NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:16am On Jun 13, 2015 |
horladmejy: how ur nyt sir Na slip ah slip ooo Me nor kno wetin hapen tru d nite ooo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:12am On Jun 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:37am On Jun 13, 2015 |
Stancity: TO THE BEAUTIFUL, PRETTY AND GORGEOUS LADIES AND HANDSOME, STRONG AND VIBRANT GENTLEMEN... I Stancity say may the weekend bring good furtune, unlimited blessings, breakthroughs, success, elevation and Love TO YOU ALL.... Amen.. Mornin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:22am On Jun 13, 2015 |
Starlight101 don strt whr dem stan nd spark stop..
Bwahahaha..
Make i go slip joor..
Gudnight ya all |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:20am On Jun 13, 2015 |
starlight101: If na to upload pix for social network them dey carry first, go sleep joor Wait.. Make i drink water 1st |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:57pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:26pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: Boss, shebi wen u dey type the manifesto for him, u no take style read the content a little Loool  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:31pm On Jun 12, 2015 |
babatawa: wetin con concern you... Na hu ah go ask  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:13pm On Jun 12, 2015 |
horladmejy: Anny just comot go since...atleast she should check on me once once and am hungry sef Habaaaa U nor nid anny 2fill ur belle nw... wen we guyz dey hia.. Oya wetin u wan chop? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:10pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: BUHARI Could be more dormant when compared to Goodluck.. I havnt seen any reasonable thing he has done since he resume office.... Na to dey travel like kids wey dey go excursion.. Yea our expectations are quite high considering the wind of change himself and his team promised. However, I enjoin us to be more considerate, our hopes on his administration should not be very high. Perhaps, he will wrath works praiseworthy before his tenure ends. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:05pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:04pm On Jun 12, 2015 |
babatawa: Dude haven't spend a month... u wan dey compare ashawo with pastor wife? Na wetin u no b dat.. SHIOOOR..
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:45pm On Jun 12, 2015 |
Stingy blak face niqqa  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:44pm On Jun 12, 2015 |
babatawa: i for tell you "my father'' buh as Ajebohr wey i be "my dad" 
#No0ffence  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:22pm On Jun 12, 2015 |
babatawa: Shuuuuuu go away u get kari ova fr dz shi... Tryna catch up abi.. Goodluck..  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:17pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:03pm On Jun 12, 2015 |
horladmejy: welcome bro...stay put on here we go see am together when the time comes  Oya y u quote me nw ehn  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:55pm On Jun 12, 2015 |
eROCK247: I am eROCK, Dept of Economics, DELSU. Class of 2014.
Anyone with an OFFICIAL info on wen batch B will be called-up? Welc bro.. U rily hath ma neighbor... No official TT fr nw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:54pm On Jun 12, 2015 |
horladmejy: Physika is finally enjoying his time with no barrier..so cool U dz felo ooo ehn Annybens don cook efor fr u chop abi...  looools |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:47pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:44pm On Jun 12, 2015 |
IamYhudii: alredi did last month. Lemme do it again for you . I am Yhudii of d dept of English, university of Uyo. Year of grad:2014 Oh oh.. Wt honor  frm a linguist  av dz as a token 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:34pm On Jun 12, 2015 |
babatawa: *enters thread unclad na.ked* Kpele *push in in2 d closet* Oya make ur choic |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:15pm On Jun 12, 2015 |
Physika: Mnewton hw far Any gist fr d haus...  ANOTHER BRILLIANT... GOOOOOOOAAAAAAAALLLLI dedicate dz new page 444 unik numba to babatawa ..d haus dey mis ur thru passes... Stancity my pay  theSpark wetin do ur charms  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:15pm On Jun 12, 2015 |
Mnewton hw far |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:13pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:11pm On Jun 12, 2015 |
babatawa in d building again wetin dey sup abt dz guy na  Som1 shud say somfin abeg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:10pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:09pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:06pm On Jun 12, 2015 |
Olami90: Tnkz bro. E b lyk dem dey play nairabet too much in d room today. I dnt even knw d page to trace dat to now as posts don plenty. Wld appreciate if any1 can bring dat forward to b sure. Chek page 439-441 U shud see it thre |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:02pm On Jun 12, 2015 |
Annybens1993: evening every1 see mentions  Ehn ehn... Na until dem injur b4 u go sho face abi... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:56pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:50pm On Jun 12, 2015 |
Viewing this topic: horladmejy(m), Olami90, omitooguns, Victortwist, theSpark(m), Physika(m), babatawa(m)I sight u oga boss  |