pm On Jun 23, 2015 |
iVote GAZALIAH4 wetin sef  Ah don 4get oooo *cheks.bottle.in.hand* ChaAaaiii... No b water b diz ooo *doses.off* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:04pm On Jun 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:51pm On Jun 23, 2015 |
horladmejy: Physika how u bro Egbon to sure Shey daada lewa  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:49pm On Jun 23, 2015 |
Saw dz on FP #ItsOnlyinNigeria... Lol #ItsOnlyonB15thread babatwa , haywire1 nd Aare2050 be like 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:50pm On Jun 23, 2015 |
Ayima: Morning everyone, please voting have started, Vote AYIMA as mr nairaland 2015 thanks and God bless you real good. Voting starts by 9am in romance section. Just vote like this. I vote ayima then you copy Nljega. Thanks. Here is the link http:// www.nairaland.com/2398330/mr-nairaland- contest-2015-elimination Cc Ellagoldy(f), starlight101(m), Doublelady, Annybens1993(f), shedrackamarachi, ahmed4luv(m), Ikemikeobi(m) and 6 guest(s) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:24pm On Jun 23, 2015 |
chiscodedon: to all prospective batch b corps...let's make up our for November. view below Abeg share da link Biko  |
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 2 by Physika(f): 9:43am On Jun 23, 2015 |
skypeople: Hehehhhehehehhehhhehheheheh" too much brain dey yur head Na ma mama born me... Let d bstman win  |
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 2 by Physika(f): 9:37am On Jun 23, 2015 |
skypeople: Oga physika amaka y na  Oya chek am.. If ah vote al em contestants, u sef com join vote al f em .. Hu go com win  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:35am On Jun 23, 2015 |
hadassaheke: Good morning my good pple of NL......Thank God stream 2 batch A is over.......lets hope NYSC will focus on batch B now.... Lets hope Hop ya slept fyn |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:34am On Jun 23, 2015 |
dossylvanus: ]GOOD MORNING MY NEIGHBOURS!! ]GOOD MORNING MY NEIGHBOURS!! ]GOOD MORNING MY NEIGHBOURS!! Mornin oga korpa |
Romance › Re: Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 2 by Physika(f): 9:32am On Jun 23, 2015 |
I VOTE
AYIMA
AKPOSY
cc NLJEGa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:29am On Jun 23, 2015 |
sydneyboss: you guys have changed the main purpose of this thread! Yea Cos we cudnt find a needle Av u any  |